₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,403 members, 8,421,758 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 11:53 PM

Toggle theme

Wummyanthoy's Posts

Nairaland ForumWummyanthoy's ProfileWummyanthoy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)

PoliticsRe: Buhari During An Interview In London Earlier Today - Photos by wummyanthoy: 7:54pm On Feb 21, 2015
Me sha knw say no be interview he go 4 , na arrangy interview e be like o, but come 2 think of it , why dis man dey durdge interview 4 nija ? Wey be UK e dey attend abi na UK d electorate dey ? Me wan see his debate if e go convience me 2 vote am o or else my vote go go 4 Bayelsa boy o ! #shekina#
FamilyRe: Meet The Couple Who Won N1m In Who Wants To Be A Millionaire Valentine Edition by wummyanthoy: 7:39pm On Feb 21, 2015
Congrats 2 u couple , Abeg wetin be prof yemi osinbande 4 dis matter o, na buhari who wants 2 be a millionaire I dey see o! Tnk God he don go bak 2 UK by d tym e come bak belv tinz go better small, Osinbande Osinbande , make e no 4get e name o !
PoliticsRe: Jonathan Changes Campaign Strategies by wummyanthoy: 9:19am On Feb 21, 2015
Be U APC followers or PDP, Only God who knows 2moro o, after all d attrocity David committed God said he is a man after his heart, Look @ Joseph prisoner became a prime minister, this our God knws d ending right frm d begining, HE IS NOT A MAN ,and he does as he pleases! All U need 2 do is 2 let him have his way! Therefore JUDGE NOT SO THAT U WON'T BE JUDGE !
PoliticsRe: Obasanjo, Jonathan’ll Resolve Their Differences – Yoruba Obas by wummyanthoy: 12:40pm On Feb 20, 2015
Yes o, no permanent enemy 4 politics baba OBJ e jowo , e jebure o, omode o le mo eko je ko ma ra lowo o! Baba biko o

1 2 3 4 5 6 7 8 (of 8 pages)