₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,029 members, 8,515,077 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 12:59 AM

Toggle theme

Wespeakpidgin's Posts

Nairaland Forum › Wespeakpidgin's Profile › Wespeakpidgin's Posts

1 (of 1 pages)

Jokes Etc › Gbege Happen Inside OAU As Students No Gree Separate Two Rats Wey Dey Fight by wespeakpidgin(op): 1:11pm On Dec 17, 2018
[img]https://2.bp..com/-QWbZNgzdXeI/XBeIN9CG_4I/AAAAAAAAF_A/_27IlD-qxJAN55ye7ljgMzzfjTONRrpSwCLcBGAs/s1600/5a78499db4e28.jpg[/img]
Wetin we no go see o? Nah so dem see two rat wey dey follow their self drag am for inside their hostel o.

Dem no even fear say people dey watch them ooo, still yet nah so dem dey fight. Some people say dem be end time rats. Wetin una think?

Video Link Dey https://gh-naijaxclusive..com/2018/12/gbege-happen-inside-oau-as-students-no.html

1 (of 1 pages)