Sports › Re: Over 20 Thousands Fans Attends Enyimba Vs Rangers Match Cause Huge Traffic (phot by Verbtips(m): 8:33pm On Jun 09, 2024 |
Baawaa: for real just watching the photo i can't comprehend the kind of happiness am feeling |
Sports › Re: Over 20 Thousands Fans Attends Enyimba Vs Rangers Match Cause Huge Traffic (phot by Verbtips(m): 8:25pm On Jun 09, 2024 |
Make me 4rm here start to support 9ja fb,tinubu dey try o.mr guobe dream don dey come true  ,tinubu abeg deal with insecurity cus na im be major p |
Politics › Re: FG Retooling Financial System To Relieve Nigerians – Tinubu by Verbtips(m): 8:14pm On Jun 09, 2024 |
easyfem: Seriously it’s still can’t work if you don’t take Nigeria back to where it was bfor when local gov are more important, the current system is full of shit , it can’t work or let make use of gej CONFAB… if we don’t act fast , I’m not seeing naija in next 3 year … feel sad for the country |
Politics › Re: Chinua Achebe VS Wole Soyinka by Verbtips(m): 7:52pm On Jun 09, 2024 |
mrvitalis: The greatest book written by a black man is Things fall apart
Nothing comes close my aunty husband love this story die,that one na dier own sha me na to mix hydrogen and oxygen to give h20  |
Romance › Re: Breaking Bad, I Have Decided by Verbtips(m): 5:54pm On Jun 09, 2024 |
woojin: made my decision no time to make noises then why come nairaland to inform us. |
Jobs/Vacancies › Re: Can You Recommend A Nigerian To Work In This Hotel? (pix) by Verbtips(m): 5:20pm On Jun 09, 2024 |
Drone95: Op, What are you trying to say? Just go straight to the point? It's only Nigeria that steals right? See that your flat head like bicycle seat. op no trust him self dey find recommendation |
Jobs/Vacancies › Re: Can You Recommend A Nigerian To Work In This Hotel? (pix) by Verbtips(m): 5:19pm On Jun 09, 2024 |
Drone95: Op, What are you trying to say? Just go straight to the point? It's only Nigeria that steals right? See that your flat head like bicycle seat. hahaha op no trust im self sef dey find recommendation  |
Romance › Re: My English Teacher And Her Kraw Kraw Pussy by Verbtips(m): 4:13pm On Jun 09, 2024 |
KnowledgePower7: ogbeni calm down.. you wey speak English pass us. How much u get?? my aunt wey get degree for english still the roam abuja street, if she start to speak eh, she sabi am past people wey get am, con get thin voice like monkey  ,if she teach you english e even stone go understand,sometimes if she call me dey talk i call some word she go be like thats no how to pronouns it is it pronouns or not or omo lecture don start o, but whats the outcome |
Politics › Re: Niger Army Officer Accuses Nigerian Government Of Protecting Bandits by Verbtips(m): 3:48pm On Jun 09, 2024 |
Zxcvbnmghtr: Exactly what the Northerners believe when Jonathan was the President. My point is, Buhari took over from Jonathan, a Northerner. So?! We need to be a lot more objective if we really want to solve this problem. them what is till holding the zoo called nigeria from dividing |
Politics › Re: Niger Army Officer Accuses Nigerian Government Of Protecting Bandits by Verbtips(m): 3:41pm On Jun 09, 2024 |
|
Health › Re: My Parents Are HIV Positive by Verbtips(m): 3:10pm On Jun 09, 2024 |
Frost124
try prepare this for your mom
get
1/3 litre of onions extract.
add 20ml of moringa oil,
20ml rosemary oil
1 spoonful of ginger and garlic powder
1 spoonful of tumeric powder
give her morning and evening
should be taken 30 mins before food
it will help improve her health.
