Viee's Posts
Nairaland Forum › Viee's Profile › Viee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 65 pages)
Wow, Oby thats a loaded package! really intresting. Thnx for sharing ![]() abeg rem us in prayers ooo Oby1:abi oooo who talk that thing sef? ![]() d person berra take time ooo Pamperme, sup bruv ![]() Pamperme:im sure them go dey shake now ![]() Pamperme:right back at ya ![]() ebos:where u come dey now? |
gotta run now have a safe trip home aand may the good Lord guide and protect u Amen. byeeee |
here is the attachment now thnx to Engr/Dr/Pro/Mazi Carlosein ![]() me too raise my hand join hope u did too d procession took place today
|
ok Sir! ![]() lemme get to work right away |
viee:im tryn to attach a pix here but the file is too large and i dnt knw how to reduce it ![]() Carlosein:毛泽东/毛澤東 蒋介石/蔣介石 中国/中國 北京 台北 u get? ![]() |
Guess it wont be bad to raise our hands too ![]() |
Oby1:confirmed! u are now my secretary weda u want am or not ![]() Carlosein:ehen! i have always suspected u have mixed blood na Popsie abi Momsie be Chinese? Nija blood + Chinese blood ![]() Carlosein:yes oo Oby abeg fill us in ![]() |
Carlosein, e bi like say u give d fon serious warning bcs it has been representn since ![]() Ebos, easy bro, God takes care of his own ![]() no over trade oo, i shall find thee a wife that will not finish your resources ![]() Oby, sup Sis ![]() |
Oby1:what a coincidence, i had just finished reading this before i came online: I believe that God only gives three answers to prayer: 1. "Yes!" 2. "Not yet." 3. "I have something better in mind." You maybe going through a tough time right now but God is getting ready to bless you in a way that you cannot imagine, |
IN LIGHT OF TODAY'S SCRIPTURE READINGS, FR. BOB'S PRAYER IS: God of love, it all sounds so simple and easy. You are love and when we love you are present within and among us. Yet, we both know that love is a challenge. So much self-emptying and risk. I am grateful that we can love because You have first loved us and make love possible. You live among us. May the intimacy of Your love eradicate all fear. Lord Jesus, the human image of God's compassion, fear paralyzes us. Fear grasps darkness. When we are buffeted by the waves of darkness and frightened by fear of sinking, walk by us - be our buoyancy! Let us know that we are not alone - that with you, we will not sink into darkness, pettiness and hatred. May your transforming and calming love enable us to get a hold of ourselves and radiate your love living and shining within us. |
Today's Saint St. Adrian of Canterbury Though St. Adrian turned down a papal request to become Archbishop of Canterbury, England, Pope St. Vitalian accepted the rejection on the condition that Adrian serve as the Holy Father’s assistant and adviser. Adrian accepted, but ended up spending most of his life and doing most of his work in Canterbury. Born in Africa, Adrian was serving as an abbot in Italy when the new Archbishop of Canterbury appointed him abbot of the monastery of Sts. Peter and Paul in Canterbury. Thanks to his leadership skills, the facility became one of the most important centers of learning. The school attracted many outstanding scholars from far and wide and produced numerous future bishops and archbishops. Students reportedly learned Greek and Latin and spoke Latin as well as their own native languages. Adrian taught at the school for 40 years. He died there, probably in the year 710, and was buried in the monastery. Several hundred years later, when reconstruction was being done, Adrian’s body was discovered in an incorrupt state. As word spread, people flocked to his tomb, which became famous for miracles. Rumor had it that young schoolboys in trouble with their masters made regular visits there. |
Oby1:God is wondaful! very soon i go start to open branches Oby u sure say u no go give sack leta then apply as my Sec Gen? Oby1:ehen! i go dey call u every nite ![]() Oby1:me? Saint Viee? oti o ![]() lawyer:worry not for u have met the right person that will handle ur matter ![]() lawyer:LMAO ![]() ebos:kai! this year go good see as my customer dey show willingness for my tested and trusted agency no worry broda since that ur pic appear e easy to get ur complexion?, na so so CV i dey get i fit get d right person before d tym wey i give sef Lawyer u fine reach Ebos? if yes, then ur problem is half solved already |
Lawyer, i hope so too oooo but itz still a loooogggg way to go read this link http://www.tuscaloosanews.com/article/20080108/NEWS/879286598/-1/2.gif Ebos really? u be fine no pimples ![]() u sure say i no apply mysef ![]() |
ebos:no mind Oby! ![]() how can she call u of all pple ripe paw paw? ![]() |
