Vetolips's Posts
Nairaland Forum › Vetolips's Profile › Vetolips's Posts
you still ain't complete yet. cos, #What's the use of the Trans without a 'D'.. ![]() |
#before you kill someone with your English.. ##may juju fall on you o ![]() |
Afolabi6046: Miracy of God, i sight thouafolabi... r u an ex-predite ![]() |
Chiamaka01: FRIDAY.nice1 chiamaka... more medulla to yr oblongata.. lols |
Bigcake: Molestation is to yorubas as bone is to dog, they cnt stay witout d act. Haters fire mecrock¡¡ foolish talk... |
angel TI: The two boys are swaggalicious in their own ways! They are kids abeg. I would rather we compare their fathers or mothers! |
Iketoluwa: taaa! anglomoz no bad reach that one, go motion ground, ajose, law basement abi all those basements dem 4 night. Even though OAU peep dey read, dem still no dey carry last.chaiii see confession of d highest order... *** u don sabi all dose hidden basement,steps,and @d back of different lektures theatre..oya tell us ur own favourite spot**winks** |
michaeltotti: Tuesday or wednesday shanext question plxu miss am.bro... no b tuesday nor d wednesday |
michaeltotti ans d above.. na u dy ask.for nxt question |
The day before the day before yesterday was 3 days after Saturday. What is it today? |
Olastep1: oooh u made me remember those stuffs again. ZOO101 is a very interesting course, albeit, it is tasking esp with those big grammers. Strictly Zoological languages. D funniest part is d course is very volatile. WoW. It is also very very wide. I wouldnt want to derail the thread, i would av gist u guys abt the course inwhich nobody dare shakes his/her head b4 or during test n exam else it'l fly away patapata. Hahahahaha. Make me n ZOO no meet again o o o. Never. My best course then thoughlols i tell u ..eyes go dy red like say u b satan's apprentice ni... for sleep sef u go dy drim of dt topic wey u neva cova for dt zoo.. u no d worst part ?? each leta for each spellings count if u miss one like dz na "odo" b dt o... or mk u no undaline d scientific names..o boi na die o..... u don dy level 2 nw abi??.. |
Olly barbie219: Cock n bull stories! |
teegrams:Magun of life! |
Chiamaka01: No, oh. We'll resume on the 12th of November.so fast.. Mehn dis life nawa o... E b like yestaday dz tyme last year i was preparn 4pd.. All d best chimaka(omo ibo)..enjoy ya stay at MORO..*u'll learn ALOT truxt me*.. Watz ua combo? |
Olastep1: yantoBnice!! So hw u copin wt Z00-101?.. All dose Entamoeba gingivalis ; Malariae faciparum(hope am correct wt dose spellings)? Lol |
Iketoluwa: 200 gini? bro we r still in 100 level, we neva even start 2nd semesterODIKWA serious oooooo.... |
Olastep1: Traditional Medicinesmthn.like Botany i guess?? |
Olastep1: to be candid. This strike is a terminator. 2nd list? Go and watch StarWars**roflmao to japan**.... hehehehe.. o boi na season film.o.. dz strike tn can we call t national or natural disaster?? lolsss.. i don watch film so tey i don turn customer to all dose ibo guys wey dy sell films... *smh sl OW ly for maiself** |
Vetolips: last year?? u min dose who are in 200level ryt nwor letz say 2012/13 set shay ?? |
Iketoluwa: bros sorry o, this is not to discourage u at all o but last year's 2nd list was released mid January ( ask anybody if na lie I dey lie) so just cool down enjoy ur life well well cause when u enter Ogba Femi, bros ur neck go long well well. Good luck sha.last year?? u min dose who are in 200level ryt nw ? |
Olastep1: i think its settled. Am sorry for what happenedafta u don finish to dy scatta floor.... wel good to hia dt u were sorry.... 1love bro... |
Mikkie31: I was loving the arguments though. Learned new words to add to my vocabs from olastep but kejilee,twas really embarrassing that u couldnt give a good fight buh i liked the way u took the matter up. . . . Proves u're a real activist. #dear friends,nah peace sure pass# am outta here.seriuxly bro.. me sef feel am |
Oluwatola5: Homework ?!!!small tym nw u go tel me say u b small girl. ?? |
Kejilee: u wan join am,be mature or else...# smiles# peace Kejilee: u wan join am,be mature or else...# smiles# peace.. smh SL OW LY!!! lolss.. okay ooo.. na b.cos say u smile o |
Kejilee: Am sowi guys, na olastep vex me, am sowi, lee want peace,e don do biko.. if una dy fite for online wetin una go do wen u see each oda for real life?? tz okay bro |
Olastep1: You must be crazy!!!chaiiiiiii....omo easy bro.. cool dose nerves chaiiii.. pesin dy vex for here o... buh bro u geh punchline o.. **just sayin thou** |
Oluwatola5: Lolzzz......I have repented oo, i dont whine againeven yr reply sef na whynin..u wey i sabi pass my homework....**smh** |
Oluwatola5: Yes ma'am, its been long oo. Small girl like me has got to play safe so i dont trespass to the side of my ogas. Am sure Madam Miracy is hiding for the same purpose.choiiii iwo omoyi!!!! U SABI WHYN DIEEEEEEEEE!!! Small girl indeed.. Lols |
Ifyx: Behave sensıble faı blıv u shld b above 10yrzcheiii!! WTF!! ![]() |


Thunderbolt tinz
