Wunmilyn's Posts
Nairaland Forum › Wunmilyn's Profile › Wunmilyn's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 38 pages)
bull dog |
4 waiiiiiii if i see u 4 my dormot ehn. . . . thank ur head say my twinny no dey house, if not u go see marmaid war. Swt D u are welcome wat should i prepare 4 u |
eat cat fish wit pepper soup |
laugh, & mess ![]() D'banj nd Fela son. |
Swit D, am very sori, shebi we don settle how quarrel ok take dis Stevo u, u no dey gree greet person again abi since u don be bigzz boy now . ![]() |
@ Swit D my door don dey open come u hear. ![]() as 4 u dat pata gigan(doyin) na ur mate dey ware ordinary pant dey run up nd down for street, so i no get ur time. |
cat fish ![]() |
![]() |
swit D:how to resolve our quarrel and come as good friend we used to be. doyin13:how i wil deal wit him. |
pass nd hiss ![]() |
how to reach Obama |
u just dey make laught who dash u tear rubber , tokunbo even beta pass u u dis okirika boy. . . . . abeg commot for road . . . . . . . |
he already dating Swit D |
saying who? donts telling my discretionals was worstest ![]() dat is the bestest and simplest discretions |
@doyin cheiiii!!!!! sey na me u dey follow talk like dat u dis homosapien creature wey u con name urself doyin. ok i no get ham 4 ya time now. by the way who u dispatch? e bi like say u no brush ur teeth dis morning b/f u come my dormot na make u they talk rubbish for mouth. @Swit D, seh u gree pick ur call wen i dey call u? u self no follow me talk again as from today til micheal jackson go rise again. |
Invitation |
everybody leave this place now, or else, |
swit D:e bi like say u don shak ogogoro b/f u come hia, na weytin me nd u do wey dey make ur back the pain u me i don tell u say make u just no reach my dormot again. |
haba! the discretions you givings him was wronging, @ndumart comes let me shew you the discretions, u wil went on your right, turn to your lefts, then go to ur back, then turn to front, look to your straights and then turned to your corner, you will see the bustops, then you wil heard ojota! ojota!! ojota!!! wole pelu change eee, ok? |
Swit D, why be say u no dey siddon 4 ur house, the other day na my house u come, say u wan eat now u don reach edoyad place dey beg moni, make i no see u 4 my dormot again oooooo if not ehhhh, |
who me, ? Couldn't be. i said Swt D stole the meat from the cooking pot |
@bolowizkid, u don't av to be insulting, if u don't understand the game. is either u play along or u don't post any comment. ![]() @poster, who Mohawkchic, ? Couldn't be, Swit D stole the meat 4rm the cooking pot, |
as for me na "who dash monkey banana" international ko, supernatural ni ![]() |
dat was 2005 maybe he rouse nd died again dis year anyway he was in lagos yesterday, below is his pix ![]()
|
kola oloye:i am happying to seen u too. |
waht are u saying? |
ehhhhhhhh am so happier this thread he has come back |
yesterday, obama's heart wldy fight |
o no, why am here? |
u mean u didn't get wat i said? |
u mean u don't know a dis while ![]() |
is it a good ride? |





