European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 9:33pm On Oct 22, 2025 |
Ah! Ah! This score beat me ooo.. 1- 5  Abi na Liverpool dey chop? So we sabi score like this before wey we dey play like division 3
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 9:01pm On Oct 22, 2025 |
wiseone28: We are back Oga no raise hand yet ooo.. we no know Wetin go happen for second half. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 9:01pm On Oct 22, 2025 |
omooba969: Ẹlọ fọkàn balẹ...lol  lol.. thank you bro..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 8:59pm On Oct 22, 2025 |
Angelfrost: Haba... Have a little faith.
Removing Salah gave the attack the much needed bite and fluidity.
Liverpool don win this one. My brother I get faith ooo.. but after that man U game, I no even know Wetin to believe again. Anyway, let's see after 90mins.. Na Madrid vs Juve I watch for first half. And I was enjoying it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 8:56pm On Oct 22, 2025 |
Kalulu44: Lolz! But unfortunately football doesn't works that way. No two games are the same true talk but make we dey see how e go be after 90mins.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 8:53pm On Oct 22, 2025 |
omooba969: Wordson can't bank on the 2 - 1 lead o, unless it's like Frankfurt 1 - 5 Liverpool....lol  Hmmmm..lol. Make we dey see Sha.. I still dey look that defense with one eye
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 8:50pm On Oct 22, 2025 |
Angelfrost: Good goal... Nice one!
Liverpool is now officially in business.
Wordson, oya on tv!  lol..  I still no dey watch till 70th min. I no trust those goals especially with that defense. Anything can still happen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 7:46pm On Oct 22, 2025 |
Angelfrost: Nah... They won't dare try that rough play abeg.
The amount of pressure currently is insane
For Slot to bench Salah, and start Hugo, the matter don critical.
Liverpool to win or draw at worst. Pressure no dey wey Man U beat us for house? Wetin be er happen since 2016.. Anyway, till after 90mins |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 7:30pm On Oct 22, 2025 |
Angelfrost: Lol... You are either lying, or you simply don't value your money and mental health.
5th straight loss?!! A whole Liverpool!
Stop that! Omo anything is possible with what is happening with my team now. If they lose, I won't be surprised |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Entratcht Frankfurt Vs Liverpool: UCL (1 - 5) On 22nd October 2025 by Wordson(m): 7:29pm On Oct 22, 2025 |
Hmmm.. I refuse to watch this match. I no won see evil like 3 - 0, 4 - 0 or 5 - 0. I will only check score at half time. Dis people fit beat us like thief. Na 5 - 1 dem beat Galatasaray that beat us.
I Refuse to watch !!
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 8:44am On Oct 22, 2025 |
wiseone28: Them too no dey form..so na two blind clubs dey play Na true oo.. dey no dey form too. Make we watch today sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 10:15pm On Oct 21, 2025 |
Banbanna: For you to come dey use Aboki Englisse, "Frofer", e sure me say this Arsenal thrashing of ATM really sweet you wella 😊 my brother e sweet me well!! I no be Arsenal fan but I like am like kilo de. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 10:08pm On Oct 21, 2025 |
wiseone28: We need to win Frankfurt to get back our winning mentality tomorrow my brother, make we dey pray make dem no beat us like thief tomorrow...  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 9:43pm On Oct 21, 2025 |
Omo, see "FROFER" Flogging.. I just like d way Arsenal dismantled this Athletico Madrid. Nice one Arsenal. Championship material. BTW, I just hope Frankfurt no go beat us like this tomorrow  Congratulations Arsenal. I like u. U represent top of EPL table well, no be beans to top this table
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 9:00pm On Oct 21, 2025 |
ZombieDredd: oga no worry us with PSG match Open thread for that one abeg oh! because dem waya u home and away last season abi?  I no say u dey fear dem 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 8:53pm On Oct 21, 2025 |
Omo this PSG, I still no understand who go reason their matter. Make UEFA just give them the UCL Cup make dem hol am first, because I never see who go follow dem drag that cup this season oo
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Villariel Vs Manchester City: UCL (0 - 2) On 21st October 2025 by Wordson(m): 8:28pm On Oct 21, 2025 |
Good lead away from home. But what happens if Haaland con get injury. Just a food for thought  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Atletico Madrid: UCL (4 - 0) On 21st October 2025 by Wordson(m): 8:03pm On Oct 21, 2025 |
This is the match to watch!!! Make I take seat. No be Liverpool wey dey give me hatache.  Let me see what Arsenal will do at home |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (1 - 2) On 19th October 2025 by Wordson(m): 8:44pm On Oct 19, 2025 |
OBIDIENTNAIJA: I dey tell you. Even useless Man U winning us at Anfield. Omo problem dey oo. Be like say Dem use one of the players we sign use do juju for us. Terribleeeeeee 🥺🥺🥺🙁🙁 lol..  May be we go ship Isak back to Newcastle.. for a start |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (1 - 2) On 19th October 2025 by Wordson(m): 6:41pm On Oct 19, 2025 |
what's happening And we still have Champions league mid week. For now, it's over. Let's just hand over the EPL cup to the team deserving it. 4 conservative losses.. it's never happened over a decade
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Manchester United (1 - 2) On 19th October 2025 by Wordson(m): 4:24pm On Oct 19, 2025 |
EyeCumInPeace: Manchester United is a big game player. Liverpool will be lucky to get away with a Draw in this match. Wetin this one dey talk? We shall find out after 90mins
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Arsenal (0 - 1) On 18th October 2025 by Wordson(m): 11:10am On Oct 19, 2025 |
OracleJay411: How is that Malevolence na? I am wishing Man U a deserved good luck. They need points. One team has to win 🙄 Newsflash: Man U go collect Wetin no good today!!
