Waslead300's Posts
Nairaland Forum › Waslead300's Profile › Waslead300's Posts
Rock abeg come update... |
lirusehn: wodihell is ur P? Gon' be banned? Must everbdy be in support of dis ish u writing?don't u have manners, if u don't have any useful tinz 2 do go nd slip... |
tmamuda: Hope dat kiss na reali swear na dis questn me self wan ask am... @ 360PRINCE, Ur day dream wit dis miss grace 2 much... Dat ur 1st sex wit her, na day dream nd d 1 may u stay 4 door self na day dream... Abeg if u nd miss grace dey kiss or sex just tell us 1st weder na real or day dream... A QUESTN 2 U @ 360PRINCE... U talk say wen u 1st enter miss grace hostel, mr akpan flog u but now u dey enter her hostel anytime u like, my questn be sey all d seniors nd teacher come dey leave u 2 enter anytime or na u no dey write hw dem take dey beat u. |
360prince: nL father why you say you don disown me na ?LOLZ |
The rock5555: Chineke my post no wan show, make i try againif na play, abeg stop am ooo... Me don dey wait since... Pls try every possible ways 2 make it show ooo unless na royal rumble tinz 4 dis tread |
tanx 4 d update... Wishin u quick recovery... 1 love |
The rock5555: TYPING.......waiting patiently |
Pls prince wish time is d next update |
360prince: . They cant try that for my body oh.LOLZ |
AYODEJI94: Time to set alarm to 8pmasap mai alarm don dey 4 7:59pm now... Waitin patiently 4 d nxt update |
wish kind suspense be dis na @ prince... Pls feed us more, pls ooo... Make dat nurse no give u sleppin tablet ooo... |
The rock5555: Chineke meh oooooo, Uc browser na bastards, i type long update and upload only to come find only the last paragrah, chai my own don be, now na to modify am wit opera mini be that. Apologies abeg.Oga Rock, since may u don dey modify abeg me dey wait ooo... Abeg dis suspense don dey hold persn down ooo |
wlcome back prince... Take ur time 2 rest... |
The rock5555: "Nope, na one matter like that" I replied and told him all that is going on between Grace and Bisi, he found it amusing and stood up laughing.Oga Rock, i hope say no be style u dey use dey tel us sey na 7pm be ur next update... Abeg come update ooo |
very funny, kudos guy |
speedyboi: OKay I searched his name.......Wikipedia has killed him too. pityLOLZ |
Me make i dey fumble say na me go win dis bonanza, i don see pple make pass me ooo... I hail MS nd Spatacle, na ena dey slip 4 tread oooo.... Oga Rock, abeg wich day be anoder bonanza nd pls dedicate ur new update 2 ur new member*on my knees oooo* |
Jumizie13: record of marrying twin sisters togetherwat... Dis guy na real badooo ![]() |
Uthman51: Eehmmmm......you no dey amongguy na u don dey fear 4 ur post... I tink say u be bouncer may dey bounce anybdy out self |
The rock5555: when i sleep wake upabeg come update... If no be 4 mai aunty may he used mai fone just now, MS no 4 1st me comment oooo |
The rock5555: when i sleep wake upabeg bros come update... If no be 4 mai aunty may he used mai fone just now, MS no 4 1st me comment oooo |
oduwa , where are u... Na me wan get dat ur bonaanza stuff ooooo... Hurry nd update joor |
360prince: BUt una demand for up date the fear me. So if to say na gun de, una for don shot me ?no be so mai bro... Na because we no knw wetin happen b4 dat is y we dey demand 4 update... But if no be 4 1 of ur fans may come tel us wetin happen me don ready gun 2 shot u immediately u enta dis tread ... Wishin u quick recovery bro. |
[color=#006600][/color] HBD 2 u prince... Wishin u quick recovery |
shollaire: Eewo o! The devil is a liar! Weather you like it or not, "No weapon fashion against prince shall prosper"!amin |
Jumizie13: u wan break record be dat.would he be d 1st 1 2 do dat... Or record of wat did he want 2 break |
Ruthia: Hapi new month y'all.......... Wishing u 200 more decembersxame 4 u 2 ![]() Ruthia: Hapi new month y'all.......... Wishing u 200 more decembersxame 4 u 2 |
Jumizie13: Good morning friends.MAY GOD GRANT HIM QUICK RECOVERY |
![]() buoye1: U go use d sim paSs am to ur Grandchildren....na dia inheritance b dat....very badt sharp guy! |
[/color][color=#000099]prince i swear, i dey gbadun ur story.... U nd rock na him let make i join nl.... But ur update come slow ... Pls come nd update |
Luvlystar: oya, use diz opportunity knack us another updateseconded |
