₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,955 members, 8,514,677 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 04:58 AM

Toggle theme

Whodohgeepee's Posts

Nairaland Forum › Whodohgeepee's Profile › Whodohgeepee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:55am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Same here dear,how today go be na.
na God hand e dey o! Am still indoors! Ah for don take u awt gan sef buh we go meet sha! *no dullings* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:45am On Sep 11, 2015
Haykayjay, oya na gist us d gist na!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:37am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
No vex my OGa,na u be my number 1 in law. Abeg whodohgeepee,na my in law be dis. Him go fit give u consent for me grin
number 1 inlaw, m sorry o! Abeg do d needful! grin! Faithluv5, whazzup? Missed yo like kilodé!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:05am On Sep 11, 2015
dossylvanus:
Stop spamming my mentions.
wetin u dey feel like sef? Mtcheeeeew! Rubbish!dedicate ds to faithluv5 and debris! Back off others! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:03am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
Whodohgeepee,Disneyland ke? U know dream say we get akwa ibom and we where making millions cheesy
dnt worry, am used to ds ma state gan sef! Ah will come for u in aks! DisneyLand no be for hia o! Making millions sef na understatement! Donpsymon knws better! Na ma financial secretary! *winks*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:39am On Sep 11, 2015
KeriBaby:
Lol Good morning sire
good mrning o! Sherikoko keribaby!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:34am On Sep 11, 2015
Faithluv5:
My whodohgeepee,I dreamt of us oo,oya take dis kiss
faithluv5, good mrning! Dreamt of u as well! We were in DisneyLand! Abeg shun all ds intruders! *av gat a brighter future* winks! grin grin ! Shout out to ma goons: donpsymon(our fight Neva end), donxab(my town crier) dossylvanus(pls change ya moniker I beg) elmisti(drug baron, I see u) haywire(Neva get ya tym yet, d spoiler) shld ah mention Keribaby? Debris( what's happening) iykebest( join body) ah dey come, make ah check afang Wey ah dey cook! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:04pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
Where are thou?
cc: whodohgeepee
am very much here! Haters, she don reply o! Oya make una keep on hating! Elmisti, haywire1, dossylvanus, donxab!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:02pm On Sep 10, 2015
donxab:
see this boy fahuh? because i no advice you ne,
dat babe na unijos geh ooooo.
she just dey give u green light, belle dey sweet you abi? by the time she flash u red ehhh ur moniker go turn NA'A-MEDOHGEEPEE tongue
I trust her jawe!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:29pm On Sep 10, 2015
donxab:
incase you just dey come, no need to read thru the last 10 pages! its stressfull! here is a recap!!!!
chimajii and dossylvanus dey quarrel
elmisti and gazaliah dey fight for sister lifeisguhd because of kiss
whodohgeepee and faithluv5 wan serve together.
empressOVA finally registered
donpsymon and whodohgeepee dey fight but i no know wetin cause am, maybe na faithluv5

stay tuned cool
faithluv5 is mine already! Leave dat intruder! U sef! Wetin consine u?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:25pm On Sep 10, 2015
ademasta:
See ur lyf... U do them finish u come dey pet them. No be you sell them Italian-mafian weed? Only two of them took a portion meant to serve a whole lagos camp soldiers plus man O'war and you are expecting normalcy? Nawa for you o!
Anyway, Donasere hw market now?
Harinholar me wetin u go cook for me, only kissin no go do am dis night o?
Dossylvanus hw are u...hw is elmisti weed doin u?
Boyefunmi whatsup?
Angela, i see u o!
Sugarcotted i hail thee!
Omitooguns, iyawo re nko?
Whodohgeepee, ur head is valid!
Eseoshi23, let's go there...
Gazaliah, the thread's imam...
2el, our threader and digital countdowm machine..
Babatawa...longtym o! Abi u don dey camp alredi ni? Baddoo...
Shawaal1, u don forget me abi...
Majidyusuf...happen?
Aare2050... 2.5gbosa for u...
Zeeenas...beautiful hajia
DonPsymon, the monster wey dey chop popcorn
Xcozee baba hw package?...
Hilsocial...ur social lyf nko?
Haywire1, the bouncer!
Plus including every1, how una dey oooooo
thank God say u knw say ma head valid! U av been sotted!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:31pm On Sep 10, 2015
iykebest1:
lol. Trouble dey sleep jejely, whodohgeepee go dey dance shakiti bobo for him side. This one no be palava him dey find again. Na world war III him dey find.
na small pikin! Ah go finish am!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:30pm On Sep 10, 2015
DonPsymon:
Abomination!
*gets ready to pull out fist*
*see's you're but a child*

You want to die abi?


