|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Leicester City (3 - 1) On 22nd October 2018 by Witlee(m): 9:18pm On Oct 22, 2018 |
mrich1: Goal! 1:2 now abeg where you dey watch your own |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Leicester City (3 - 1) On 22nd October 2018 by Witlee(m): 9:06pm On Oct 22, 2018 |
tonee1: hope say u dey see scores o i dey see am i say i no run |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Leicester City (3 - 1) On 22nd October 2018 by Witlee(m): 8:35pm On Oct 22, 2018 |
tonee1: MA mouth ur type dey get no be mouth, we go dey here watch am finish i no run |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Leicester City (3 - 1) On 22nd October 2018 by Witlee(m): 8:26pm On Oct 22, 2018 |
dogstyle007: We need goals oh no be possessions  oga abeg make una go sidon if arsenal wins this match send me your number and ill transfer 500, naira card for you |
Crime › Re: How God Rescued My Younger Sister From Ritualists by Witlee(m): 4:27pm On Oct 21, 2018 |
contepartiro: Drive your own car with Personal Drivers and Bodyguard it is possible make your own money
Bring your Verified Merrilledge investment trading Acc with Cheque book and Card ready! Bring all Cc, post paid wireless Sprint etc all with "Online access" Come make we go baba how e go be na drop your whatsapp nah |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 6:16pm On Oct 13, 2018 |
Kenturkey048: point to note.
we beat dem 3nil for their home
South africa draw this same libya we wipe for home. wait lets reach their house first before you conclude |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 6:06pm On Oct 13, 2018 |
Amberon1: Is this a joke? when you see a fake you would know just leave them let them continue deceiving themselves while they look for new press because we can't fall to this one |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 6:00pm On Oct 13, 2018 |
esivue007: fear go don catch other african team o. I dont really knw why our naija team aint d no1 in africa,Fifa self. because the Seychellees way we beat 2 nil to be wetin soup(african beat 6nil.......bro abeg |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 5:49pm On Oct 13, 2018 |
The kalu guy has proved himself |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 5:42pm On Oct 13, 2018 |
Abeg that onyekuru guy no be person |
Sports › Re: Nigeria Vs Libya: Africa Cup Of Nations Qualifier - 4 - 0 (Full Time) by Witlee(m): 5:33pm On Oct 13, 2018 |
I think its high time the coach subs Samuel Kalu though he is a great playere |