₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,243 members, 8,449,387 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 05:24 PM

Toggle theme

Tynuspi's Posts

Nairaland ForumTynuspi's ProfileTynuspi's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi:
Barryp: Guyz, I noticed a pattern in this posting. All graduates of Northern extraction were posted to Northern states and no South Eastern, South Western and South Southern graduates were posted to the North. With the exception of those who INFLUENCED theirs
i
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 10:30pm On Feb 28, 2013
ola145: Abeg. which state is "bn" oh. thanks
mayb either benue or borno. But i hope its benue o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 3:05pm On Feb 28, 2013
dmalam: d nysc n sch own dey but u knw say na ur love dey ease tinz fr me nw...esp nw dt me n u r abt tyin d knot fr NL...u don invite ur frnds n family?

love u 4eva white angel atinuke
dmalam abeg o, na nysc mata dey my head,wetin concern me nd marriage na
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi:
[quote author=dmalam]
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 12:10pm On Feb 27, 2013
deemalam: even ur whisper dey giv me joy, d arrangement is still on as u wnt it.
white go dey easier as d color of d day since evrybody in d house get white...

mencade say hm go provide plenty white drinks...palmi...

jst waitin fr u 2 suggest d date of d weddin n d plc fr our honey moon....kaduna camp i suggest..

it me ur husband to be...
dmalam
i pity u dmalam,anxiety na im dey cos al dis ur talk o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:18am On Feb 27, 2013
deemalam: hahahaha...lolz...abeg invite mor frnds..d date shal be announced soon..THANK YOU

Yours sincerely
groom
i dey watch all of una in 4d o. If i hear say i catch myself marry dmalam
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 6:27am On Feb 27, 2013
mencade5: Dmalam, dnt believe. She knows it. Believe me i knw wat am saying.
what do u knw dat u ar saying? Anyways gud mornin peeps, hope we al get 2 knw wher we wil b spending d next 1 year of our lyf 2dae.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:36pm On Feb 26, 2013
dmalam: main man where u hear tynupsy voice abeg...e be like say u dey play me leg over o..i dey suspect u but smal,

i dey my bed dey meditate hw i go take dream abt me n my darlng white angel tynupsy...

i go send u my detail so dt u go hlp me check my postin tomoro as u dey check ur own...i dey sure say u dey infrnt of ribadu nw, continue dey control, notin do u
am married to Jesus ,malam leave me alone
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:05pm On Feb 26, 2013
mencade5: @dmalam, on a more serious note, tinupsi has d most angelic voice i hav ever heard. (the voice sweet pass celine dion own). Hope u will continue chasing her with fading.
dat na wash o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi:
Tolueneno: Was it that stressful to get ur S.O.R?...tot its just for us to submit d required documents and collect immd!..Great Uniben!
great o.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 8:43pm On Feb 26, 2013
dmalam: hahahahahaha.....lolz
abeg no off our stove o..lolz
na full blown love i dey show nw...my hrt dey sound gidi ga fr u...lolz u no go kill me wt laf wc one be offn of stove again?
u go soon knw o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 7:28pm On Feb 26, 2013
dmalam: noting dey happen my guy...dt senate sabi disappoint!!!....God pass dem, hw ur side nw, jst go cool dwn leta fr amina or ribadu side, u go fit meet sugar wey go hlp u comot ol d stress fr ur body...Ribadu is beta sha frm xperienc..

hw xbabe nw, both of una no ansa present today,i bin think say una dey 2geda sef...

.tynupsy stil dey catch levels fr me o, e be like say she dey play away match
dmalam and mencade abeg make una no put sand 4 my garri if nt i go off una stove so dat una yam no go done.lol
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 10:19am On Feb 26, 2013
dmalam: wish u safe joni mydear, takia
thanks
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi:
dmalam: say me n u wearin nysc 7over7 were standin infrnt of an alter wey na brigr-general nnamdi okorie-afia dey incharge...i carry ring put fr ur finga u com do d same fr me...Then brigr-gen come talk say Ki**ss d bride, as i wan ki**ss u na hm my ceilin fan strt dey jerk dey mek one sound wey wake me up frm sleep...na so d fan dey do if PHCN bring lite o..i vex!!

hw fr nw white angel? any rumor, gossip or news frm ur plc...
hahahahahahaha, i laff in pidgin. Dream on. Nt much 4rm my syd sha bt wil b entering benin 2mao or nxt by Gods grace
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi:
dmalam: Gudmng house mates...special gudmng to our own very oga ogbeche, gaskiya u r doin very well...i giv u a pass mark on d wrk u r doin....

