Walemust28's Posts
Nairaland Forum › Walemust28's Profile › Walemust28's Posts
Me
|
Am coming Lemme see if I can crop more pix cos most of dem are too large |
Choi! See yabbing |
Here we go
|
Dats d best I could get *coversface*
|
As dis thing no con gree make I upload my worwor pishures, wetin I go do now. Pls help me oooo |
Ehen! Now u are talking guys, I don tire to dey dose ladies pix sef. Let's show wat stuff we are made of |
bennyraz: ha ha hau make sense ooo make we relate now |
vivacious vivi: Didn't know you guys were still at this.me nko ;( |
bennyraz: caro dun oloyinu sure say nah u b dis? |
Popowaa: For DopeChoi! U carry back ooo nd ur front sef no bad nd dat face ehn! In fact u complete ni |
CastingCrowns: meI love this |
Idowuogbo: Lolz... Awww... U dey ginger me abi? Are u a learner?u know as e dey go now ![]() |
Idowuogbo: I'm shy..don't be! We Know u are beautiful we just want d whole world to behold dat beauty |
You guys hv started with all dis talk talk again, we came for ur pix not ur talk! |
Ok so am back, wat did I miss? |
zeemoore: Nobody shld abuse me oooobeautiful |
I hope dis goes down well
|
kaeyame: No moreAhan! I know u can do better, don't fall my hand now |
[quote author=sweet-tease]Am trying to bt its not uploading[/quote]maybe d pix is too large, it must not b more than 200kb |
kaeyame: My profile picHmmm post anoda one, dis is nice though but not clear enough |
Some ppl will just come here nd b viewing to post picture nah wahala, to comment nah problem dem use look do una ni |
Danhumprey: Some Nairaland girls be like "moi beautiful","moi pretty","moi sexy",et al. But show us pix,na wahala. Rubbish!Abi ooo it's not like it's dat difficult to upload a pix now |
[quote author=sweet-tease]Thank you! I didn't see any pic but i saw dis from sanb Awwwww......thank you dear [/quote]lol Oya post ur pix now, let's b d judge |
[quote author=sweet-tease] ![]() Okay ![]() Hehheeeehe with the mask? Uh-huh! Upload another [/quote]Lemme gv d little I remember sha d 1st page nd 17th |
[quote author=sweet-tease] ![]() abeg you fit tell me d page numbers? I don't want to painstakingly go thru all of them and not find pishures [/quote]I cnt even remember sef it's scattered all abt |
Bros a broken head is better Dan a broken mind... Go for it |
Reincarnated: You're the one that brought up the idea in the first place. She fit choose u for all I care but what I know is that i'd rather have her choose than create a thread for the both of us. No vex boss, but na so I see amAiit then I understand where u are coming from now, if dats d way u want it no probs then after all its not dat am hungry for it, it's just a game |
Reincarnated: I refuse to share a thread a lady is creating for me with another man. You better decide on how you gonna pick one of usnah wa ooo even celebs don't feel dis pompous, which one u con dey wey u no go let us hear word.... |
Cathaliya: I will do it for the both of you.....thhe finest of you both can take the larger portion of the love note.cool with me ![]() |
Cathaliya: My phone battery don loww......maybe during the dayit is now ur battery is low Abi, u better do it sharp sharp |



