Twinklez's Posts
Nairaland Forum › Twinklez's Profile › Twinklez's Posts
1 (of 1 pages)
The height of perversion and irresponsibility. He's not fit to be a father. |
[You did all these?? � quote author=Shibaraba post=88422676]You get mouth. She go still serve come. Be patient and don't be too obvious. She must serve come. Revenge is best served cold. Don't take it out on innocent girls o. Not all of them bad I swear. Wetin you Don see Wey you wan turn monster You Don wash pant. You Don carry her go meet her boyfriend wey she call her uncle for hotel, wait for reception for like 2 hours and return her home. When you ask why she rough she say she dey wash cloths. For hotel? You Don turn messenger for girl? You Don submit your salary for woman every month? If no then shut it and move on. I'm sure some of them, dey laugh happily seeing as you dey lament. Man up[/quote] |
1 (of 1 pages)