Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,360 members, 7,860,965 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:56 PM

Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 - Jobs/Vacancies (75) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 (254103 Views)

Heritage Bank CV Submission October 2014 / First Bank Aptitude Test. / Heritage Bank Is Recruiting (Former Societe General Bank) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (72) (73) (74) (75) (76) (77) (78) ... (154) (Reply) (Go Down)

Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 2:19pm On Jun 24, 2013
chrisI: macayo, please wen we meet, remind me to KICK YOUR ASS! my heart don do summersault and backflip at the same time! aaarghhh!
lol sori my people! Its a system error from heritage! Me sef way i get the message ehn my heart skip pass ur own cause i waz just finking of wat dey want again! Lol
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 2:19pm On Jun 24, 2013
Macayo: hahahahahahahahaha! Genotype / am hypertensive! Blood pressure always high
Bros naw i get HERITAGE plan..dem wan give us high BP before medicals so that we go fail medicals..Taaaaaaaaahhhhh we don catch dem..e no work..lol
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 2:29pm On Jun 24, 2013
uneks1: Bros naw i get HERITAGE plan..dem wan give us high BP before medicals so that we go fail medicals..Taaaaaaaaahhhhh we don catch dem..e no work..lol
hahahahahahahah e no go work oh! LoL
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Nobody: 2:30pm On Jun 24, 2013
Macayo: my dear its not easy to reject genotype nd for the High BP its waz av lived wit since my uni days! Am alwaz on pills to step it down sef! But i know God dat has taken me dis far will perfect all dat concerns dis JOB for me nd u all IJN Amen/Ami

Amen ...but u also need to be uncomfortable with this sickness..U seem to be used to it.Get yourself out of with prayers.Anything is possible my dear
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 2:34pm On Jun 24, 2013
Julieccentric:

Amen ...but u also need to be uncomfortable with this sickness..U seem to be used to it.Get yourself out of with prayers.Anything is possible my dear..am a living witness.
thanks dear for the encouragement!
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by chrisI(m): 2:37pm On Jun 24, 2013
Chai
uneks1: Bros naw i get HERITAGE plan..dem wan give us high BP before medicals so that we go fail medicals..Taaaaaaaaahhhhh we don catch dem..e no work..lol
uneks u funny o! as i read ur own logic, i don laff tire! we no go fail medicals o..how far my broda? no worry, 4 medicals the basic tin dem go chek na BP,GENOTYPE, BLOOD GROUP, HIV STATUS
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 3:23pm On Jun 24, 2013
chrisI: Chai uneks u funny o! as i read ur own logic, i don laff tire! we no go fail medicals o..how far my broda? no worry, 4 medicals the basic tin dem go chek na BP,GENOTYPE, BLOOD GROUP, HIV STATUS
..HIV qua..if dem come find say person na +ive..watin go happen..haa dis tin no funny oo..lol..come first..how any of this 'test' take affect your work sef..dis ppl..SMH
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 3:30pm On Jun 24, 2013
uneks1: ..HIV qua..if dem come find say person na +ive..watin go happen..haa dis tin no funny oo..lol..come first..how any of this 'test' take affect your work sef..dis ppl..SMH
*sipping zobo nd eating akara* mak una come join me

1 Like

Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 3:48pm On Jun 24, 2013
Macayo: *sipping zobo nd eating akara* mak una come join me
Bread follow join the Akara?..if not me no chop!..you know how we dey do am den naw..tear ur bread for centre come pad am with hot akara..that thing make brain die.
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 3:53pm On Jun 24, 2013
uneks1: Bread follow join the Akara?..if not me no chop!..you know how we dey do am den naw..tear ur bread for centre come pad am with hot akara..that thing make brain die.
lol by d way mak lagos people dey help me find out the cheapest Bukar for lagos! Na dere Uneks1 nd i go dey go chop! #Moneysavingtinz# lol
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 4:02pm On Jun 24, 2013
Macayo: lol by d way mak lagos people dey help me find out the cheapest Bukar for lagos! Na dere Uneks1 nd i go dey go chop! #Moneysavingtinz# lol
hahahahahah..correct..cos very soon mama and papa go say make you do come show dem your Otepu..save for Marriage oooo Macayo..no time
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 4:12pm On Jun 24, 2013
uneks1: hahahahahah..correct..cos very soon mama and papa go say make you do come show dem your Otepu..save for Marriage oooo Macayo..no time
yes oh! Na too find correct lady way dey work 2 cause me i no fit marry housewife put for house! Mak i just see woman way dey work for oil nd gas na to marry am sharp sharp *winks*
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by enviroque: 6:01pm On Jun 24, 2013
May 7, 2013 -- Nigeria gets 24-hour emergency, information number, 7411 - What is being described as Nigeria's first and only 24-hour national emergency and information number, 7411, has been launched, the online publication Nigerian Communications Week reported Tuesday.

Nigerians requiring emergency assistance can call the number, which has links to Federal Road Safety Corps, police and fire service, among others.

Tagged "7411 bureau of information", the service also has businesses listings, people finders, driving directions, tax advice, address finders, health histories, record back-up, weather forecasts, reverse phone tracker, and jobs finder.

The publication quoted Matt Howard, chief technical officer of the company behind the project, 411ng, as saying the call centre can receive in-bound enquiry calls from over 3,000 Nigerians at a time for now, and that about 27 million enquiries can be processed every day.


2013 Top Ranking Performers conferences

"We are working to increase inbound trunks to accommodate 10 million callers at a time. This we should achieve before the end of June 2014,' he said.

