Tusmanali's Posts
Nairaland Forum › Tusmanali's Profile › Tusmanali's Posts
aljazeera Bleep my show in fact wat coses all dis change of transponder sef? aljazeera Bleep my show in fact wat coses all dis change of transponder sef? |
all matches wll b shwn live on Aljazeera sport |
stil ok,my guy u r gud 2 go,dou if by nw u r hangin outside ' u r wrong ' enjoy ur stay in Kusala dam,n case of any help hook mi up @08060924625 also servin hr in kano.my place no get problem @all. |
[quote author=uchaay]Hi, am posted 2 Kano, I heard de state is Ok but de camp is below standard.... Am 4rm Kwarapoly.dat s 1 of d bst camp so fa |
o weda dry or web dat state is d most peaceful state in dis rogged 9ja.u r welcom bro |
hop no problem |
sori man its b/c my phn is bad,so i coldnt login 4 2 des,hw fa wit d metin?am in platoon 4 nw amng d 2guard 4 parade..or c ma pix @ rum m18 ask of usman ma bed is jst by d door,or u jst tel whr 2 loket u.tanks man |
c question o |
kano camp is ok.d hostel is gud,d toilet is kai kai,water de rush lyk sey flood dey,d soldiers r frndly bt dat drilin na die anywy na flexin tin ![]() |
registration tin nw.boy wahala de o,na serious headache de wori me |
evrytin is set nw.team Kogi we go meet 4 camp. |
yeah kogi poly patse deirs tudey,d clock is tickin nw.oya kospol let go deir |
dey shld start kidnapi big men,evn d gov no prblm @list e beta killin incnt pple |
Our sences is still @ d growin stage dats y somtym we talk nonsense |
aljazeera Bleep my show in fact wat coses all dis change of transponder sef?