give a try |
Travel › Re: Japa: People Now Liquidate Investments, Savings To Leave Nigeria — Ali Baba by Verbtips(m): 10:02am On Jun 09, 2024 |
SoNature: My biggest concern about leaving this country is starting a generation that will never return to their country ever again. amen,na fuel i dey find to one my japa generator as i dey so, the insecurity for 9ja nayin be my majoy concern sure pesin go dieh but which one kon be say you now fulfill your last wish b4 you pia,just comot for house kpa 6 fit gun down |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 9:33am On Jun 09, 2024 |
guobe: Ok nice correctscore
maringa vs internacio limeria
2-3
@35 odd |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 9:21am On Jun 09, 2024 |
guobe: Ok nice gm boss
today game
democrata vs itabuna
away win
@2.20 |
Health › Re: 22-Year-Old Nurse, Ginika Judith Okoro Dies In Her Boyfriend's House In Imo by Verbtips(m): 2:01pm On Jun 08, 2024 |
Akurakumbe |
|
Christianity Etc › Re: The Question I Asked That Christians Couldn't Answer.part 1 by Verbtips(m): 12:45pm On Jun 08, 2024 |
I know a person that can give you an answer |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 12:10pm On Jun 08, 2024 |
rexlims: Go put money. S.A dey win this match hahaha sope otilo |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 12:09pm On Jun 08, 2024 |
guobe: Ok nice real oviedo vs eibar
correct score
1:3
@27.00 |
Politics › Re: Minimum Wage: We Have Agreed On A Figure Acceptable To All - Gov Uzodinma by Verbtips(m): 9:37pm On Jun 07, 2024 |
Earthquakes: Maybe one day the masses will deliberate and agree on you guys security votes and allowances.
Useless country Useless leaders Imagine a governor from 4th position talking  our judiciary is doing wonders |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 9:07pm On Jun 07, 2024 |
guobe: Ok let's hope so them don dey collect
sha
real oviedo vs eibar
away win
@3.15 |
Sports › Re: I Hope Nigeria Super Eagles Won't Lose To SouthAfrica by Verbtips(m): 7:58pm On Jun 07, 2024 |
guobe: Alot of Nigerians want them to win as it is one of those few things that make Nigerians happy. nigeria may win narrowly |
Food › Re: Just In:snake I Killed This Evening by Verbtips(op): 7:54pm On Jun 07, 2024 |
advanceDNA: ... Prepare am well ooooo.....
.collect this one make u wash am down thanks boss  , i don put gbedu the roast my thing dey go |
Food › Just In:snake I Killed This Evening by Verbtips(op): 7:24pm On Jun 07, 2024 |
Omo TIF don set o,my neighbour don go vigil me go dey house the vigil my meat, anyway who notice the way people dey kill snake this days for nl get as e b,wetin you think say fit b the cause,because no be only snake be CBA
|
Food › Re: Snake Caught And Killed At The Fish Pond by Verbtips(m): 7:05pm On Jun 07, 2024 |
Friday don set |
Celebrities › Re: Saida Boj Begs Nigerians To Forgive And Release Imprisoned Verydarkman. by Verbtips(m): 9:18am On Jun 07, 2024 |
Rita33: Does skin color affect the brain or causes the brain to malfunction?? yes o africa a.k.a black continent na pure evidence, just be say the disorder dey stage by stage  |
Celebrities › Re: Saida Boj Begs Nigerians To Forgive And Release Imprisoned Verydarkman. by Verbtips(m): 7:50am On Jun 07, 2024 |
Rita33: This guy must also "learn the hard way" e no easy for pesin to dark, e dey affect brain neurons |
Nairaland General › Re: If You Are 35years You Should Have Realize These by Verbtips(m): 7:45am On Jun 07, 2024 |
WOW(words of wisdom)  |
Romance › Re: Stop This If You Are A Man. by Verbtips(m): 7:34pm On Jun 06, 2024 |
|
Sports › Re: 10 Draws by Verbtips(m): 11:26am On Jun 06, 2024 |
guobe: Nice one GM BOSS
2MORO GAME
Mc alger vs belouidad
home win
@2.04
cs
5:2 |
Romance › Re: 10,000 Naira Gifting by Verbtips(m): 8:40pm On Jun 05, 2024 |
emma2018: You do not understand what happened. He scammed me ho, sorry for that. |
Romance › Re: 10,000 Naira Gifting by Verbtips(m): 8:16pm On Jun 05, 2024 |
emma2018: May u never see any interview in your iife e no make sense na
weda tho op dey lie or the talk true you no get evidence
alway wish everyone good if e no better for am you sef go taste inside,
(you get moni op na armed robber,you sef go taste inside when una cross path |