Veryval's Posts
Nairaland Forum › Veryval's Profile › Veryval's Posts
1 (of 1 pages)
Good pm 2 all d able prof. Mamas in d house. Infact, my words nor reach me take express my gratitude to our wonderful rare mama TOYNEX, and to all our charitable lecturers and tutors (even though say I know say dis thread na for profs, I still need to regard una for all the unbeatable work wen una don do for the previous threads because I don go tru all d previous threads on nairaland) like OUTSTANDINGK, ONOSE, CHINAMINS, THEBEADSLADY, YEMTOPVENTURES, SERENA, BUKOLABELLO and many odas wey i nor mention now oo! God bless all of una. I pray say una go reap from all d seeds wen una don labor to sow for all the threads! Una lives and bizness nor go know or experience wilderness in JESUS NAME! I like to join and contribute (d little wen i fit by God's grace ) on dis profs thread as we journey in dis thread. I hope say I dey welcome mas? ![]() |
1 (of 1 pages)
