Winzor78's Posts
Nairaland Forum › Winzor78's Profile › Winzor78's Posts
Good nite o. . . . |
Faith93: :DInfact ii must talk!!!!una go thank me ooooo...becos I was d one dat begged on evryone's behalf dat sylvalord shud cum back to dis thread....even If I hardly post,I dey view wetin dey go on...and as I saw this once happy family was falling apart I had to resurrect it...now...uhm!.....so!....ehm....make una thank me ooooooerm. . .tank u vewi plenty |
[quote author=I-am-Winner]agg 69.. 258.. What about You bro??[/quote]same agg. . .253 |
[quote author=I-am-Winner]Any medicine and surgery fela in the house??[/quote]what wz ur aggr nd utme score?? |
Uhm,greetings 2 all of u. Oga freeman welkum back,nd tank God silverlord wz bluffing wen he threatened 2 quit d thread. Wats up wif d jamb site nau ![]() |
[quote author=Doc_Miss]i thought u Unfollowed the thread Are u high on ur own Body Odour ?[/quote]LWUAHBMH(laff wan use asakel hammer break my head) |
odizeey: na gals i like to tasi pass,ahh,i love deir innocent tears,i feed on it ahahahahahaha,dracula on point,i on ma way to transylvanithis odizeey guy na case. . .lmao. Una gudmawnin o |
Kolade9: Y'all taking sides with sylva cos he dropped a suicide notebros,e dn do. . .oya!sorry,no vex on behalf of sylva. |
Erystro: yes. At last. I jst got an information dat d list will be out on kofa latest on saturday nxt wik. Em, jst bliv me... (y)next week?. . .is it frm a 'reliable-sauce' ![]() |
odizeey: cos i dey laff wit am,wen him finish sch? Him go dey js2 wen i dey ss3LWSMBB(laff wan shook my big belle) |
odizeey: its cos of dis ur post dat sm ppl dnt post here dey dnt even reg dey r d once u call guest, cos if dey start na anyhw talk go start,many ppl don say dem hate d way ppl dey post here,and u if u cant mk research and refferenc to past posts dnt SHOOK ur mouth,no eva qoute me again,i no dey laff,and i wnt quit dis thread cos of sm ppl. Canu imagine dis gal,person call me fool,call anoda person ode na me u con dey attack cos him post one fake post mk dem pity am. Abeg abeg abegLWBMH(laff wan brk my head) |
Hmm!!!. . .jst few dayz away frm dis thread nd i return 2 find d thread in chaos nd shambles??. Funny tin is,d culprits of dis despecable acts of 'e-fighting' ar guyz(matured ones at dat). I wnt start apportioning blames 2 any1,bt dis issue wz blown out of proportion. Truf b told,dis lautech waheva culd av bin resolved witin minutes. And den the 'new trend',afta evry e-fight sum1 'takes a brk or quits d thread'. In my opinion datz. . . .i rest my case. Una dn make me speak too much english. Headache dn dy wori me. Hmm!!!. . .jst few dayz away frm dis thread nd i return 2 find d thread in chaos nd shambles??. Funny tin is,d culprits of dis despecable acts of 'e-fighting' ar guyz(matured ones at dat). I wnt start apportioning blames 2 any1,bt dis issue wz blown out of proportion. Truf b told,dis lautech waheva culd av bin resolved witin minutes. And den the 'new trend',afta evry e-fight sum1 'takes a brk or quits d thread'. In my opinion datz. . . .i rest my case. Una dn make me speak too much english. Headache dn dy wori me. |
Choi!!!. . .i've missed alot o. Oga freeman,quick recovery o. And um,i saw sum PAIRINGS. . .i didnt say anyfin o. Evening y'all |
Pls hw many passports ar needed for this clearing exercise ![]() |
Erystro: did u get medicine wit 59?same question on ma mind!!!. . .where's mcslize?? |
Let me say congratulationz to all o'yall who got admitted. God indeed makes evwitin perfect in his own time. And u who is nt YET admitted,dnt give up, ur miracle is on da way. |
Choi!!!. . .starting a page wif admission newz. GOD is great |
Trafford(crystal ball) waz rite. . .korm2me wz rite. Bt abuv all God wz rite. Um,my fellow studentz(nt admitees) congratulationz!!! I'm hapi 4 y'all. My fellow doctorz congratulationz!!!. And abuv all glory b 2 God 4 my admission. Finally,my dream cumz tru. Trafford,name ur price. |
guldberg: Viewing this topic: Angel235, 2law(m), Loveoyanxnawa oh. . .c as big man lyk u dy play rough play. U dey day-dream nd spit dy comot 4 ur maut. *shakes head* |
ikhuoria2: It's outc as pesin dy play rough play!!!. :-( |
exPLIcit7: Tunechi don't play with Us 0...WE ARE SERIOUS HERE 0lwkm. . .helep me tell am o |
Fairfax: Pls,is it jst d merit list we r xpecting today or will oda list be uploaded too?d names jamb uploaded,are dey d only names uniben hv chosen for 2ndbatch?i rilli nid to knwonly uniben's kofa page can ansa dat correctly. . .oga trafford i hail o,na u b our crystal ball o ![]() |
Miscellaneous: Benusi where did u get ur info 4rm & when are we expecting d list ?walahi. . .na hunger dey make oga tunechi c vision |
Morning y'all |
Nonisco: so,according to the info u gathered,uniben will not release dier list coz of ASUU?bros...bros....bros.....go and find job.FINISH!!!bro,neva crucify me o. Na pesin tawk am 4 fb o. . .and as per da job ish,dat 1 no hard. *chuckles* FINISH!!! |
Billy Igbinedion I want it 2 b as u said@jodskid but according 2 d info I gathered if uniben shd post d admission list on their site it wud b a direct violation of ASUU principle dats y dey used jamb, as 4 other sch dat posted on their website, av not heard abt dat,. JUST THOUGHT I SHLD SHARE |
Hapi new month y'all. . . September,my month of admission |
Swagalord18: dis guy no dey tire ? ? ?sorry,bt are u dukuye omoefe on fb??(sorry if ah mis-spelt da names) |
![]() |
Vickhov: No.She can't.It's actually Doctor of Pharmacy&it's pretty classed like Medicine.In as much as you can't expect an education student to transfer to medicine then pharmacy is not any different.Courses like microbiology,botany,etc might still be possible though.pretty true. Bt uniben sha frm pharmacy(life sciences) to education. . .smh |
Evening y'all |
![]() |



)
