Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 12:13pm On Jun 26, 2020 |
Ifeanyi4491: Please can someone explain this..
Is it the total shot in the match is over 8.5 yes total shot over 8.5 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 12:11pm On Jun 26, 2020 |
COZA: you dey use two accounts.. naija people  no ooo...na just one |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 11:54am On Jun 26, 2020 |
Corbin: hwo Dem dey count that shot  dis ur question hard to explain o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 11:48am On Jun 26, 2020 |
Corbin:
1xbet na to port yes oo...I DN leave bet9ja oo dy no get better market |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 11:46am On Jun 26, 2020 |
Kharol1234: you input your litecoin wallet Id and it will start mining but if u don't have a litecoin ID u can download the luno app and create one from there I nor dy fit withdraw oo...see watin he Dy show me
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 11:39am On Jun 26, 2020 |
Na God go bless dat guy way discover d shot option..but still testing shall 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Vector360: 11:36am On Jun 26, 2020 |
Thank God for yesterday 
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Vector360: 9:11pm On Nov 30, 2019 |
Chelsea yyyyyy
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Vector360: 9:09pm On Nov 30, 2019 |
Stephenmoka4: If only they would work on their cashout especially on prematch games cashout no gree come |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Vector360: 8:21pm On Nov 30, 2019*. Modified: 9:08pm On Nov 30, 2019 |
Chelsea just cut dis my 120k
Just do dem no fit do B9P6671801472R7-7344641 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Vector360: 11:15pm On Nov 25, 2019 |
first win since February..thank you lord
|
Investment › Re: Learn Ways To Earn Money Online.. by Vector360: 12:57pm On Nov 17, 2019 |
08181750171 |
|
|
|
|
|