NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:28pm On Sep 10, 2015 |
Faithluv5: Whodohgeepee,how fa? Where r u now? am very good faithluv5, av been hyper-busy! Howdy? Anyfin for me? *see aw sun dey shine anyhw for AkwaIbom today sef* *hisses* on ma way to Tropicana tho! THE LAND OF PROMISE! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:37am On Sep 10, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:35am On Sep 10, 2015 |
A very big diff! Mine was 121*** cisca53: I also registered the first day and my callup no first digits are 105 I want to knw if there is a difference in callup no of those dt registered the first day and of other days nw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:16am On Sep 10, 2015 |
Marcelinho: Seriously...idioke,afon,mme kom Abasi, nkpo abadie ku'de nkpo aba ke mfon! Mme kom abasi too bro!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:11am On Sep 10, 2015 |
Gazaliah: If he vex for you,na war be that oooo.
I no dey dia oooo..Fighting with wild animal kwa  thank u for d invaluable advice o! Ah no knw say na wild animal o! Make Dem carry am go zoo na! Wetin wild animal dey do for whr humans dey fa? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:56am On Sep 10, 2015 |
owhizkid: Good morning PCMS, yesterday I registered.. Had the option of Paying d 3k lsh at the bank, but I decided against it... Coming here diz morning I noticed some pple has got Call Up num.... I haven't gotten... Pls help.. Is it because I didn't pay or because there is a mistake somewhere cos I know I successfully registered without qualms u av answered yaself bro! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:55am On Sep 10, 2015 |
dossylvanus: What nonsense are you saying? exactly d nonsense question u jst asked! Nonsense boi! Morning sha! *clears throat* did ahh jst say that? f**k u dssylvANUS! Na gazaliah teach me sha! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:52am On Sep 10, 2015 |
Marcelinho: 41DAYS.... TO PRINTING OF CALL UP LETTER FAITH IS THE TOOL NEEDED TO BREAK STRONG HOLD MORNING e-fams cc...all PCMs Ette, abadie,adodie, anamdie? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:50am On Sep 10, 2015 |
I
Have
A
Very
Big
God
Who
Is
Always
By
My
Side
Shout out to ma goons on dis forum! Them bin dey eye to score goal; Dem no knw say da gee to da pee dey hia! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:51am On Sep 10, 2015 |

Doing
Smfin
Crazy
For
My
Goons
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:51am On Sep 10, 2015 |

Doing
Smfin
Crazy
For
My
Goons
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 4:48am On Sep 10, 2015 |
God punish poverty nd devil! Good am fellow CMs! Reppin faithluv5 nd debris nd all ma goons! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:58pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:48pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: Walahi u are on-point, u r my type gbabe. Where have u been. Elmisti give her 5 wraps of strawberry flavour, put it on my bill
# see am! Type Kor, typist ni! #woman wrapper* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:44pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:41pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: Abeg I go find u tomor for here. Dream of me. I wan sleep *yawns* na u try pass ah Sabi dream wella! I will dream of u nd d next person by ya side too! Goodnyte dearie! *curtains close* what a happy ending for today! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:39pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: NEPA no free me eyah! Sorry! What's koyo in Edo? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:37pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: Talk true o,na me I trust u o Jare faithluv5! Nt u sha just someone buh e fit be u frm d way fings dey go! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:36pm On Sep 09, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:34pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5, u Neva sleep ni? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:31pm On Sep 09, 2015 |
I can clearly see a guy stalking a geh hia! Wanna take her smwhr! Hmmmm! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:15pm On Sep 09, 2015 |
Elmisti abeg make we go sleep! E be like say all d female folks don ready to discuss! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:13pm On Sep 09, 2015 |
*yawns* oboi sleep dey ma eyes o! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:11pm On Sep 09, 2015 |
Yeye dossylvanus! Goodnyte! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:10pm On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Dis udumu oyooyo no go sleep? e pain ma guy sha! Yinmu! *clears throat* oyooyo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:09pm On Sep 09, 2015 |
elmisti: U ar a grand observer!.....and that haywire1 influence on me ehn....make I kukuma appoint m as Special Advicer dat one sef bad! Square pegs in round hole!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:09pm On Sep 09, 2015 |
dossylvanus: Dis udumu oyooyo no go sleep? e pain ma guy sha! Yinmu! *clears throat* oyooyo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:05pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5: Thank u my dear,tell dem if ah hia say Dem no see am! E don reduce na shey?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:01pm On Sep 09, 2015 |
mayorbaron: Abeg wats so special about akwa ibom. Was opportuned to witness about 56 people register before me and 51 of them all choose akwa ibom as their first choice. Am I the only one tryna head to river state. Hmmm tis a very nice, cozy nd friendly state! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:00pm On Sep 09, 2015 |
Abeg make una free faithluv5 for me I beg una!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:59pm On Sep 09, 2015 |
I fink at dis juncture ah need to catch a sleep! |