VOsimhen144's Posts
Nairaland Forum › VOsimhen144's Profile › VOsimhen144's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 34 pages)
Everybody sister is the best sister in the world. So na who get dis one?
|
advanceDNA:I swear bro, real definition of loving and caring to 9ja girls means a guy giving dem free money… dem no knw say nothing is free in Free-town.. Meanwhile, me I like girls wit a good heart, when I mean good heart I mean…
|
jmoore:the last time i recharged was like 3 weeks ago. I use OPay to recharge steadily nd E never give me issue before |
I use Eko electric prepaid meter, Since yesterday I can’t buy unit, it says “account doesn’t exist” whenever I try to purchase units and my meter number is correct. E dey pain me say Light just dey my compound and I no get for my flat |
cassidy1996:guy.. ur game enter |
Sporty bet go soon send me back to my village |
Verbtips:I speak in proverb. If u don’t understand, I’m sorry. |
God is about to make you fishers of men. This I have seen. |
If E reach ur turn, arrest the terrorist wey dey terrorize ur state. Nice one Nigerian government
|
Emmy000seun:gbola condom no dey get glue naa Just wear the tongue condom and E go fit u |
Emmy000seun:it’s true bro.. I also hear the same thing. Tinubu help us greet Da’grin and Michael Jackson.. tell dem we still vibes to their songs. |
For those of us wey like to dey lick honey pot, I present to u raincoat for the tongue in order to play safe and protect urself. STI is real so protect urself.
|
LordIsaac:bro Saudi money long pass blood money. Why u think say footballers dey run go Saudi league |
Nigerian are everywhere round the world When the Bible was speaking in the book of genesis 1:28 “go ye and multiply" na Nigerians God Dey follow talk Make I shock you, it appears two times in the Bible Genesis 1:28 and Genesis 9:7 |
Jack and Rose in the movie titled “Titanic” These wrinkles you see are harsh reminder that NOTHING LAST FOREVER! Not even you! Marry a woman with a good heart and not for beauty alone… If u like fine pass mami water, that beauty will fade one day.
|
Kobicove:jst like the way ur wizkid is now an upcoming artist abi |
Kobicove:no underrate patoranking. Baba is bigger than you and favorite artist join together |
Achraf Hakimi deserves this award |
Atleast we all can testify Peter Obi went to school and acquired a certificate. I give U 2 weeks to provide Mr Agbado aka Bulaba certificate with atleast one of his classmate or forever bury ur face in disgrace. |
Xcel22:Don’t say what you don’t understand. Kanu’s lawyer has been on this case since day 1, he fought so hard for Kanu and the court granted Kanu bail.. so tell me what’s delaying the bail for over few months now? He has the right to protest and know what’s delaying the bail up till now. |
Edo don finally be Lagos 😂😂😂 |
This book and Jehovah witness na 5 & 6
|
lightwind:if na looks, Rema na fresh guy, dark shining skin. Abi make baba go bleach E skin like Michael Jackson? I no understand you. To me, Rema is looking good and he’s making Nigeria proud in the industry. |
lightwind:Bro make u try dey calm down. Dress according to ur profession, Rema is a musician and he dress like his profession All wetin Rema wear from head to toe is very expensive.. One of my friend don order jst face cap 🧢 from Amazon for $500 (that’s over 700k in naira) in my presence. Made the payment in my presence too. Now imagine big musician like Rema |
Jennyclay:it’s very clear u aren’t even up to 25yrs old… E be like u dey ur prime age nd i go advice u to utilize ur prime age and learn carefully, else u gonna learn, nd u gonna learn d hard way. Everything is not about money, millionaires nd billionaires also faces tough challenges in marriage. Nd again u need to take life easy, everybody eyes dey red, wit the way u are going,,, make dem no go use u count scores. |
Abeg post her full picture of the fake BBL nyash I want to check something
|
MT:na wa 4 u oo Una still dey lick this man nyash? The country neva spoil reach. |
na why I support polygamous marriage to an extent… as this op wife dey give am unnecessary attitude you go Jst switch enter the second wife kpekus. OP, sit her down and talk to her, know what the issue is, if she no give u concrete reason and she no adjust, no jst dey stress urself, kpekus full everywhere, as low as 10k you go knack better kpekus. U go run am codedly, no let ur wife know. Life no hard abeg.. |
Bro no be small thing oo If you criticize APC on Nairaland you chop suspension. dem don Ban me tire sotey my second name na Bankole This is to show naija is finished. |
While they are busy sharing bible for the masses to keep praying for God’s healing. As them see say una don dey think outside the box, they quickly need to recolonize you people by sharing bible.. these politicians smart. |
Lovely performance from the super eagles 🦅 today, but don’t be too excited because the journey to the World Cup just started. Let me analyze and give you all the breakdown We have to play 2 matches against African countries (straight knockout). We must win the 2 matches to become the CAF winner and then proceed again go play another playoffs with some Asia or Europe countries (2 matches also)This playoff decides the final World Cup spots. Approximately we have 4 matches to go. Omo na God go help us.
|