PANA reports that Lagos State in the country's South-west already has emergency numbers, including 767, that residents can call in an emergency.

Posted by Veronica Silva Cusi, news correspondent
Source: http://www.afriquejet.com
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by tosbuk: 8:15pm On Jun 24, 2013
@Seye 25, have u been called for essay/presentation cos we had our interview same day?
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Seye25(m): 9:35pm On Jun 24, 2013
tosbuk: @Seye 25, have u been called for essay/presentation cos we had our interview same day?
yes friend, i av bin called and i av attended. Wot abt u?
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by tosbuk: 9:44pm On Jun 24, 2013
Seye25: yes friend, i av bin called and i av attended. Wot abt u?

I have not been invited.....when did u go for it
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by yomseey: 10:15pm On Jun 24, 2013
Seye25: yes friend, i av bin called and i av attended. Wot abt u?
seye25 please where n when did you do your interview? did mine in lag n iv not been called for orals o. did they contact you guyz by calls or text?
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by tosbuk: 10:38pm On Jun 24, 2013
Seye25: yes friend, i av bin called and i av attended. Wot abt u?

please lemme have ur number so that we can talk better. pls send it to tosin_adeyemo@yahoo.com
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Seye25(m): 11:19pm On Jun 24, 2013
tosbuk:

I have not been invited.....when did u go for it
so sad to hear dat. I did my oral on june 15. I only saw two ladies who were in my batch dat same day. Meanwhile, the HR guyz said something abt those in our batch but nt invited. My advice is dat while hoping to receive a miracle sms in ds last week of assessment, u nid to move on wit life.
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Seye25(m): 11:23pm On Jun 24, 2013
yomseey:
seye25 please where n when did you do your interview? did mine in lag n iv not been called for orals o. did they contact you guyz by calls or text?
same venue as d first interview and i received a sms for it. Keep ur hope alive, cos ds saturday and 'maybe' sunday is dier last days for d assessment stage.
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by platos56(m): 1:30pm On Jun 25, 2013
Pls I need direction 2 HB hr office @ Moshood Olugbani str.....coming 4rm CMS
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Nobody: 1:46pm On Jun 25, 2013
Get to d end of ajose adeogun n go 2 d turning by ur right n walk down. U can take a tricycle goin 2 ligali ayorinde and stop @ moshood ...frm eko hotel roundabout .
Any show, dem call u ni??
platos56: Pls I need direction 2 HB hr office @ Moshood Olugbani str.....coming 4rm CMS
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by platos56(m): 2:17pm On Jun 25, 2013
spdf: Get to d end of ajose adeogun n go 2 d turning by ur right n walk down. U can take a tricycle goin 2 ligali ayorinde and stop @ moshood ...frm eko hotel roundabout .
Any show, dem call u ni??
Thanks....dat's helpful
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Nobody: 2:22pm On Jun 25, 2013
platos56:
Thanks....dat's helpful

He asked u a question u didn't answer na thanks u dey talk..Some pple sef

1 Like

Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 2:29pm On Jun 25, 2013
Julieccentric:

He asked u a question u didn't answer na thanks u dey talk..Some pple sef
Julie Julie! Na which one dey pepper u dere now? Hahahahahahahaha #SMY 4 u#
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Nobody: 2:44pm On Jun 25, 2013
Macayo: Julie Julie! Na which one dey pepper u dere now? Hahahahahahahaha #SMY 4 u#

Lol...lemme joor
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 2:48pm On Jun 25, 2013
Macayo: Julie Julie! Na which one dey pepper u dere now? Hahahahahahahaha #SMY 4 u#
come first o..where every body run go naw..haba qua
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 2:52pm On Jun 25, 2013
uneks1: come first o..where every body run go naw..haba qua
lol no mind dem! Dem no want make dere fone/laptop ba3 die so if heritage send alert dem go quick get am #saving Ba3 tinz# mak we dey gist dey go jare
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by uneks1(m): 6:17pm On Jun 25, 2013
Macayo: lol no mind dem! Dem no want make dere fone/laptop ba3 die so if heritage send alert dem go quick get am #saving Ba3 tinz# mak we dey gist dey go jare
come Macayo how much dis bank dey pay during Training sef?
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 7:08pm On Jun 25, 2013
uneks1: come Macayo how much dis bank dey pay during Training sef?
my broda i av no idea oh! I just hope it is more than 70k *winks*
Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Nobody: 7:15pm On Jun 25, 2013
D last tym i checked, u were a novice on nairaland , yet ova 70 posts, its either u r under aged, over aged or jst too garrulous..
Haba, give ur self a break!! , haha!!
Macayo: lol no mind dem! Dem no want make dere fone/laptop ba3 die so if heritage send alert dem go quick get am #saving Ba3 tinz# mak we dey gist dey go jare

3 Likes

Re: Heritage Bank Aptitude Test On April 13, 2013 by Macayo: 7:29pm On Jun 25, 2013
spdf: D last tym i checked, u were a novice on nairaland , yet ova 70 posts, its either u r under aged, over aged or jst too garrulous..
Haba, give ur self a break!! Tank God say we sef get invite , haha!!
Na u sabi, I beg next?

1 Like

(1) (2) (3) ... (72) (73) (74) (75) (76) (77) (78) ... (154) (Reply)

Ikeja Electric - Electricity Sales Representatives: Invitation For Interview / Jobs/Vacancies Section Directory! / Nigerian Army Dssc & Ssc 2015 Aspirants

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.