i dreamt abt us..gud mng

i pray fr gudnews today..i pray we ol get our states of preference....but incase u aint lucky enuf to get dt state try redeployin n if dt one no wrk pls accept it in gud fate,
but if u no wan accept am, toh dt one na ur business
gud mornin o, wetin happen 4 ur dream?
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 12:00pm On Feb 25, 2013
an excorper promised 2 give me his nysc badge, see if u kan get 1 nd just pin it 2 ur shirt wen goin 2 camp 4 easy identification as FG pikin
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 10:50am On Feb 25, 2013
dmalam: tynupsy my white angel..i still dey wait fr ur reply o...abi u no wan marry me...any way hw preparation nw...i wish u z best darling
u neva prove ur luv yet o. Sha, na where dem post me go na im dey my mind,we wil revisit ur luv issue afta i get my callup later.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:00pm On Feb 24, 2013
mencade6: u
@dalam, ina wuni? Ya gejia? Ya mata? Hope tinup don accept ur proposal?
whch proposal ar u tokn abt?
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 4:47pm On Feb 24, 2013
mencade6: @dmalam, its okay, lets leave ogbeche alone. But u still want tinupsi? I have her pin code. U can unlock her heart with it.
what? Mencade ,i pray o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 4:41pm On Feb 24, 2013
mencade6: Tinupsy, how was ur nite pretty damsel? I honestly think dmalam is deeply, affectionately, seriously going gaga for ya. Think about it.
make sense o,make him kum see family people na
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 4:40pm On Feb 24, 2013
mencade6: Tinupsy, how was ur nite pretty damsel? I honestly think dmalam is deeply, affectionately, seriously going gaga for ya. Think about it.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 1:20pm On Feb 24, 2013
dmalam: nikky, he is alone o....no ban me abeg ogbeche, so dt i go dey c my dear nikky n my white angel tynupsy...hahahahohohohohehehehe...lwkmd
mod ogbeche, shebi u don hear o,dmalam nd I stil got sum fun 2 catch here
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 1:18pm On Feb 24, 2013
mencade6: Hehehehe...dmalam, na u don dey sample tynupsy? Make she no make go tipsy o. Hahaha
lol.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 11:11am On Feb 23, 2013
Sonnik212: this got me crackin, but hw do I join em?
go join bokoharam so dat u wil b safe 4rm them. Just joking sha ,remove ur mind 4rm borno o
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 8:28am On Feb 23, 2013
Sonnik212: I HAVE A DREAM...
As I just dozed off early dis morwn, I just had a dream...its not as if am down wit malaria or any sickness bout, its just dat I hardly dream but wen I do, it always comes to past directly or indirectly so wen I woke up, i was all drenchd up in sweat no tnx to PHCN as usuall.But wot was dis dream about?-my callup letter! Guess d place dat was imprintd on dat sheet?-BORNO....I felt like giving d man dat gave me dat letter two kung fu blows but on a serious note, I felt it wise to tear my nemesis into shreds n join my dad in his importin biz....abi d mobilizatn officers was high on cheap ale or him don smoke garri n kuli kuli 2gda wen he startd sortin out d postin? D fact dat d dream hav v awoken me to reality is just an undastatment, am seriously thinkin of plan B cos am 2 yung to die nw....On a serious note, anyone wit a info on wot to do if d scenario plays out like dis shud pls dnt hesistate to share...by d way, wot wud u do if u r postd to security-prond area like borno?
my brother kpele o,since u sed ur dream comes to pass always. My friend tel me say na borno na nigeria take end o, so ready 4 long journey dependin on ur current location, and abeg immediately u enter BORNO HARAM, go enlist into d ruling party B.H, remember if u cant beat them join them....hahahahaha, just jokin sha, pls hope 4 d best nd u wil get d best.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 7:39pm On Feb 22, 2013
dmalam: white angel tynupsi...pls.hv a wndaful evennng..true true i be ur fan...
u be correct guy o, u 2 ,do av a splendid evening
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 5:20pm On Feb 22, 2013
dmalam: White angel i mean my own very tynupsy wetin dey happen nah.ur fingers dey pain u? u no gree tok anytin since..we missed ur contributions
ar u serious? See my fan o, i dey reserve all my strength 4 nxt wk o, no vex sha i don sight u
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 5:20pm On Feb 22, 2013
dmalam: White angel i mean my own very tynupsy wetin dey happen nah.ur fingers dey pain u? u no gree tok anytin since..we missed ur contributions
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:02am On Feb 22, 2013
dmalam: gudmng prospective white fowls ehm white witches...sorry i mean peopl wey go strt dey wear white tinz soon...how many mor days to camp.......special greetins goes to our ladies in d house reeet, sandylurv, tynupsi, annabella etc....guys i no frget una o, evn my main MAN nikky gudmorn
greetings to u 2, i throway salute giv u, I go prefer d title white angels.anyways na 11 days to 1st day in orientation camp.
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:45pm On Feb 21, 2013
reeeT: . Patience no go gree ooo.she no wan turn widow.the trut is dat they are nt been fair.Even if am nt postd ova dere,alot of peeps will.is jst God ooo
na so jare
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:24pm On Feb 21, 2013
reeeT: . On a normal day,if u tell dat DG or any of dos nysc staff 4abj mke d enta yobe or maiduguri,d wil nt even dare it cos of fear.now,d don see scapegoat wey no get mother.if i hear,if i catch my self! Hmmmmmm.lets wait n see wonders
hahahaha, e clear, i go agree 2 go any of those states if Goodluck go agree 2 b my personal bodyguard throughout my service year o. LMAO
NYSCRe: NYSC Batch A 2013 House by Tynuspi: 9:21pm On Feb 21, 2013
reeeT: . On a normal day,if u tell dat DG or any of dos nysc staff 4abj mke d enta yobe or maiduguri,d wil nt even dare it cos of fear.now,d don see scapegoat wey no get mother.if i hear,if i catch my self! Hmmmmmm.lets wait n see wonders

1 2 3 (of 3 pages)