₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,029 members, 8,515,076 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 12:48 AM

Toggle theme

Xbanda's Posts

Nairaland Forum › Xbanda's Profile › Xbanda's Posts

1 (of 1 pages)

Family › Re: I Had Six Abortions With The Consent Of My Husband.no To The 7th by xbanda: 2:32pm On Oct 13, 2015
men are wicked and selfcentered pls dnt abort d baby God hs been merciful dnt joke wit him pls kip d baby take him to court and press charges agaisnt him u are a unique personality like him u have ur life to live u didnt come wit him u met him by marriage so he is nt ur God dis child is a blessing keep him or ha
Romance › Re: Beauty Vs Manners, Who Should I Marry? by xbanda: 7:38am On Oct 02, 2015
no show 4 u bros jxt because say she dey wash clothes na y u come notice am 4 ur board shebi ur notice board full up wit miss grammar u come open dem because miss manner dey wash clothes kneel dwn greet u abeg follow ur heart and ask God 4 direction d devil u knw is beta dan d angel u dnt knwno show 4 u bros jxt because say she dey wash clothes na y u come notice am 4 ur board shebi ur notice board full up wit miss grammar u come open dem because miss manner dey wash clothes kneel dwn greet u abeg follow ur heart and ask God 4 direction d devil u knw is beta dan d angel u dnt knwno show 4 u bros jxt because say she dey wash clothes na y u come notice am 4 ur board shebi ur notice board full up wit miss grammar u come open dem because miss manner dey wash clothes kneel dwn greet u abeg follow ur heart and ask God 4 direction d devil u knw is beta dan d angel u dnt knw
Romance › Re: I'm In Love With A Married Man. by xbanda: 1:08am On Sep 23, 2015
wat goes around comes around getting married to him is bad wait 4 urs there is someone out there dat can love u beta dan him
Romance › Re: 7 Reasons You Should Marry A Working-Class Lady by xbanda: 6:36pm On Aug 28, 2015
[font=Lucida Sans Unicode][/font][img][/img]4 ur mind na grin

1 (of 1 pages)