Tynuspi's Posts
Nairaland Forum › Tynuspi's Profile › Tynuspi's Posts
reeeT: [b][/b]. MY dear,i dnt imagine dat,i dt even dream it and i hv neva pictured it, not 2tlk of it turnin into reality.if i catch myself 4yobe or maiduguri,i die be dat.seriousli,it nt funny ooo.Yobe 4dat matter!i go jst sitdown 4house shun d service mreova,na by force 2serve ur fada's land?i tell u o, if e easy make Goodluck nd even dat NYSC D.G go wear d nysc khaki go do d service 4 one year na, make them just make dat mistake post me go there 1st |
mencade5: Tinups angelic baby, make you no fear. Na the same camp me and you dey go. That my uncle wey i give am you and my callup number tall say no shaking. Say he don do am. #teamPortharcourt |
log1: ORIENTATION COURSE FOR YOBE AND BORNOif i hear say i them post me go Borno or yobe, na d end of Nysc matter b dat. I go leave naija 4 una |
Uchesis: Y u com put all d fine gals 4 beta states na?hahahaha |
mencade5: tinups, hw is preparation? And hope u are good to go.yes o ,na only time dey separate me 4rm camp o |
mencade5: Alrite. Am a graduate of A.B.U. Zaria. U are welcome to d family.thanks dearie |
[quote author=, its nice having you here. I guess you are new around here. I can be of help to you if u dnt mind. Add me on 2go. Please no string attache just want to help as a brother would help a sister. Here is my username: Mencade7[/quote].no qualms |
helo |