Werlay's Posts
Nairaland Forum › Werlay's Profile › Werlay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
@ogboralp u can try www.proxypass.us it cool 2 or proxyguy.net |
That wat i cal DO IT URSELF.guys are busy sourcing for free browsing. Now. Na afta rat chop him go clean mouth. |
Foolish old bragn thread dat made no sence and neva got nowhere. And d posta get d odacity to say i dey brag . Hmmn .oshisko |
@ajiareg i concore wit u completly. @ogboraph dam! Were u or are u a millitant. Betta not let fgov c dat pic. Lol, Just kidin bro |
Infobaba were av u been? Some guys don dey mes up ere.abeg come help me treat dem fkups. @drag thanks a milliön |
@posta i 4 like help u bt i no fit typ cos am usin ma fone. Try seachn tru treads and look 4 solution to connectn fone 2 pc by infobaba. |
Guys it seem we hav to take some strick measurs oh. Cos the way guys dey take dey careles to dey reveal hard works of som pips here dey bad. Thats y am advocating that any tric should be shar tru mails or IM. Imagine toluxa wey dey enjoy plan a b4 don stat to go café just because sme guys no dey read wetin them type b4 postin. If not 4 my plan a plus me sef go dey O.Y.O now. 4 mean my only means of gettn and revealn tricks is troug yahoo msg. Or mail. So lets make this an achive 4 our mails and IM. Mine is werlay@gmail.Com and Yim is tessyfred_hanidson. U need tips and trick 4rm me u get it tru there.Vise versa. So guys drop urs 2. Them no dey tell blind man say rain dey fall oh. A word is enuf 4 d wise. And u spies u gat alot of work to do cos we aint givn up so easily. Make u come spy my rockn plan A plus. |
This one way guys no fit use simpl cod tak again na wahala oh. |