lawyer:maximum respect Sir! ![]() lawyer:no mind them jare! we go deal with them ![]() especially those wey use banger yab u wetin sef ![]() them no no u at all! lawyer:make i go find am fast fast ![]() lawyer:for where? d name of him party no dey registered for Agberos community |
Oby1: ![]() |
ebos:ok, i will i had decided to put in more effort after Oby post really ebos:ok then, in that case i hereby withdraw the name ripe paw paw for u and also make adjustments to my consultancy book ![]() is anyone following the democrats primaries? chei this Obama guy no easy o |
Oby1:ha! im a bad case, the alarm wakes me up alright but do i get up? ![]() thanx though ![]() may be i shld hv abt 4 diff sources of alarm, im sure that will wake me up ![]() ebos:PH? abeg whn u dey come back? with ur ripe paw paw complexion, i suggest u leave immediately oooo as Lawyer talk we no wan visit u with bournvita abeg ooooo ![]() ebos:it was scary i was told pple were killed, dnt knw how tru uncessary waste of human life ![]() Carlosein dey well im sure he instructed his guardian angel to work overtime and he hapily obliged ![]() Pamperme, hope u are ok where eva u are isnt it tym u came back? |
Oby1:LOL |
Oby1:thatz nice, we also have morning and evening Mass daily( except Saturday as well) at St Mary's confession is like every two days or so then adoration every friday St Mary is really kool for spiritual growth because all the encouragement one need is right there also they are Missionary Priest, so we get both oyibo and Nijas, really nice Parish this morn, i struggled to wake up and attend Mass but by the time i got to Church, Mass was over ![]() i get home too late to attend evenin Mass guess i have to really work on gettn up early i get lazy bones ![]() |
ya itz been kinda quiet in here Carlosein shld come abeg so we knw he got home safely after yrst fiasco Ebos, u don come back sef? u no tell us yrst ![]() if u are in Lag, abeg let us know u are also ok Oby how was Mass yrst? do u attend weekday Mass in your Parish as well? |
lawyer:Saint Viee no follow yab u o i was infact protecting u from the yabbers ![]() but bros wait ooo, which one b u and bangers again? haba! , even with ur all body build! my pple dey call am 'akpu-obi' Oby1:e be like say trouble dey for Paradise may be our broda don tire to dey wash cloth ![]() Oby sup How work? i have been so busy since morn i wish itz friday ![]() |
Hiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii, Presnt here M'am ![]() |
Oby, nice nite and rem us during Mass. see ya moro bless ya Carlosein, i tried what u recommended and i was able to do 10 decades will do 10 more on my way home feels wondaful! |
Oby1:see me see signs and wondas oo ![]() Oby1:thank you o jare ![]() kai! if not to say i be your secretary, i for don employ you as my secretary to ri olowu!! |
Wo! Carlosein, Carlosein, Carlosein how many times i call u ![]() which kain notice me u dey do for ebos front? ![]() why u dey threaten my job? ![]() why u dey give Ebos d impression say u are more alert than moi? abeg o, i no wan competition ooooo Ebos that was nice by the way, anoda attraction my broda ![]() |
Oby1:help me tell am Ebos, i no charge u according to our level because say na u o no make me change my mind by the way guys, i was just thinking, what happened to the likes of Soldee, Flylyde, Kellorah and a host of others? ![]() i really pray they will turn up soon to at least say Hapi nu yr here. Uzzy, has been missing in action as well ![]() |
chei |
ebos:see as i dey dogde prison, prison still dey find me come oooo nyways thank God i knw a certain gentleman called Carlosein Gani Agbakoba a.k.a Keyamo Oby no fear, u hear ![]() Carlosein:u dey run? u dey run? u dey run? hope u don see that song by koffi? ![]() |
ebos:oti o! as a consultant wey u hire, i go apply my proffessional insight haba Oga! i hope say no be d lebanese chicks dey do this thing to u ooo dem no be proper oyibo o, dem skin just white haba, dem wan take all our fyn Africa brodas? it will not work for them at all ![]() we don foil dem plan already ![]() we go give u beta African Queen, wey be say her black skin dey shine pass charcoal as Oby talk, we no want mak ur children dem come hate sun so wait for 168 hrs man! |
Carlosein dem talk say d devil wey u no beta pass d sant wey u no no wetin i dey talk? u no say lawyer na lawyer wey dey fear banger but u no no weda pamperme occupation na militant ![]() abeg oooooooo |
im not an Omotala fan but i really think she is correct about the judges being nasty they didnt sound objective at all to me of course they shld have commented based on her perfomance not on her weight it she is too fat, they shldnt have bothered to invite her at all gotta say her interview is really lame ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 65 pages)