Odikwa risky o... We go table yur matter o... undecided


If we the discuss tennis and you no like kuku chill oh?
chill for wetin? Ah be cold sprite? Oga park well! Before ah give u ma fist! *in Genevieve's voice* grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:28pm On Sep 10, 2015
Elmisti na only u be devil for this Ouse! As for dossylvanus, ur moniker dey make my laff to laff! Bleep u too homie! grin haywire1 pls back off! Ak47 loaded! *ready to fire a wild animal in the thread*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:20pm On Sep 10, 2015
elmisti:
Chimajii. Dossylvanus........u niggas should stop dis jare....leave trouble for me to cause....I don't like the way u pple r goin jare
dossylvanus and chimajii make una continue! Ah like am! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:18pm On Sep 10, 2015
Tis raining cats and dogs right here in Uyo! Reporting live from AKBC studio in Uyo, AkwaIbom state!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:15pm On Sep 10, 2015
elmisti:
Make zues lightning strike you, babe wey I dey reason to replace dolafunmi, mke she kiss u, be like say u want make me and you start our own version abi
see Dem! Women wrappers!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:12pm On Sep 10, 2015
DonPsymon:
Who be dishuh

We borrow yur mouth?
Nwanne chill and let elders talk whatever they want to talk jor..

Iykebest1 broda come and see trouble o

*gets ready for a fight*
nonsense! Elders Kwa! *pulls awt a mac4*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:48pm On Sep 10, 2015
Those of u discussing Tennis matter, abeg carry am go sports thread abeg! Last warning! ;DGOOOOOOOOOOOOOOOOAAAAAAAAAAALLLLLL! Dedicate this to faithluv5 and debris! Dossylvanus back off!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 5:46pm On Sep 10, 2015
dossylvanus:
Mtchewww...
Shebi you sabi yab person....


See you. You no fit take am.


By the way, this is nairaland banter. None of what we are saying here actually represents me real life. So I suggest that you take a very big cup of cold water to cool off.


Did i abuse your parents?



Answer fur yourself.



The Silver Back has spoken.
wild animal on d loose again! Hian! Ds nonsense animal agen! So u Sabi English like dis?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:42pm On Sep 10, 2015
chimajii:
Am just seeing this now,as much as u may seem Loose Lipped, I take serious Exceptions To such insulting terms being hurled at parents/guardians.there is a thing as 'one time, too many". Definitely won't be a next time as that's a wrap as regards this. Should you go this route again,I wud CLAPBACK. Just so u know. #DoneAndDusted
no follow d guy mouth o! He's jst a joking guy! #DoneAndDusted! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:12pm On Sep 10, 2015
Abeg, pls, what's Call Up Number?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:03pm On Sep 10, 2015
Marcelinho:
Eyen y ur name no dey PCM census?
If u look well, ma name is thr buh as at dat tym ah was in Lagos!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:01pm On Sep 10, 2015
dossylvanus:
Some body better talk to this dude before I self destruct this place!
u fink say na jst u Sabi talk abi? Okay, letz start, jst yhu nd I! Nonsense grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:00pm On Sep 10, 2015
Marcelinho:
Eyen y ur name no dey PCM census?
ah jst came to Uyo bro! Not too long ago! Lasgidi ti su mi gan! grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:59pm On Sep 10, 2015
Walspring:
They guy don high with weed as usual
na elmisti cause all dese highnesses!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:57pm On Sep 10, 2015
Walspring:
You can go and die if you can't cope with it..
another oshiomhole dey dis forum o! *runs awt* kicks off dossylvanus!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:56pm On Sep 10, 2015
Harinholar:
..Lolsss...Nawa oo
shey no be so ni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:56pm On Sep 10, 2015
dossylvanus:
May your dick remain in animated suspension
alwes yarning trash! Nonsense human being!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:54pm On Sep 10, 2015
Mattex001:
Your English is Pathetic
Oga English, correct am na!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:54pm On Sep 10, 2015
dossylvanus:
I don't blame blame you shaa. Aare2050..... Come and and lock up this idiot
lemme act like ah didn't see that part! Hey, Mr aw u dey? Stubborn wild animal! Kikikikiki
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:33pm On Sep 10, 2015
Faithluv5:
Its a greeting in Benin..like Weldon
ob avan! U ru ese! grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 42 pages)