Vetolips's Posts
Nairaland Forum › Vetolips's Profile › Vetolips's Posts
@classic diva..surẹ na, hope dey...na xcept no b 9ja we dey..bt evrytng Depends on connection,juxt try and ask ua dad or mum, Dy myt knw sumone dat knws sm1 u cant tell |
I mean can |
@Coolgirl, taut i told u, dnt lose hope..am api 4 u enyways @clasicdiva, dnt b sad ok, u cant stil make it if ua parent R kinda gud wt connections stuff Al is wel ok |
@all pls dnt pay any amount of money 2 enybdy o... U Sef imagine,ao u won do runz wen cut off mark neva cums out Al is wel okay |
Tanx jare kunle let dem knw hope stil dey', u myt fnk ua mark is low Bt u knw wt oau wil brng dier mark down cos of d recent Perfomance..plz juxt chilax okay.. Na human being lyk u oau go admit u hèr |
Nobdy seys runs itz nt posibu, bt pls fear God okay..Dnt scam any innocent soul here, juxt help dem lyk u gona help Ua siblngs,..al is wel sha...U GO c wen d cut off mark cums out |
I rily feel 4 coolgirl and diva...dnt wori okay... Al is wel.. God kmws u did ua best.. |
@clasic-diva.. And cool girl',,,,u gals shud chilax okay... Dose dt even faild d exam sef plenty gan', u gals shud juxt kip on prayng.. Rememba u gals scord above 42 wc to me can b d pass mark 4 dis yr.. Juxt pray ok',44 and 48 enta oau pre.degre prog. U hear, sha pray ok |
Haba, guy...evrybdy tried dier best...oau Exam no b beans o, even thou dis 1 no reach post utme I had 62% bcp combo,pls pray hard xo dt d cut off can cum down a bit All d best sha.,. |
No fear jere,'all iz well, my own centre @moro wax alxo scary wt cars and pple..,.d result shud b out withoin 1 week or xo...,...dnt juxt panic u hear ..,...,tanx.., |
ayoyori: Anyaw sha 5days more.ama kip kip readin..Guy if dtz d case oau wont accept 180 4 jamb score 4 pre.degree students If u see oau post utme exam, guy u go jaaa comot nt 2 talk of 100level exam Guy am talkng out of experience,juxt read &leave d rest 4 God U sef compare past questions naw...abi u no get ni...,..oga o |
, ayoyori: Hrd d xams wud b lyk 100level xams.abeg read guys.ama kip kip readin o.6days 2 go ma pple..,...Ahh wia u hear dt 1 frm.,e b lyk say u neva c 100level work b4 ba..If p.degree entrance exam b lyk 100level work Den hw predegree gan gan go b, lyk 200level ba?...my guy no create eny fear 4uaself o |
swoop007: Is there anyone here that know the number of aspirants that applied for this predegree exam,dnt kia, as lng as my name cums out... Bt juxt read bro okay |
Minez in moro on da 11th, 2p.m..frndz plz read,@cool girl....al z well |
Coolgurl: @ Ashbaba Am also nervous, i knw all our effort wud nt be in vain....,.. Dnt b nervous ok.... D exam is juxt lyk eny oda exam u av bin writng, i mean lyk ua mock exam in secondary skul days... Juxt read ùa buks ane sed wat wil apn |
Evrytngz all set,iz beta u strt preprng 4 d exam cos afta august enfẹn can apn. 15000 no b joke o |
?