Tyson99's Posts
Nairaland Forum › Tyson99's Profile › Tyson99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 93 pages)
I pity the boy but naija situation sef fit make person commit sef |
seedord247: The day you get a job is the day you sorrows end. peleeBuhahaha lwkmd |
Why be say na him ori didan hin dey kiss now ? |
HenryQuest: It isn't my fault o! Pictures cannot be uploaded. I wil keep trying shaa.Winch don dey nairaland |
Tolexander: he is also eda onile ola!Don't mind the jumper |
OC cool: Because of garri, I became an ex convict on NL, haven been banned for my garri comments, but today, we have a thread to ourselves. So all ye garri lovers, rejoice and be glad. Garri for life!!!After garri na still garri, After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri After garri na still garri GARRI FOR LIFE MEHN |
drake2005: I use warm waterHave you tried garri with broken iced blocks and garri with smoked fish?.....OMG |
shortgun: This is not a valid chemical formulaShalaye fun awa now prof |
He will surely miss those water melons |
Enegod: G2SO4Chemistry...lol |
Ekawu: Garri or garrium sulphate?G2SO4 |
king arizona: Here they come againAbi ooo |
Those twins called p-square. |
Biko,se dat 5million naira casket no go rust for life ?...chei i told my friend dat church business is a very good business,its just for me to know how to speak in tongues...dazall! |
Anuoluwap: but would certainly be your concern to know that wentworth miller(michael scofield) is a gay, huh? Face it! Celebrities are open to criticism. Is My Oga Seun not a celebrity? My Oga self know. Moreover, it's a mere thought. What's your headache?dat head wey u hit for wall wen u dey small still dey affect u abi ?....sorry oo cos ur thing iyaff started again |
omoalajah: Space Booked.......Until it gets to the front page i won't comment |
If you like listen and if u like don't listen,marriage don already break....shikena! |
Face your own matter,dem dey fight for other compound no concern u. |
All na format.....dem knw wetin dem dey do |
dplomaticVal: l wont care to post her pic online jus for an otiose reason cos thats childish and preposterous. Foolish foooool!No post am ooo cos i no want virus on my fone |
Airforce1: What does it profit a man to be handsome and still remain poor like yourself??Haba u wicked ooo at least hin get 2k for account |
Pls who has the most recent news on this..his he dead or alive[/quote]He *his*(is) dead! |
Dats cool |
Wizzy14418: lol..seems you know hm well![color=#770077][/color]By their words you shall know dem |
Airforce1: Yeah that's rightShe get bt no be like dat agbalumo wey dey hin sister face |
fr3do: Why are there only girls?Chai....see yaba left escapee |
dplomaticVal: hug trans4ma ni!!!If dem tell ur mama say she be like sugar mummy u go dey happy ? Just sharaaap! |
Abeg oo help me tell Mode 9 not to cry again,there's vacancy at uncle joe's primary school,since hin sabi english make he con dey teach english oo at least change go dey enter. |
Badoo lee...nice shot! |
Hon Emeritus: We dey ok for here ooo....Tahiti is better than Nigeria cos there is no bokoharam. But mosquitoes plenty for here oo ;DWe dey ok for here ooo....Tahiti is better than Nigeria cos there is no bokoharam. But mosquitoes plenty for here ooFemi how far?....its abbey dat we went to OOU togeda,drop ur fb name |
All d pinshures iyaff tey |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 93 pages)


