Walexguru's Posts
Nairaland Forum › Walexguru's Profile › Walexguru's Posts
1 (of 1 pages)
Dey there if you no pay full self na all those learner nurse go attend to you |
Question for the gods. |
i know say one day i go make fp. . Bros Gej na u ask them to sell form abi? So una go gather money we una won spend since u know there all going to fail abh . In ur wifes voice DIARIS GOD OOOOO |
Bleep THAT BITCH BY 2PAC |
Timzy234: This Boko Haram...how many commandants dey get? be like say every member na commander beacuse the number of commanders wey dey don arrest,.....u self na commander now we go soon arest you |
this is finally the end of solomon granddy. Apc u ar bound to lose. Uve lost ur dearly bokoharam now so will u lose 2015 election |
if u buy this phone make i no lie you, NA WASTING OF MONEY |
thank God ooo i am finally a member |
[quote author=sleek_p]Another great news. GEJ carry go 2015, nothing do you jare.[/quote]you dey madt abi GEJ for your state not naija. hin generation no fit see presy blake light again |
delors: I 'd pick Tuface, Banky W, MI, and IcePrince. Having been around MI, Jesse, Icey and Brymo at different places, the studio, National stadiium surulere, SWE bar, Marquee, Eko Hotels, Protea Ikeja, etc, I def know Jesse is a very pompous niggi...and Brymo.mi is more humble. i like these guys i beg this |
i will be sleeping at the sitting room my bedroom will be enough for you. come without hesitating. run for your life |
i beg for where you waka jam any of these two people olamide. funke . then no humble at all especially that boy olamide na blehum he dey ooo stupidt boy. where do you put banky w. mi. nice .................... |
[b][/b]i beg help me ask that mad man how many brand new cars he get before he become presy. me wey my money remain 50k make i buy tokunbo. kai make i go buy bike strait before he ban am too |
i beleive mi is the best rapper in nigeria ? |
what of my guy 2shortz and African china |
1 (of 1 pages)