Wealthoptulent's Posts
Nairaland Forum › Wealthoptulent's Profile › Wealthoptulent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 313 pages)
FREELANCE na WATER.. dem go FLOOD before 2027..
|
DIE MINUTE COCKTAIL and SIDES... YUMMMMY!
|
so DATIE MO oo... FAMILY first, so if celebrity must not be PARTISAN, na for those wey no get FAMILY for GOVERNMENT oo...
|
i am into AI stuff ... what i invest more of my TIME into now is CONSTRUCTIVE PROMPT LAYOUT, that is what determine your RESULT. i hope they can improve the PICTURE into VIDEO more like this pics own. e go badt! people would need to pay FOR FORENSIC to KNOW a REAL and FAKE VIDEO... many MARRIAGES go too skatta as BLVCK MAIL go SUPLUS Omoawoke:Make una dey calm down oo, there are JOBS we CALL "FRONTLINE" they can never be TAKEN OUT. i am into cybersecurity now because this AI thing CREATED JOB OPPORTUNITY for US
|
brain54:na because they are POPULAR, this happen in every FAMILY na one or two people MAKE AM...... i thank GOD for my SIDE, we no plenty at all and all dey FLY.. IF NOT!
|
but no BE INEC RUN am na? small party CONDUCTED EELECTION unas no fit count well, but want COUNT the NATION own
|
hmm na BREEEKEETE and YANFUN_YANFUN and FREE DATA go send some people go BIG HOUSE...
|
LOLZ, u go dey TRY GOVERNMENT? MAKE BABA ORDER more NATIVES ooo, PARRY at the COURT ROOM Still PLENTY oo. e go give dem CONFIRM WEARS any APPEARANCE DAY in COURT na APPEARANCE ON RUNWAY in PAGEANT SHOW aestake:na ONLINE you dey sha u fit RUN AM, but mind you they are FISHERS of MEN, dem fit FISH U OUT! no say dem OPRESS YOU by THEN oo
|
Make dem ask dem DINO and SOWORE Likes too na dem be NUMBER 1 and ASPIRANTS and same time CHAIRMAN
|
WHO owns the CAR? if na YOU ask am to siddon on PASSENGER SEAT, DRIVE am MAD too
|
TA tun ni? aah i tire ooo. abi! |
GHOST KE for where? okay oo i dedicate PHYNO - GHOST MODE, all music get e GBEDU
|
9ja Dey PLAY RUGBY? lolz WHOEVER DREAM is tha in 9ja NEED to WAKE from SLEEP and SLEEP AGAIN without absorbing DRY GIN
|
WizardOfNG:is THE PRAISES on NIGERIAN MEN from the UGANDAN'S EVES ![]() if na that na KENYA u supp visit SIR!
|
Babatunjo:OP shey na this 2 up you CALLED INVOLUNTARY? na sample be this? EKWE! this ur INVOLUNTARY one gat check e INVENTORY well oo, na MAINTENACE MONEY go WIPE UR DATA
|
BETTER LATE than NEVER, they say
|
e blike say na STALE MEAL una dey SERVE for NL now oo, saw this NEWS 8 hours ago
|
e be like say na INEC go first CONDUCT ELECTION inside ADC fess oo bfr NIGERIA own |
FIRST she GET Wetin SHE WAN WRITE before INTERNET SAGA? i COME in PEACE oo no PIECES me,,, na joke o. JUST THANK GOD that she went and CAME BACK, SOME who WERE ABLE TO WRITE with GOOD INTERNET but dem no FINISH BEFORE BOKO BUCKLE dem! Oracleee:TINUBU dey RULE who? oga no pour FUSTRATION on ME oo, TRY to BE HAPPY with ur PROBLEM! you CANT BE SERIOUS and UR PROB be SERIOUS too
|
oya wait ! if anyone RIP YOU, take the TIMBS from the PIC to MEND DEM... but MAKE SURE U RETURN am oo and NO RIP me too Demetrix:oga which continent u dey wey dey DECEMBER 5? another they SHOW FEBRUARY , more over we are on Same time WITH NIGERIA now, how come u still dey 1 HR behind? abi i suppose don CLOSE for OFFICE by now be that oo.. are you in an ADC PARTY COUNTRY? ![]()
|
UNA SURE ADC go SEE LIGHT of 2027 talk less of ELECTION in IT? how a SAINT man con dey AMIDST of *H!£VES? how e wan work? DEF him sef na AGBA 0L£ OKAY, YOU PUT a NEW , EXPENSIVE BRAND of BATTERY in a CAR with KNOCKED ENGINE and no TYRES... oya de DRIVE dey GO NA! e no CLEAR jaare Pastorsarynzay:try take some ENGLISH CLASSES before you TAG me NEXT>>> then we can DISCUSS this
|
HMM thes 2026 na one kind ELECTION oo, e dey chow HUMAN AS VOTE oo.. jus 4 months in... YARD don full oo
|
WHAT PART, una follow GUY MAN TALK make e let go of CASE to SORT AMICABLY abi people dont KNOW WHAT it MEANS to SETTLE OUT OF COUT? na una put the boy for yawa
|
READ KWA! we dey do MATHS here nio, not ENGLISH. WE FIGURED it OUT, leave SPEECHES oga don BANK ROLL |
READ QUA, we dey do MATHS here nio. we |
LOLL.. there is CONFUSION in their camp. e com BE LIKE "STORY of BUILDING BABILON TOWER" many languages coming out of THIS "CAMP" already
|
i HOPE, dem METAL BOLLAR no go BEGIN reduce am ASAP
|
MAKE UNA CORDINATE how to WIN ASPIRANT TICKET first,, una to DREAM
|
BUT U ALL LEFT APC<APGA and LP, WHO ARE YOU ALL WORKING FOR? SO U ALL THINK AA funded ADC and brought OBI in for READY MADE? una dey wear JIM JIM ooo
|
yaroyaro619:GOOD DAY DAVID MARK, "MISTAKE" for who FUND MOVEMENT" how much UR STUDENT of GEHGEH drop? SHISHI! so he want READY MADE CLOTHES every where every time? make una buy am JIM JIM clothing, na READY MADE CLOTHES we wear before MILLENIUM. IF YOU all THINK there is a SAINT POLTICIAN any where in the WORLD una never READY, Anything is POSSIBLE but no be EVERYTHING POSSIBLE> I GO LIE 4 U?
|
LOLZ, una never READY IN DA see CREDIBILITY of all ADC REP? presence of MOST CORRUPT LEADERS, SELFISH and SELF CENTRED! they all have bn with APC "ONCE UPON A TIME" except PO. POLITICAL PROMISCOUS INDIVIDUAL .. PO from APGA, PDP< LP and now ADC, una need ABC TRANSPORT fess cos una dey go HWER U NO KNOW. less than a YEAR to ELECTION, no HEAD NO TAIL Jayhome24:the SHIRT and CAP NOT? they could have said the PICTURE is with VIEWER'S DISCRETION £Y£ $OR£
|

