Utytill's Posts
Nairaland Forum › Utytill's Profile › Utytill's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
But this prof too talk.which kind man be this?tell us wetin u want do.leav Goodluck alone.we sure say this man na pastor?wetin concern this man with oil money?abi him papa get oilwell for him backyard.prof osj u think buhari go die make u take over?make i tel u prof,APC can only form pararell govt within d caliphate wey bokoharam d claim. |
true talk,sharia law no value women.women no get voice in sharia.but you sef no get office. |
It be like say presido don dey study 9ja history go reach the chapter wey one man talk say 9ja na thier grand papa estate.presido continue to study till u reach wey dey write say aso rock na thier birthright but wen u reach wey d write say dem be master,others na slave and sharia law mata for 9ja abeg no shout o o o. |
d don start with parallel rccg,small time it will be parallel inec,i no suprise,parallel govt loading in black and white... |
this same buhari placed embargo on employment. |
chei,i don't beliv it,they are not herdmen untill i see thier herds.they may some political touts or bokoharam spies that are running out of cash.pls police should investigate,may be some are hiding even in lagos.but no be dem their broda prof. Jega wan giv more polling units dat time?2015 loading pls wait..., |
Though I am not in support of terror,but this is the right time for Steven(s) Davis to show his talent in his country. |
d man sef no go fit win local govt. chairmo for case,him wan try presido.people sef get mind oo.him try sha.anyhow him lawyers don chop small. |
Wait,make we check the date/month/year of the news again. |
pls tell those pdp 19 gov. aspirants to go home and campaign.they are everywhere making noise,while wike is campaigning.may be it might be true that ameachi bought form for them.but is the 2 million votes locked up in a safe? |
Dis man and dat profesor are brodas,i no doubt how dem insult people upon say dem go skool.is it a sign of old age? |
some people are financially broke,looking for a way to collect ghana must go to fund re-election campaign.hmmm,there is no ghana must go this time.GEJ is not clueless,pls senator,go and take bank loan like ur oga and fund ur campaign for there is no more ghana must go. |
Is Life no longer sacred? Whatever ideology that promotes this is bad. Pls Emir S.L.Sanusi,i know you studied Sharia Law and I know you may be visiting nairaland on proxy;Is this right? |
May be, He is going to be President in the parallel govt of Ameachi |
But some governors are spending money in Chad and Niger republic calling them brodas.Now we need to know more. |
Baba Fashola,pls is GEJ no more clueless?pls form parallel govt.make we rest. |
I FORSEE INCREASE IN ABORTIONS.PLEASE LETS FEAR GOD.AMERICA WILL CALLED THE VACCINE HERBICIDE |
That is to say "no more reduction of cement price".Bad news,wrong timing. |
ANY SUGGESTION? |
Hmmm,what is that "S" doing there?.pls replace it with "P".we know that APGA,LP,UPN,SDP,AA = PDP |
pls increase it to $7,000,000.lets see what will happen.may be she will change her mind. |
CHEWING STICK |
I pitied those girls but HRW may be mole in this war against boko haram,if nigerian armies are hitting those bastards hard now,HRW will start talking of abusing of human right. |
Any news? |
D man no see him mate?nonsense.sha na their church causam. |
Na overload if na naija, but for oyibo land na humility. |
8 bulbs,2 freezers,3 tv,cd n dvd,5 fans.water pumping machine,no air conditioner.pls how much may do these? |
no info?pls help ur guy. |
for sale,how much?brand of the generator?is the cold room with floor? |
how far? |
how many compresor and hp? |