Tyson99's Posts
Nairaland Forum › Tyson99's Profile › Tyson99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 93 pages)
Chei.....MI for basket ball |
No be dis year hin still clock 37 Abi baiday na twice in a yr ![]() |
[quote author=Garri_Activist]Eiya! I dey pity jonadafthan oOo! D guy don suffer too much! Make dem pity am na! But di guy sef na MuMU! Na so hin go dey smile up and down like goofy and hin say hin be president! No for Naija oh! Monkey no fine but hin grandmama like am! D guy is not even fit to be a presido! He is not qualified! OBJ na baboon, na hin cause dis gobee! Abeg, inside OBJ and GEJ, na who worwor pass sef? Omo dat na jamb+waec+neco+nabteb question oh! But wait o, even tambuwal sef UGLY oh! Na which kain name be dat sef? Tambuwal! Wtf! How I go look my pikin carry 'Tambuwal' give am as name? I dey craaaaze! Na wa o! Wait again, all those rebellious governor, why dem no kukuma go form their own party? Na by force to use 'PDP'? Wetin be New PDP? Make dem go form their own different party na! They can even call dem selves 'PPP' meaning, Peoples Package Party or Pakistan Patrol Party or something else! What I'm I even wasting my precious time on? Are they gon pay me eish? Never! So they should all go and suck a horse's dick! F*ckin forwards! By the way, nobody should f*cking quote or ima stump on any nigga that try! You'll prolly think I'm high, f*ck no! I'm sober! Abbeg make I go shyte jooor, na shyte sure pass [/quote] |
[quote author=Garri_Activist]Eiya! I dey pity jonadafthan oOo! D guy don suffer too much! Make dem pity am na! But di guy sef na MuMU! Na so hin go dey smile up and down like goofy and hin say hin be president! No for Naija oh! Monkey no fine but hin grandmama like am! D guy is not even fit to be a presido! He is not qualified! OBJ na baboon, na hin cause dis gobee! Abeg, inside OBJ and GEJ, na who worwor pass sef? Omo dat na jamb+waec+neco+nabteb question oh! But wait o, even tambuwal sef UGLY oh! Na which kain name be dat sef? Tambuwal! Wtf! How I go look my pikin carry 'Tambuwal' give am as name? I dey craaaaze! Na wa o! Wait again, all those rebellious governor, why dem no kukuma go form their own party? Na by force to use 'PDP'? Wetin be New PDP? Make dem go form their own different party na! They can even call dem selves 'PPP' meaning, Peoples Package Party or Pakistan Patrol Party or something else! What I'm I even wasting my precious time on? Are they gon pay me eish? Never! So they should all go and suck a horse's dick! F*ckin forwards! By the way, nobody should f*cking quote or ima stump on any nigga that try! You'll prolly think I'm high, f*ck no! I'm sober! Abbeg make I go shyte jooor, na shyte sure pass [/quote]Get well soon bro,this is just the effect of dry weed sikiru suppose don tell u |
[color=#990000][/color]That is why i like OGTV,LTV,because and co... ![]() |
berem: Oh, sorry my dear! oya take am!Gimme one plate of cowtail pepper soup..... |
berem: I hope all is well! o gini nna?Nna wey d 33 nah abi na until my throat dry finish,u dey serve other pple since and u dey pass me ,don't forget d dunhill cigarette |
Abeg bar-man, gimme one cold bottle of chilled 33 with a packet of dunhill cigarette,u get turkey pepper soup ?...dis lagos wahala too much kai.. |
She has a d*ck fitted mouth |
[quote author=Mayor_of_Lagos]Nzeogwu, an Iboman, whom Ademulegun children called uncle....and would occassionally stop at the Ademuleguns for meals, was the same man who came into their household and murdered their father and mother. If Mrs Ademulegun had poisoned his food plate on one of his hunger stopovers you would have called it Yoruba betrayal. No tribe, nationally, is worse in acts of betrayal than Ibo. 1. Nzeribe sold guns and weapons to Nigerian Army to kill his tribemen during the war. 2. Ojukwu killed his field commander Banjo, a Yorubaman, in act of treachery. 3. Same Ojukwu abandoned his people and land, turned his back after swearing to stand with them till death, but when the barrels and the bayonets got closer he took off to another man's land to enjoy his life, leaving Ibo women and children to be massacred. 4. This Ojukwu was pardoned and returned and while preaching to his tribemen never to forget Biafra the gizzard was aiding Nigeria to marginalize and suppress Iboland. Would you like to hear about Nwobodo's betrayals, how about Azikiwe's treacheries? Yeye dey smell! [/quote]Abeg help me tell am cos e be like say the elastic for hin mouth don slack ![]() |
I hope he's not comparing his ijebu ode mansion to Orji kalu's own |
frechy: END TIME THINGZHave you seen the effects of taking weed in the midnight now ?....cos i don't know what is ending in your time..arindin,na today accident dey happen?.....ewu tunisia |
Make hin collect all d cars wey hin spoil and sell dem,join the 6m he go pay nah....see gbese |
chucky234: ah if its Amaechi's wish that GEJ dont secure 2015 presidential ticket then I'm going to support him to make sure that our dumb president dont get another 4 years to subject us to series of heartbreak like he has done in the last 4 years, I am sure 90% of us would wish for Jona to fail in his bid to enslave us for another 4 years.Seconded |
This PDP drama na season film oo |
searay: Registration venue each state pls?Na who go come answer dis ur question now?...if i don't answer your question who will ![]() |
Attention seeker |
Dr henry saint: Chaii it a pity.You should be banned from this earth sef......eranko! |
Akpa ife: If u tin 0BJ dey tell lie n Atiku can go 2 Usa like my postAnother yaba left escapee ![]() |
I no know why i just like dis tonto dike ![]() |
prem love: The most funning part be say many of them there wives tall pass themFunning ??.....lwkmd ![]() |
Stupid talk....akpabio wey be say na lagos hin dey teytey and hin children bn dey corona for ikoyi then,he dey enjoy lagos pass anything |
Airforce1: Wetin concern meI wonder ooo |
I guess its fatai rolling dollar or danmaraya kano |
At what age will he now be called to bar ![]() |
Teju babyface's wife sit down,teju stand and dem still be of same height ![]() |
Imagine the trash,one goat in d national assembly wey hin bearbear be like sallah ram own go dey talk rubbish |
The only person i want to see him the handsome ARISTIDE BANCE! ![]() |
Dat boobs eehn ![]() |
Vexing mode activated |
Dat one na story |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 93 pages)
Abi baiday na twice in a yr 
