Vickieflo's Posts
Nairaland Forum › Vickieflo's Profile › Vickieflo's Posts
1 (of 1 pages)
Tems good artiste but not really rated amongst us. Is Grammy now pinnacle of music awards in Africa |
Put a ban on anybody that piss you off even Nigeria sanction them make everybody get sense |
Jagaban at work remove any obstacles in my way. His governorship ambition don suffer set back like this |
Older generation of women 55- above her real women but this generation of women aaahhhhh na only 3% would make a good wife and mother for their children. Dem just Sabi suck man dry settle for the less Simp after undergoing drilling from many machines. Kudos madam like your mentality. Anyone wey dey read this I just dey devise wicked plan knack one woman Belle collect my pikin leave am. |
Dem for no endorse am na. Person wey Dem run cashless policies make country hard during election period because of him he still enter, how e no go win his reelection as a president in power, Tinubu no be Jonathan. Obi gats wait for another 12 years. Normally Obi would make a good president but the system won't make him get it. Him no fit play dirty. Tinubu wey be say Strong man like wike dey link him Ass. |
Become a Baby mama she meant |
One stubborn she goat pussy down if e succed he go use the money oppress BOIZ wey no Sabi how e take run am. Funniest thing about this Yahoo be say you fit do ritual make e work or make e no work. If e work you have been destined to have the money na you rush go run am with no peace of mind and eventual short lifespan. As a few boy na on God I dey and I go chop money B4 end of January if you dey read this and you quote me. I go do you give away of #200k Feb 1. |
There is new fraud in Nigeria Sha wey never cast update day BOIZ no wan gree cast am again have you heard of DBIDS CARD Initative? Xisnin:
|
Make everyone chop this money remember say re election dey Sha |
But politicans benefiting from this won't support this we should go back to regional government making it similar to parliamentary government, where Each 6 geo political zone would have 10 representative and have a house where they choose those representative who would become prime Minister, also I support one term tenure of 5 years max, this separation agreement would Happen just a matter of time as high inflation bigotry impunity corruption dey thrive but who is willing to lay down his or her life for these to happen. We want good thing but no one wan sacrifice him life. |
Another 2025 to steal millions of naira by these politicians. I don Zero my mind for this country, Make we talk true Lagos suppose don go far pass this na. As a guy man try find your own means if you get update wey you dey chop no cast am if you go cast am. Chop am wella. See as our government officials they replace their self's with their children na their own update wey Dem dey chop be that nothing like Clean money all Money na dirty money Remember EVERYTHING NA LEGIT UNTIL E CAST 💯 |
Krankhead:You be engineer too |
Nigeria and it's porous border system. |
Studying microbiology for this Nigeria there are some course you study in this country that you won't find job, where is the job sef except you wan japa, country wey be say if you no do fraud or any illegals means person be mumu na why I dey bomb steady find other hustle tetiary education is not a guarantee you find job. As a guy man try get money by all means nothing like Clean money all Money wey everyone get na dirty money, just Know how to play smart and earn wise, no cast your update and if you go share am chop am wella. Remember EVERYTHING NA LEGIT UNTIL E CAST 💯. Make No OLORIBURUKU quote me o |
Try this with Erundupe for mowe where I work as rewire just ready go meet your maker the man go just Kpai you, one ibo boy wey be apprentice for our shop that year (2) years ago run with this man #300k Omo,. person wey be apprentice wey no come shop that they the following day he transfer all his aggression untop am you go think say na Mike Tyson panel beat the boy Face. All these apprentice wey dey do this thing na 2 way things either the boss dey wicked wey no dey allow Dem chop free funds from work or the Apprentice dey look for place siphon money small for himself so him for japa level up for him hood. |
Your sex life's is going to be boring |
But you can invade countries you conolized abi |
A system where even a foreigner steals from the system. |
This 2025 don't be a Simp to any woman |
Sapa dey part of the game na if you give up you Bleep I dey face my Sapa but I go still gbera ON God |
Na only party flexing Awof money, free food, Politician giveaway, They bring Naija together if you get problem make e no shock you say your family members friends go leave you face your problem alone. But make you make am weather the storm na everybody go wan cruise with you typical Nigeria Tribe man mentality. This 2025 na to stay wicked anybody wey come jam me for my lane don jam Agbako |
It's only a merger that can bring down APC all these selfish politican should massage their Ego and work together. If Atiku is on the Ballot after the Meger he would lose. Peter obi for president Kwankwanso his Vice then he can contest for president. Kwankwanso is just more of a local politician which has his Block vote from Kano, he can't actualize his dream without merging with others and being patient for his time, as for Atiku when he realize that The highest office he can Attain is Vice presidency in his lifetime then he would best know that playing a Elderstateman figure would be best for him. Obi is too predictable with his game in politics he should try fine tuning that at off all of them is still obi that still get more considerate and would still treat people right, all of them na thief but obi na lesser thief, I'm Yoruba and I regret say I vote for tinubu 2023. The guy just disguise for us win presidency show us premium shege. Only election is the only protest that works in this country, make we wise 2027 none of them be saviour but I would vote a lesser thief |
Bro wey dey on dread police dear not touch him but make normal pikin try am na agbako you jam nothing you wan tell me far boi dey smoke igbo |
Make I drop update go bomb Bluesky Spoutible Gab social Wimkin Truth social Gettr Clouthub Na millitary we dey do and no be dating have you heard of DBIDS CARD Initative under ePACS (TRUSTED TRAVELLER PROGRAM) Na to catch Cl collect him bank with Clone Gmail run selfcash out if interested make I know
|
Naija to the world omo Yoruba Dada strike resemblance of kanu & Victor ikpeba in the late 96-97 now it's osimhen passing the Baton to lookman 23-24 history repeating itself
|
I see only Ademola lookman
|
Dem do use us play politics as morroco wan host Afcon it's save to say Dem use am as parting gift for the Host nation. Caf na corrupt institution corrupt pass Naija Government. Which is hardest 1) Make African player Win Ballon d'or this Era 2) Make African man become FIFA President 3) Make African man Ref for Final of World cup Them no let my Yoruba brother collect the scepter from my benin Brother |
1 (of 1 pages)