Udoojah's Posts
Nairaland Forum › Udoojah's Profile › Udoojah's Posts
Akpan107:vulture is utere my friend! |
zigger:thats the spirit! If I go anywhere, na to go spend the money come back come hustle am again |
breadandbutter:allahu akboomb! idiot of your tight! The thunder wey go fire you still dey do press up for heaven! muntula! |
the shoe will help her to reach the board well na. una no see? |
leave news papers alone! because any old or new publications cant change my mind against buhary if this one did not!
|
Na fine mma nurse! |

