European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Chelsea - (0 - 6) On 9th April 2022 by Wordson(m): 4:16pm On Apr 09, 2022 |
Omo, dis one na real Transfer of aggression o 6 - 0.. wetin happen?
But make una reserve some goals for Tuesday match o, I repeat reserve goals for Tuesday match o.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Southampton Vs Chelsea - (0 - 6) On 9th April 2022 by Wordson(m): 3:41pm On Apr 09, 2022 |
Eeh! Chelsea dey vex o.. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Manchester United (1 - 0) On 9th April 2022 by Wordson(m): 1:12pm On Apr 09, 2022 |
[quote author=samiabigail post=111788617]gooooooooaaaaaaaaaaallllllll
1 --- 1
game on
oro on d beat [/quot
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Wordson(m): 12:02am On Apr 07, 2022 |
Trojan8: So losing 1*0 na thrashing? The way una dey use English sha I think you need to go check a dictionary and find out d difference btw "trashing" and "beating". If dey aren't used interchangeably.. So which is easier to say, Bayern was beaten or trashed? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Wordson(m): 10:00pm On Apr 06, 2022 |
awoo10: Chelsea 1 Madrid 3 Someone should remember to credit my account after the match...peace This guy... U sabi prediction sha..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Wordson(m): 9:58pm On Apr 06, 2022 |
This i didn't see coming... Na chelsea dem flog for house like dis... Madrid isn't so good away according to stats but how dey pull dis off... Chai! I don't think chelsea can redeem dis one.. However let's see... Newsflash: Bayern was trashed today... Obviously dere is nothing so special about them... But I dey will raise hell at home next week |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Wordson(m): 8:40pm On Apr 06, 2022 |
Up chelsea... Dey are coming back.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Wordson(m): 5:22pm On Apr 06, 2022 |
"Chelsea will kee Madrid, Madrid will finish Chelsea"... In Fella's voice: "Argument, argument argue...." All dose that argued on dis forum when dey saw d draw, Na today we go find out...
But one thing is certain, Madrid is not good away.. so the best they can do here is to draw with Chelsea |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 10:27pm On Apr 05, 2022 |
Lamasta: All I see is victory for the sky blues I think you will av to go see again... because It can only be RED |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 10:04pm On Apr 05, 2022 |
Lamasta: Congratulations to Liverpool let's meet at Etihad on Sunday to settle score Dis guy.... E go shock una on Sunday..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 10:00pm On Apr 05, 2022 |
Congratulations to us.... Next is city on Sunday... Omo, is a must win for us o.... Though I can't remember d last time we won at Etihad... In fact, Gardiola said and I quote, "Hopefully liverpool will lose to us" like wetin?... Regular customer??. But we must shock dem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Atletico Madrid (1 - 0) On 5th April 2022 by Wordson(m): 9:55pm On Apr 05, 2022 |
Hmmmmmm.. quite impressive performance. I know ATM will want to run riot at Madrid, but dey may still meet dir waterloo... Congratulations city!!
But remember our date on Sunday!!
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 9:49pm On Apr 05, 2022 |
Luis Diaz...1-3.. Nice |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 8:37pm On Apr 05, 2022 |
Mane... 2-0...  Assisted by Diaz |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 8:20pm On Apr 05, 2022 |
First goal... Konate..  His first goal for liverpool |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Benfica Vs Liverpool (1 - 3) On 5th April 2022 by Wordson(m): 5:58pm On Apr 05, 2022 |
I pray we take no prisoners here only trophies... We play with confidence and are clinical alongside ruthless in d 18 yard box.. And at d end of d day, we shall smile �.. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Atletico Madrid (1 - 0) On 5th April 2022 by Wordson(m): 5:48pm On Apr 05, 2022 |
ATM against liverpool, we trashed dem home and away.. × ATM against man U, dey drew at Madrid but flogged Man U at old trafford... ✓ Dis Same ATM against Man city now, dsame season... Dey don use English teams do dem dis season ....
But will like to see what happens here, make I rest here till d time with my pop corn
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Arsenal (3 - 0) On 4th April 2022 by Wordson(m): 9:30pm On Apr 04, 2022 |
Arsenal come on.. you can do dis!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Crystal Palace Vs Arsenal (3 - 0) On 4th April 2022 by Wordson(m): 9:29pm On Apr 04, 2022 |
Benwallt: Arsenal dey amaize* me. Just when you are expecting something from them. What's my business self, I don collect wotowoto on Saturday  It's good... Just make sure u take no prisoners when u meet Madrid on Wednesday |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 6:17pm On Apr 02, 2022 |
Lamasta: Go and start preparing cos City will be the beginning of your losing streak  We shall see.... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 5:55pm On Apr 02, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 5:52pm On Apr 02, 2022 |
Lamasta: It was a great performance from Chelsea today am pleased with the result Guy, I acknowledge you,...... As our next VICTIM!!
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 5:47pm On Apr 02, 2022 |
Wey all d noise making chelsea fans dat we used to see here week in week out? Especially Manniquine abi Na mannequin, wey dey do barbeque.... Dey no go come out now.. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 4:44pm On Apr 02, 2022 |
WibusJaga: No shaking. Chelsea is saving energy for Madrid match. 3rd place epl finish is already guaranteed I hear you.. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Brentford (1 - 4) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 4:35pm On Apr 02, 2022 |
What am I looking at?  Chelsea on d back foot in dir own house..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 2:46pm On Apr 02, 2022 |
chikason22: What's wrong with you guys. Can't you people see that city are going to hand over the title to us with at least 5points difference. Make una try get Faith now. Liverpool will top that table till season end. You Can Believe That. ok sir! I believe o so tae I don turn believer .. 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 2:38pm On Apr 02, 2022 |
chikason22: Ladies and Gents... That's it. 3 deserved points Probably going to sit on that too till season end. I know it will happen... Today. If you know you know. FT. Liverpool 2:0 Watford Congratulations to us REDS
Happy new month my football friends
Anfieldfan angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson alfredosky Jentuprinz Guidedee Burna440 Masterflowx Maynation crazygodd kyase ray07 redblood01 dfrost fergie001 Oludharay rodwave Playermaker1 Sammy07 openmine lamasta silentgroper vickyrotex mangekyo Ojeemah paulolee sherylbaky Alaganature09 bigdawsnet meksbig minemrys Silentgroper simeon007 Athemisia Babalbo Goldenjat Iliveforever Blackbishop foutboys Charlex23 Oloniyan Supermajor Oluwafeolami Slimdaddypee I pray so my brother... E go too sweet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 2:36pm On Apr 02, 2022 |
Bamzyriches451: Damn! This match will end 1-1  e don end 1-1... You no see Gerra out of here
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 2:31pm On Apr 02, 2022 |
And dats d victory ladies and gentlemen.. We now enjoy some few mins of bn table leaders before dose twerps play dir match later today.. Congratulations to us! Next is Benfica UCL
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 1:26pm On Apr 02, 2022 |
santislim8: Thiago carry ruler dey measure pass give people  Aswear na true talk
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 1:20pm On Apr 02, 2022 |
JUMO95: i knew watford was going to win this game As you can see, dey are winning
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Watford (2 - 0) On 2nd April 2022 by Wordson(m): 12:57pm On Apr 02, 2022 |
4teenblaq: Gooooooalllll
0:1 Watford Dennis stop posting nonsense
|