Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:33pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: Last year weekend b4 Christmas na so i carry Alabi knack am for ground lesson learnt i cashout that last year 200naira to win 20k i go cashout 10k but this year i see am till the end  And e pay Congrats man |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:32pm On Dec 21, 2019 |
locust: Na me con carry last o. To my goons wey no win anything today, make we no dey downcast. E go reach us soon.
We go make am! We dey together my gee  Ego reach us pretty soon |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:28pm On Dec 21, 2019 |
andycoal40: E go too mk brain... Sabi person E go yapa dey come  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:27pm On Dec 21, 2019 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:22pm On Dec 21, 2019 |
andycoal40: The more we win,the merrier we are  I really hope nights like this happens very often On a larger scale tho Wetin you feel |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:21pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: I use to but when trolls started tagging me selfish wetin man fit do, even though i have been useful to this thread maybe when sanity returns things will change.
Trolls i am cooking my final ticket that might fetch me million before the end of this year, if it click like this parte after Parte watch out for dec 26 Yehmy You still gast put small thing for my bet account na Staking power Hahahah  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:19pm On Dec 21, 2019 |
Viking007: Yes.  Delicious one boss Respect!!! Your work don bless people christmas God bless you too man... |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:18pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: You don collect 5k already now
To that useless and senseless boy up there, it's my forecast, my data and my money so go nd kill ursef... Already told you i won't grace you with mention on this thread never again  I sabi No mean say my blessing go pass me by na E no go fresh Anyhow wey e be, we dey together na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:13pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: once it click i owe u and Andycoal40 1k each....
Promisious if it click i owe you 1k too Me nkor Since monday na, hana  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:13pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: Gooooooooooaaaaaallllllllll Finally Man heart don cool I don run this marathon with you o No forget  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:03pm On Dec 21, 2019 |
Viking007:
Me I die here o, make the money now that you're young & quit. Infact I just struck a deal with someone here 5 odds 3 times consecutively for N50,000. Na you cook the original game?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 10:00pm On Dec 21, 2019 |
Chidexter: I posted games like three times sef. It's not over though..... Wait Marseille is winning 2-0, back to 1-0. Var cancelled Wow I just dey see am now sef Congrats in advance tho  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:55pm On Dec 21, 2019 |
Chidexter: I swear na them I just dey look d y vex d more.
If Marseille fit win na 110k gain for me No vex But these games ehn, una post am for here?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:28pm On Dec 21, 2019 |
Fucklove: Edit your Bank Details  I have Thank you |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:27pm On Dec 21, 2019 |
NgUsReport: Your account number and co here Thanks boss |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:27pm On Dec 21, 2019 |
21void: your a/c number . Ohh thanks I don do am |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:21pm On Dec 21, 2019 |
21void: 5k sent bro, manage am shaa, Im using the winning for something, when e get head, you go smile better, promise. edit the details. Edit which details boss?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:20pm On Dec 21, 2019 |
21void: 5k sent bro, manage am shaa, Im using the winning for something, when e get head, you go smile better, promise. edit the details. Thanks man God bless you way past your expectations |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 9:12pm On Dec 21, 2019 |
21void: Are your initials VUO? Yes sir  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:45pm On Dec 21, 2019 |
Addme: cc: uvogin Thanks bro God bless |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:22pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: here Wetin be the meaning of this game abeg??  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:15pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: this is the 19million code
B911AQCAETRPZC-868092
This is innobet coupon - B97ECPSPSEEAA-680961
But you can't view it anymore on bet9ja, still finding the pics on my phone once i see it i will upload Thanks man Please lemme know once you find the pictures Hope your game still dey safe tho?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:13pm On Dec 21, 2019*. Modified: 9:26pm On Dec 21, 2019 |
21void: Alabi don collect that one? I go fund you 1k, dis night or tomorrow morning, I dey busy now Bless you bro... |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:12pm On Dec 21, 2019 |
Zabiboy: Really?? So u knw say alabi collect d first one nd u still wan send another one to his bet i.d....y not somewhere else.. Mehnnn...addiction bad o I'm not addicted, my gee Was thinking in this same line before you spoke Thanks tho |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:10pm On Dec 21, 2019 |
21void: Alabi don collect that one? I go fund you 1k, dis night or tomorrow morning, I dey busy now Alabi don do me strong thing today o I give COZA 2h for inside na The rest, Alabi dey help me keep am  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:09pm On Dec 21, 2019 |
21void: Alabi don collect that one? I go fund you 1k, dis night or tomorrow morning, I dey busy now Thanks boss |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:06pm On Dec 21, 2019 |
Uvogin: Is there anybody who'd please fund me 200 naira on my bet account
I really need it
Username: Uvolty911 I.D.: 7436002
I could send airtime if you want Please
Thanks Anybody na Abeg This guys don dey do this stuff |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:03pm On Dec 21, 2019 |
Is there anybody who'd please fund me 200 naira on my bet account
I really need it
Username: Uvolty911 I.D.: 7436002
I could send airtime if you want Please
Thanks |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 8:02pm On Dec 21, 2019 |
yehmy: You don't want us to learn I still have a copy of innobet ticket on my phone, even the 19million guy that play with bonus i still have his coupon code saved, it's my own way of believing that i can actually do it.... But if you don't want to share it, then your call Can i please see those tickets Like email them to me or we talk on whatsapp?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 7:56pm On Dec 21, 2019 |
Kelblaq: Baba give boys crumbs nah Crumbs ke Untop milli? E no owe us anything but e suppose reason better na No be crumbs matter |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 7:55pm On Dec 21, 2019 |
PETUK: niggy no matter how you look at it over 13.5 is way too much Perhaps But no be your money na so i dey feel say you no get right to call names |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Uvogin: 7:46pm On Dec 21, 2019 |
PETUK: don't mind the Scallywag why would he play 13.5 corners, is he mad? Anhan Which one be your own?? |