TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 12:11pm On Jul 31, 2019 |
safarigirl plz tell me wassup. ....what's with d new housemates.? fake or real ones? I knew do venita girl but dunno d guy....abeg tell wetin dey happen..not be watching for sometime now |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 7:22pm On Jul 15, 2019 |
tacha changed her mind...lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 7:14pm On Jul 15, 2019 |
cool biggie....had to repeat d nomination |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 7:08pm On Jul 15, 2019 |
can't hear nada...hiann |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 8:11pm On Jul 14, 2019 |
one person leaving.....damnnn |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 10:48pm On Jul 06, 2019 |
safarigirl: consent to hokld yansh? Ayam just hearing this one o.
Why den no fit go ask the girls? Just whisper for her ear, "Babe, I fit rock?" We go even think say na one sexy thing e dey talk.
Meanwhile, na Thelma rock pass for this party. See as Seyi dey waka upandan like Prep Prefect wey dey check if people dey read Safariiìiii guurrrll .... thelma so far is d dancer for d night |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 10:40pm On Jul 06, 2019 |
girls wey say dem be video vixen I never see dem dance òoo... even Thelma Don dance pass everybody....and plz the guys der....can't dance to save der lives... well I still dey watch |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 10:19pm On Jul 06, 2019 |
AntiBrutus: When mgbeke wan show say she soji. I dey tell u����hehheehheheh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 10:04pm On Jul 06, 2019 |
worris thelma wearing� |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by waxdude: 10:03pm On Jul 06, 2019 |
tacha ehhhh....bouncing thinz |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:23pm On Apr 22, 2018 |
forkadict: She be veteran na. No be today. She goes way back. From 2012 or 2013 BBA. dem no know |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:17pm On Apr 22, 2018 |
Miracle n Nina....chaii dis night wil be lit.. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:07pm On Apr 22, 2018 |
miracle wins |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 8:49pm On Apr 22, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 8:25pm On Apr 22, 2018 |
what daaaaa |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 8:06pm On Apr 22, 2018 |
cee c last geh standing.....Tolex awwwwwwww |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:39pm On Apr 22, 2018 |
Mr Real....osheyyyyyyyyy |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:32pm On Apr 22, 2018 |
77up: How come Alex got more votes than nina egbami  e shock me |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:31pm On Apr 22, 2018 |
Nina out |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:25pm On Apr 22, 2018 |
awwwww.....family is bae |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:23pm On Apr 22, 2018 |
ebuka want to shake tables ooo |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:11pm On Apr 22, 2018 |
ceecee entry ...chai.....recap |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 7:04pm On Apr 22, 2018 |
abeg who see Davido shades....chaii |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 6:58pm On Apr 22, 2018 |
it's about time. . |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 6:38pm On Apr 22, 2018 |
David in the house |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:59pm On Apr 21, 2018 |
YumMinaYum: Wakanda rubbish is this now? No dey read unnecessary meanings to actions abeg. Hian!! asin ehh i taya |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:56pm On Apr 21, 2018 |
switlily25: I pity Nina because this her new friendship with Cece won't continue after the show. She now prefers Cece to miracle who has been there for her since day 1. ah ah naaaa.... I guess she doesn't want cee_ c to feel lonely... una like quarel pass fight.. |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:50pm On Apr 21, 2018 |
Alex n her dress 'choker'..hahhahahaha ayam not understanding |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:37pm On Apr 21, 2018 |
awwwwwww mina giving me joi |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:27pm On Apr 21, 2018 |
Alex dress will soon drop |
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:25pm On Apr 21, 2018 |
|
TV/Movies › Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 9:23pm On Apr 21, 2018 |
BabaOwen: Alex don off high heels  I dey tell u....lolz |