Politics › Re: Jonathan Appoints Gbenga Daniel, Abacha’s Aide Varsities Council Chairmen by xdris(m): 11:18pm On May 05, 2015 |
BashMe1: [size=17pt]As clueless as he is, i wont be surprised if one day he forgets himself and decides to appoint Buhari as Foreign Minister over the current occupant. Mumu President...[/size] . Na you mumu pass I swear,I'm sure if dem allow u bcome naija presi for a day na so so sleep you go dey sleep for presidential villa Eda |
Politics › Re: Jonathan Appoints Gbenga Daniel, Abacha’s Aide Varsities Council Chairmen by xdris(m): 11:15pm On May 05, 2015 |
This obodo naija is bleeped,hope this una skinny in coming presi go do better |
Family › Re: Photo: This Man Married These Two Beautiful Ladies Same Day by xdris(m): 11:10pm On May 05, 2015 |
Una eye blind,shey d pic look like say hin marry dem abi dem just pose for a pic..most of una wear bra for eye |
Romance › Re: Signs And Excuses Ladies Give When They Want To Dump Their Boyfriends by xdris(m): 7:51am On Apr 09, 2015 |
Crazy people |