Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by wunmilyn (f ): 4:58pm On Jun 23 , 2009 na me u dey ask?
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn (f ): 4:56pm On Jun 23 , 2009 romade: u try ow market, plus d albino pikin u back comot oya enter kitchen begin to dey peel yam wey u go pound 4 supper who u dey follow tlak dat one
sey u don start again abi
and i don tell u make u no dey call my pikin abino again
u don hear word
until i show u my true true colour na den u know say kaki no bi leather.
swit D: Se na bad thing make i follow una chopi no blame u ooooooo
longer throat, na so u go dey waka up nd down
dey look 4 people house where dey cook
anyway we no fit entartain any body today
u fit come 2morrow sha
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn (f ): 4:29pm On Jun 23 , 2009 how una dey ooooo sey una dey coole le
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by wunmilyn (f ): 4:25pm On Jun 23 , 2009 y should i greet u
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by wunmilyn (f ): 3:48pm On Jun 11 , 2009 Shebi ur name is sodgi
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by wunmilyn (f ): 3:36pm On Jun 11 , 2009 but then,
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn (f ): 3:30pm On Jun 11 , 2009 edoyad: No wonder i smel som tin out side around that time.na true de thing smell like dead rat abi?
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by wunmilyn (f ): 3:00pm On Jun 11 , 2009 Here or there
how u dey my 1 nd only iyale Forum Games › Re: 10 Or More Letter Words Here Please by wunmilyn (f ): 2:54pm On Jun 11 , 2009 Forum Games › Re: When Last Did You? by wunmilyn (f ): 2:28pm On Jun 11 , 2009 dis morning WLDY sing your national athem?
Celebrities › Re: ~Breaking News: D'banj And Funke Akindele: Nigeria's Hottest Couple ~ by wunmilyn (f ): 5:38pm On Jun 09 , 2009 Celebrities › Re: D’banj & Hitv Present ‘koko Mansion’ the Search for Kokolet by wunmilyn (op ): 4:59pm On Jun 09 , 2009 @KO
thanks jare darling muoah
think dat is wat i wil do.
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by wunmilyn (f ): 3:58pm On Jun 09 , 2009 my twinny, stevo @goodass, y is my twinny dis 3rd to last on d list
Music/Radio › Re: What Song U Feelin Rite Now? by wunmilyn (f ): 3:01pm On Jun 09 , 2009 like play like play kelly handsome
goodass: angel of my lyf ~ paul play call my name ~ styl plus diff shapes n sizez abi!? omowunmi, olawunmi, owowunmi o ga o a-lo-ma-dagbere e gud lyk dat? shey hunnymoon lo dun to ye ti iwo ati KO ko boju wehin rara newayz, i'm kul iwo nko ati KO? ow work too? twinny sent grtnz in case u wan zap again pls letz av ur contact info e se gan don mind me jare
work is fine o
my contact info ke!
on nairaland
ah ofe ko mi saye lowo niyen.
anyway i am back
Forum Games › Re: I Never Knew by wunmilyn (f ): 2:44pm On Jun 09 , 2009 INK u love my twinny so much
i missed her too kola oloye: i never knew you never knew that the great queen is back.where is goodass, amigoz,steve, guards and the chiefs, it is another celebration galore. INK the celebration is because of me
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by wunmilyn (f ): 2:00pm On Jun 09 , 2009 each person on xmas yearbook P A P E R
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by wunmilyn (f ): 1:58pm On Jun 09 , 2009 now or later greet my twinny
4 me
Forum Games › Re: Geography by wunmilyn (f ): 1:41pm On Jun 09 , 2009 England
Music/Radio › Re: What Song U Feelin Rite Now? by wunmilyn (f ): 1:25pm On Jun 09 , 2009 suddenly D'banj oko yato soko @goodass, wats up longest time bawo ni so wa pa
Celebrities › Re: Rita Dominic Flashes Some Boobies - Smart And Cute Boobies. by wunmilyn (f ): 1:01pm On Jun 09 , 2009 Celebrities › Re: D’banj & Hitv Present ‘koko Mansion’ the Search for Kokolet by wunmilyn (op ): 12:59pm On Jun 09 , 2009 @luckiest pls remove dat pic. am serious now.
Celebrities › Re: Rita Dominic Flashes Some Boobies - Smart And Cute Boobies. by wunmilyn (f ): 12:12pm On Jun 09 , 2009 Politics › Re: Oau Appoints Sunny Ade As A University Lecturer. by wunmilyn (f ): 11:57am On Jun 09 , 2009 stmanpule: this is a grave yard mistake, it is not a welcome development. what teaching has sunny ade?Its a very good and welcome develoment.
and i am 100% sure he has got alot to teach in the practical aspect.
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by wunmilyn (f ): 5:04pm On Jun 04 , 2009 sey docas and dorris na person name?
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by wunmilyn (f ): 4:59pm On Jun 04 , 2009 are u asking me?
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by wunmilyn (f ): 4:58pm On Jun 04 , 2009 what happened ?
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by wunmilyn (f ): 4:55pm On Jun 04 , 2009 is your name boy or girl
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by wunmilyn (f ): 4:53pm On Jun 04 , 2009 may u live long more than methuzela
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by wunmilyn (f ): 4:25pm On Jun 04 , 2009 oh my twinny
sey dat edo yard abi na edo yansh dey disturb u?
tell ham say i don come back
if him try any nonsense i go panel beat hin self now now.
but twinny
how u dey
i don miss u die ooooo
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by wunmilyn (f ): 3:59pm On Jun 04 , 2009 Watching
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by wunmilyn (f ): 3:53pm On Jun 04 , 2009 why?
Celebrities › Re: Beautiful Nubia by wunmilyn (f ): 1:32pm On Jun 04 , 2009 dead ke!!!!!!!
God forbid ooooooo
where did u hear dat 4rm?
wait, let confirm first,
@ifyalways,
a musician.
VIDEO https://www.youtube.com/watch?v=Y5BRZEB05NI dats one of his music u can listen to it.
nd here are some of his pics