Walestar2's Posts
Nairaland Forum › Walestar2's Profile › Walestar2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 30 pages)
@Pweety4me, she must be fine and I hope you are fine too,extend my greetings to her and your friends |
Pweety4me:Thank you so much, I would have even start crying if not for your message but your email relief me a little. I didn't sleep at all last night thinking about my future wife to be. God will butter your bread ja re for giving me detail about what's going on with her. I fit cry because of woman because woman pass woman, madlady no bi ordinary woman like you, she is extra ordinary |
jay bee:I think Jenni is my madlady, my heart has been telling me this. |
Pweety4me: |
Raymond,your name suppose bi Inamani abi ojuchukwu ,I take God beg you, Fire the toto, no dull yourself, even if menstruation one disturb you, Bleep menstruation join |
You know dey hear old man proverb wey say "person wey die because of woman, na 1000 women go split on his burial ground and also open toto piss for his burial ground when him die" Abeg no die because of woman because your ghost go begin regret when dem woman begin piss for your burial groud |
@Jaybee, I bi somebody pickin, I am very a good boy because Good thing always come from me @candylip,Which kind of thread is that? Money making thread abi ashewo thread or both? @jennigirl, Na you be guy, Why you dey jump inside wetin no concern you, if to say na Bomb dem wan throw give me,na so you go use your head carry am @Madlady, where are you Ja re, you don forget say some body dey miss you? @Pweety4me, I am still considering you |
candylips:I am not a badyboy, E maa fun mi ni oruko ti iya ati baba mi o so mi |
Alxmyr:Na who born this maga. A little kid asks his father, "Daddy, is God a man or a woman?" "Both son. God is both." After a while the kid comes again and asks, "Daddy, is God black or white?" "Both son, both." The child returns a few minutes later and says, "Daddy, is Michael Jackson God?" |
madlady:Thank you my sweet heart. |
Gabry:Afraid of women, never in my life. Even as at when all my income,salary and investment are set up mainly to protect my girlfriend from lacking one thing or the other so why would I be afraid,I will only be afraid if I have nothing to offer to a woman. I querry her but she told me God will resolve our issue, that what she always say whenever i told her about what she did that hurt me most. |
@madlady,I'm very sorry for all I have said, but mark my words I truly like you.FINAL but I have 5 wishes 1. Wish I could see your pic or you for real 2.Wish I could get to know you for real 3.then I can think of having you as friend first then lover. 4.We can think of getting future set to make things bright 5. We can start planning better family. |
Women sabi do abebo, Only God what both of you are discussing again.Do you know I am hungry for sex? |
@madlady, Abeg make you mind wetin the people dey yarn for here, Abeg make you open the door of your heart, I am still knocking the door. |
Gabry:She told me she went to get shoe in a closeby store, I was wondering why would it more than hour, at least an hour 30 minutes and beside on arrival she brought no shoe and not even the money to show she want to used to get the shoe |
Gabry:Glad I dont hide things, we are not in good term anymore, I am demanding Madlady to open the door of her heart or else I will enter the sea because of her or jump from 5 storey building,You better tell her now before I commit suicide, even if I dem no give me visa fly to UK to see her, I go waka with me leg ![]() |
Gabry:Shakara will end if madlady get belle for me. |
@Gabry, How would I trust a lady that whenever I come to her, I always called her.it happened on Saturday morning and I called her at 2: 30 pm, I told her I was not sure of coming but I may come to your house today knowing in me that I was coming but my heart told not to assure her of coming that day, and I asked her if she will be at home, she even told me on phone that she has no where she was going to, I asked her are you sure? she said Yes, she has no where she was going. When it was around 4 pm, I went to her place but never called before I left my house, but when I get there, she wasn't at home. at first I thought she was around the environment and I flashed her, she flashed me back and I asked her where she was, she told me she is in the same sitting room I was, she even asked me if I was still coming not knowing I was in their sitting room already.I cut the phone and I called her again immediately, are you sure you are in the sitting room, when I let her know I was in the room, she kept quiet and said she was sorry that she went to buy shoe,but on her arrival, she brought no shoe and not even cash to prove she went to the market, I was so confused, though she knee down begging to my surprise because no girlfriend has ever knee down for me before, but the trust was lost which hurt me , I can't trust her whenever she claim to be around the house again |
this God daughter, Na wah for you, shake head for yourself and not me |
@countdown2, Na wah for you, suffering and smiling, why you come dey cry for here |
faakay:Yes fucking badtad girls |
I don't need to show them because baba God don make us the king, agbaa ti o ba lo mi ninu ko n paruwo but if you say make I show the I will. Prove if you see 100 men for president then will see 2 women if 10000 men become senators,na only 20 women go dey among if 32 men countries go to world cup, na only 24 women dey go Men can piss inside bottle and nothing go happen but make woman try am God give us idea and make us put spermm inside them and dey go carry am for us for nine months with pain we go work them go cook but if we no bring money home from work, na two of us hungry go kill because if man no work her woman go suffer join so that one na equal and even if she go leave than man, remember say na still man she wan go meet. Thank God say dem don follow us dey share trousers together we dey last longer for beauty pass woman but if you wan know whether woman fine or not, make women too dey cute hair.like we dey do if wey dey Bleep, na us go dey up wey dem go dey down and we go dey pound dem like say we dey fight but thank God we don consider dem now with differents style so dem fit dey up too |
MRbrownJAY:the first hurt forced me into university but the girl later became jealous and tried to find her way back but the pain was too much to take her back,if not because I was hurt, I wouldnt have made several attemp of 3 different exams |