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Arsenal (0 - 1) On 18th October 2025 by Wordson(m): 11:31pm On Oct 18, 2025 |
OracleJay411: I pray Man U beats Liverpool tomorrow this is the funniest comment I have read today  Malevolence doesn't pay bro.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Arsenal (0 - 1) On 18th October 2025 by Wordson(m): 8:01pm On Oct 18, 2025 |
sharminator5: Arsenal is flying high.
Hoping before end of March 2026.. arsenal will lift d trophy 🏆 As for Arsenal lifting the trophy. I wish them well. If they have the stones to get it done this season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Arsenal (0 - 1) On 18th October 2025 by Wordson(m): 8:00pm On Oct 18, 2025 |
geoworldedu: E go soon shock you  You better don't get ur hope too high.. I pity u when their lackluster performance will start again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Fulham Vs Arsenal (0 - 1) On 18th October 2025 by Wordson(m): 6:28pm On Oct 18, 2025 |
geoworldedu: City is back. The league is between City and Chelsea. Arsenal remains the Fulcrum(unmovable 2nd) every season. Load(1st) and Effort(3rd) will always be between two ready and experienced team seasonally. Chelsea? Abi Wetin u talk? Abeg, no dey mention Chelshit! Everyone knows Chelsea no be title contender.. na top 4 material
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nottingham Forest Vs Chelsea (0 - 3) On 18th October 2025 by Wordson(m): 3:05pm On Oct 18, 2025 |
Forest defeat means 8 defeats in a roll, has made the owner to sack the coach Postecoglou . Just after 8 games.  Nuno will be loving this.. omo, this is the easiest sack letter issued oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Manchester City (0 - 1) On 5th October 2025 by Wordson(m): 7:32pm On Oct 05, 2025 |
wiseone28: If Liverpool cannot win the league make City win I am ok If Liverpool won't win, let Arsenal pls do. They have suffered enough na.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Manchester City (0 - 1) On 5th October 2025 by Wordson(m): 7:31pm On Oct 05, 2025 |
Lamasta: This your goal update dey sweet all of us at Manchester City......
The league is ours this season  Dreamer!! Continue dreaming More characters needed
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Liverpool (2 - 1) On 4th October 2025 by Wordson(m): 1:07am On Oct 05, 2025 |
omooba969: You Liverpool fans have no idea what has hit y'all, e go shock una after the international break.
Just pray none of your star players gets injured on the international duty. One thing is certain, Liverpool will bounce back after the break |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Liverpool (2 - 1) On 4th October 2025 by Wordson(m): 7:46pm On Oct 04, 2025 |
OBIDIENTNAIJA: So terrible. As for Arsenal, make Dem Sidon small for throne. When we shit finish, we go pursue Dem comot 🤣🤣🤣 I just hope so.. I really hope so after international break. We need to cut the crap and STEP UP to who we really are |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Liverpool (2 - 1) On 4th October 2025 by Wordson(m): 7:45pm On Oct 04, 2025 |
ReacherSaidNoth: Very successful hate watch, Chelsea deserved the win. Liverpool have been riding on luck and referee assistance since the beginning of the season, good to see them get the result their performances deserve, which is nothing.
Arsenal at the top of pile and may we be there at the end of the season. COYG! Well, it's still very early. Very very early. If this is Arsenal's year, no problem. We wish them well but we will definitely give them a run for their money. However, to say Liverpool has bn riding on Luck,we will see Abt that thru out this season. The likes of u said worse last season so we are not surprised |