Victorulez's Posts
Nairaland Forum › Victorulez's Profile › Victorulez's Posts
1 (of 1 pages)
bykebyke: ![]() |
That's why I like the internet. Years from now when he cheats, one PRI 2 blogger wey just dey start go just comot this post from nowhere. |
Chillext:Wicked |
Are you shitting me? Do you know what the temperature reads here in makurdi? |
Funny though... |
The rock5555: Adegwurulez abi, so dem don ban u too. Aw, how sweet. I twale u, u don join foxy as most wanted banner or NLso u dey happy say dem ban me shey?? God is watching. oga mynd na my pal na, im suppose knw say i create dis moniker to pursue justice |
The rock5555: Concerning this benue issue, abeg i no call una sluts o, but u no say no be river Benue dey give benue girls aids na, dats just d fact, dey are real fucckers. Make i stop here on that issue, atleast na wetin puny man see, puny amn go talk.oga rock u ma?? just stroll enter sexuality section, u go see wetin i det talk. i no knw weda na benue mazi do him nysc, abi na benue money soldier and donigspain school, abi na benue kayemjay been the work. but if u the luk for real f*kers, check the girls for those guys stories. The benue girls wey u meet na secondary school girls ryt?? those once na juvenile deliquents na, them just dey happy say dem don enter puberty. If u call those ones f*kers, wetin u go call all those girls wey go nysc for just that reason?? BENUE GIRLS ARE BEAUTIFUL BENUE GIRLS ARE 'NIGERIAN GIRLS' gerrit ![]() |
I want to know why the owner of this thread was banned and his post hidden. www.nairaland.com/1461497/life-uam-boy |
I got banned by the anti-spambot and my last update was hidden. I still dnt knw my offence but am getting to the root of this |
Just felt like airing my views on the 'BENUE GIRLS ARE CHEAP' issue. Saying benue girls are cheap is just like saying calabar girls are nymphomaniacs or that nigerians are terrorist. I believe there are sluts everywhere in nigeria, and if mr. A has sex wih a benue girl for #200, that doesnt mean all benue gals will open their pants for #200. About the Hiv statistics, i dont believe nigerian statistics and even if the statistics were to be true, abeg na only trough s€x dem the carry get hiv?? few girls in benue are sluts YES!!!!! But calling benue girls cheap?? how logical is that. abeg ma no derail this sweet thread. I just officially received my first NL ban. Hallelujah sombadai!!!!!!! PROUDLY A UAM BOY PROUDLY A BENUE BOY PEACE!!!!!!!! |
1 (of 1 pages)

