₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,038 members, 8,515,138 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 07:34 AM

Toggle theme

WhyteMC's Posts

Nairaland Forum › WhyteMC's Profile › WhyteMC's Posts

1 (of 1 pages)

Jokes Etc › Naija Dey Lieeeee by whyteMC(op):
If i ask una say hw una dey, u go talk say fine, but sincerely is it fine, two meals instead of 3, is it fine?, expecting 45 for fuel nw see 145 naira, is it fine? Shortage of power supply here and thr, is it fine? Tomato don cost, is it fine? Haba una too dey lie, we dey shout change, una still dey lie, oya nw talk true ooo, hw una dey?

(Mc-whyte) https://m.facebook.com/Mc-Whyte-511040192399156/

1 (of 1 pages)