Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 1:00am On Jan 08, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 12:48am On Jan 08, 2020 |
pushking: Z3F5DP5S This one too has been blocked |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 9:47pm On Jan 07, 2020 |
Anny505: Edit and play Can you resend the second game abeg They blocked the code already |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 9:05pm On Jan 07, 2020 |
Uvogin: E say volatile Alabi don turn boys to Profs Lolllzzz  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 9:05pm On Jan 07, 2020 |
Chidexter: Bro all the games wey dey play today , na volatile games, and I no dey 1xbet again to get good options E say volatile |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:59pm On Jan 07, 2020 |
Viking007: Amen, I've sent you a pm. Duly replied boss |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:57pm On Jan 07, 2020 |
Chidexter
Drop inplay tips for tonight abeg |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:54pm On Jan 07, 2020 |
Viking007: Still a work in progress. We're halfway through. Thanks man Please see it through to the end It shall end in praise for us all ooo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:15pm On Jan 07, 2020 |
Uvogin: What na I see that 10odds as my way to my first milli |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:14pm On Jan 07, 2020 |
9PBLIVE: Most hilarious stuff I've read today.  What na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:51pm On Jan 07, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:44pm On Jan 07, 2020 |
By the way Who else is also waiting for them vikings 10 odds naa  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:43pm On Jan 07, 2020 |
[quote author=nurez305 post=85593156][/quote]Ohh.. This option isn't in bet9ja
Thanks tho man |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:36pm On Jan 07, 2020 |
romklef: *betwinner* well analyzed 2odds
B3E2D Kindly send a screenshot of the game here |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:18pm On Jan 07, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 6:54pm On Jan 07, 2020 |
21void: abi na, no be only me suppose dey wunjure Lmaoooo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 6:26pm On Jan 07, 2020 |
21void: Congratulations. I almost didn't play this myself after I lost my first two tips... but I did at the end. Congrats my man  Make alabi sef wunjure small |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 3:24pm On Jan 07, 2020 |
okpaniokpani: INTERNATIONAL - CLUB FRIENDLIES
FC Ingolstadt - St. Gallen
Under 2.5 goals This one red at 10+ mins Lmaoooo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:51pm On Jan 05, 2020 |
21void: For where?? if you see my bet history eh!!! I just dey laugh at Alabi's might. Alabi na bastard But the match just start This year we dey win Alabi handicap 8, swears |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 10:46pm On Jan 04, 2020 |
Kushgang: God has done it for you make the ticket green Barca has sent everybody pata pata to bush |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 9:46pm On Jan 04, 2020 |
Annie001: I don’t even know what to say to you Thunder fire your mouth Anofia This shiiii wound me Lmaoooooo  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 8:05pm On Jan 04, 2020 |
Alvin007: Y'all should try 1xbet...there are plenty markets there...Sunderland scattered this. Whats race to 3 goals?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 7:41pm On Jan 04, 2020 |
Paok Paok Paok
Alabi abeg na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 5:55pm On Jan 04, 2020 |
Darksider131: The way games just dey cast eh Lass lass we go dey chill for them Viking 10 odds |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 5:54pm On Jan 04, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 5:46pm On Jan 04, 2020 |
Jesus Watford don shatter hope wey Cardiff been dead give me  Alabi the great |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 4:49pm On Jan 04, 2020 |
Cardiff don login Chooiiiii  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 4:32pm On Jan 04, 2020 |
emmyboy162: Brighton should not be unfortunate this afternoon Cardiff too |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 4:12pm On Jan 04, 2020 |
21void: last bet of the day. E go all green bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 11:48am On Jan 04, 2020 |
Takeit2017: BABA PLAY THIS ONE FIRT I no dey use sporty bet na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 11:19am On Jan 04, 2020 |
21void: .. My guy You dey para o  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Uvogin: 10:32am On Jan 04, 2020 |
Takeit2017: I DEY The b9ja code for the corners nkor |