Uneks1's Posts
Nairaland Forum › Uneks1's Profile › Uneks1's Posts
chrisI: Did u meet the E.D on the 1st or 2nd day?1st Day..4pm...you? |
chrisI: Uneks where u dey? Lag?Lag qua..bro na Abj tins ooo..your Abj too right? |
chrisI: Uneks1,how far, my broda?i galant pass Agidi and Okpa..how you dey nah?wah do fink could be the cause of dis delay..and naw that a few people av been called for assessment dis weekend..one dosnt know wat HB is up2 again..hmmm God dey. |
chrisI: Uneks1,how far, my broda?i galant pass Agidi and Okpa..how you dey nah?wah do fink could be the cause of dis delay..and naw that a few people av been called for assessment dis weekend..one dosnt know wat HB is up2 again..hmmm God dey. |
chrisI: Tis freakishly quiet in this room! U could almost cut the tension in the room with a knife!i thought i was the only one who noticed it..hmmm its well..HB tins |
chrisI: Macayo and uneks1, u guys are hilarious..lollol..Mr Chrisl |
chrisI: What tension macayo?dont mind Him..He mearnt SUSPENSE not TENSION..lol |
Macayo: How? Plz oh! No b me una go use as sacrificial lamb! 018428589 u sef call demwic LAMB..who dash you that innocent creature..you are our sacrificial CHICKEN jor. |
Macayo: na wa oh! But let us take a step by calling them to confirm oh! Cause my blood pressure dan high already! Plz who will call dem 2mao?come oga..since na you suggest calling..pls do us the honour of representing the house by placing a call on our behalf 2moro..cos you seem to av an idea of wat to say to them! |
tunjipedro: Dear xxxxxxx xxxxxxxxx xxxxxxx, Heritage Bank would like to invite you for medical checkup on Saturday, July 6th, 2013 by 12noon. Please report to our Abuja office on Plot 24, Algiers Street, Wuse Zone 5, Abuja. You will be taken to meet our Medical team. I just get dis message from heritage bankm. Anybody with d same messagehaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa wen did dis come o..me neva get any msg yet o..God av mercy! |
Kamnelly: Hewwwwwwwwwww 3 more days into next week! Chey HB ooohhh...day by day our hopes rises.this particular waiting is even worst Dan d previous ones ooohhhabi ohh..every e-mail wey enta my phone i dey wish say na HB..see how dis bank put big boiz and girls for suspense abeg..its not funny o!!! |
chrisI: una wan make i dey laff till morning? chai ...these guys ehmy broda Chrisl i dey hail o jareh..no mind my grandson Macayo jor..eh that's by the way..abeg watin dey delay this HB people naw!!! |
Macayo: yop! But i really can't picture u ohPicture qua..watin do the camera for your head?..lol |
Macayo: Plz can we all just stop speculating and wait hopefully for HB's next move! Wat will be will be! MY BAD!!!TS class rep..lolz |
Happy Sunday to y'all..am hoping this week and coming month holds good for us all..av a gr8 week ahead!!! |
Na wa oh..everybody don go brk..dis is serious |
mr GrAb: To those who have succesfully met with the ED, we should be expecting invites for Medicals anytime from Next week.. I hope y'all are also gettn set for TS, its only few weex away.. Its just my thought, so dont ask where i got that info from. Have a flourishing weekend y'all.. God bless#gbam |
Macayo: plz plz can some one remind me who this didicold chic is again? what does she do? And where is she from again. Some attention seeking babe I guess! *watching my BBA*heheheheheheheheh i cant fit laugh qua. |
udylah: Dear *********,na wa o..dis msg nobi here ooo..chai |
spdf: Noooo, d ED (Female) said shes nt gonna attend to any1 after today.na wa o..like how many people we're to see ED today sef? |
Macayo: HBhahahahaha |
edun.o:call qua..what for? |
Macayo: no b wetin u dey fink u dis yeye man! The beautiful ladies appointment time alway coincides wit mine! #gbam#Taaaaaaahhhh are you speaking to a learner..wic kind coincidence..Dont worry for your medicals all go be guys 2ru out..*tongue out*..lol |
iamDozzy: just got the text to meet with an ED tomorrow ... who else is scheduled for tomorrow 3pmcongrats dude |
Macayo: hummmm no b small tin! How una wan take do am? Jazz? Abi wetin? Abi u go go ask HRheheheh you don dey fear. |
uneks1: dont be so sure oo Macayo..haayou wicked Macayo..why e go be two beautiful ladies go know who you be..why e no be two handsome bobo or 1 lady and 1 bobo..why two ladies..e no gwd ooo..God is watchin..hahahah! |
Macayo:dont be so sure oo Macayo..haa |
Macayo: my Big head ke? My head iz small oh nd i won't let people know who MACAYO is............. Because!because what!..you beta start confessing ooo..and who told you your head is not big..or has it been the same size since your birth..lol |
dr dams: Hmm!! dem say mk I cum meet ED on My birthday, June 27... God is gud n will continue to be..amen..HBD in advance..that's probably your birthday gift 4rm God..*winks* |
Julieccentric: God has done it ooo...I didn't deserve to be called but God chose me...I just got d text!congrats dear |
Macayo: lol no mind dem! Dem no want make dere fone/laptop ba3 die so if heritage send alert dem go quick get am #saving Ba3 tinz# mak we dey gist dey go jarecome Macayo how much dis bank dey pay during Training sef? |
Macayo: Julie Julie! Na which one dey pepper u dere now? Hahahahahahahaha #SMY 4 u#come first o..where every body run go naw..haba qua |
