Ucblack's Posts
Nairaland Forum › Ucblack's Profile › Ucblack's Posts
1 (of 1 pages)
I beg my brothers, I dey go Naija from Dubai o, and I hear say e get money wey dem dey pay for Airport and I hear say dem dey register for one porter like day. But na different things I dey hear so I beg make who don go help me with the useful information. Una know say na the fear of naija immigration officers na the begining of wisdom. Make una help una brothers. |
1 (of 1 pages)