Welli's Posts
Nairaland Forum › Welli's Profile › Welli's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 85 pages)
![]() |
@ jenny sharaaaaaaaap wat god has joined ,nobodi wil put asunder.u nd siena 4ever.stop d denial.oya nxt weddin plsssssssss |
who is givin rampant out to xerxes.please im only goin to wed rampant nd stephen.so says . . . |
@ jenny i 1st talk am sey that sly case too serious.one man ,many wivessssssss.i only wed one man,one wife. . . so another priest should do that |
if you wish mrs siena ,u can wed dem. . .for me i go wed stephen nd rampant wen i ready.even if she don marry 20 b4.so . . . ? |
omo yoruba leave me alone oh |
![]() |
i neva see dat name for nl b4 ohh.mk d guy cum buy me 1 carton of stout b4 i recongnise am. ![]() |
@ jenny who be bamwolomo again?i think sey na stephen.abeg i blive in one gurl ,one boy,not two boyz one gurl.u wan kill rampant? |
abeg dis thread is gerrin borin.those who were makin it fun b4 shud resume deir duty |
i wan comot.i wil be bck for jenny nd siena.get ready 4 me.uncle tboy,how is d family?sm pple re gettin wrong signals here ohh.ibk has not bein replin .probably busy wit eldee.na wa |
i just saw wat u posted jenny.me welli,said all that to tatooboy?haba talk sm truth.u sabi form lie ohh.siena u ve to cope ohh.well dat weddin btw tboy nd i is false.his wife will kill me.i cant fit married me uncle lol.na wa o.jenny hw siena nd d unborn children na ![]() |
abomination!!!cleasin must be done |
jenny.tatooboy proposed to who?hisss.abeg give siens food chop jare.love nwantiti.how many children una wan born na?nd names pls |
4 ur mind?u re feelin like a real dude abi? |
impossicant.me nd my uncle cant wed. . . so nxt plsssssssssss |
yes i do darling yoruba in action |
hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss |
ty4real. . . how many times wil i tell you dat i married 3yrs ago.dem dey marry two times?abeg ohh.abeg enjoy ur weddin wit . .is it creamish or funkybaby? |
livingeyes or livingnose. . .ur profile say u dey 9ja nd u dey talk gud nite.pls those in 9ja ve dey changed time.d last time i checked na only 1hr wey tk pass 9ja nd here time na 6 o'clock.anyway go sleep but dnt dream of jenny ![]() |
ibk shut up.we re talkin of d only ibk on nl.hisssssss.pretender.wil u go cook for eldee b4 he rejects u like d odas.a lovely advice frm a sist |
next puleaseeeeeeeeeee |
![]() if i vex-u go say i too vex if i laff-u go say i too laff na wa.ok wat of dis ![]() |
who be dis wey dey take style style toast jenny.just let siena catch you first.hissssss.stay off ![]() |
jenny mk i hear word jare.go give siena food chop den give am d forbidden fruit chop too ![]() |
@ tyty[b] yes weddin galore @ ibk,yes d mad girl is in denial. . . . enjoy ur weddin. . . twin sist.leave my uncle nd i. . . .eldee shw face na.abi u dey prepare for tonite? [/b] |
if u like vex.na u knw ![]() |
dat sly own na special weddin bcus d wivessssssssssssss too much.a special priest must do dat |
@ iby deola is my uncle.gerrit?i can see d weddin has realli gotten into ur head so u dnt knw wat u re sayin again.hissssssss |
ibk silver nd gold ve i not cars nd houses ve i not but such as i ve i give thee as my twin sista in d name of our father ve a peaceful married life i know u ve d habit of jumpin frm man to man but d gud lord will give eldee d grace to cope wit it since u cant change amin jenny next weddin plssssssss |
ibk sharaaaaaaaap nd put on ur wedding gown.ur inlaws re outside.dnt be a nuissance |
jenny i love dat prayer .laff wan kill me.my mum think sey i don dey kolo bcus of laff wey i dey laff. iby its my joy dat u ve finally decided to settle down .may eldee stick to u nd neva hit nd run.hope d forbidden fruit is not yet in his mouth ohh ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 85 pages)

