Xforce's Posts
Nairaland Forum › Xforce's Profile › Xforce's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)
Phillfree:bros,boiz dey try find am,but we no sabi d bookie...not easy when bookie aint known |
Melbourne Victory - Newcastle United Jets FC Over 0.5 goals in first half @ 1.25 Over 2.5 goals @ 1.50 Btts @ 1.60 Home team cleansheet NO @ 1.55 0:2 handicap(Away win) @ 1.70 Home team cleansheet in first half NO @ 2.60 0:1 handicap in first half(Away win) @ 1.85 May d gods help ur selection process o ![]() |
As for dat monsulu fixed match level...shey dem detectives neva crack am? Me I don run when I see say na over 3 matches na hin b 14.70 for 1/X |
Guys,the four slips I researched before playing have all been dropped. Any other tip wey I drop,na because say I just like am o,I may or may not play it,so stake wise. Cos e b like say d gods dy vex for me currently,and dem wan mke I sacrifice one person left ballz,who go volunteer? Just rinse and remix the one I dropped...and like my mentor would always say "At your own fucking risk" |
SLIP 4 1. 02.01.17 16:00 Chippenham Town - Frome Town (Under/Over 3.5 goals) Customer type: Under @ 1.45 Result: 2. 02.01.17 16:00 Crawley Town - Yeovil Town (First Team Clean Sheet) Customer type: No @ 1.30 Result: 3. 02.01.17 16:00 Exeter City - Leyton Orient (Double Chance) Customer type: Exeter City/Leyton Orient @ 1.25 Result: 4. 02.01.17 16:00 Colchester United - Cheltenham Town (Under/ Over 1.5 goals) Customer type: Over @ 1.20 Result: 5. 02.01.17 18:00 Hapoel Nazrat Elit - Hapoel Bney Lod (Under/Over 3.5 goals) Customer type: Under @ 1.25 Result: 6. 02.01.17 16:00 Ilkeston Town - Matlock Town (Under/Over 3.5 goals) Customer type: Under @ 1.45 Result: < Back 5+ odds CC: Kayzat |
SLIP 3 1. 02.01.17 16:00 Leeds United - Rotherham Utd (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.35 Result: 2. 02.01.17 16:00 Nottingham Forest - Barnsley FC (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.35 Result: 3. 02.01.17 16:00 Morecambe FC - Crewe Alexandra FC (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.35 Result: 4. 02.01.17 16:00 Airdrieonians - Albion Rovers FC (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.35 Result: 5. 02.01.17 16:00 Curzon Ashton FC - Stalybridge Celtic (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.30 Result: < Back 4+ odds CC: Kayzat |
SLIP 2 1. 02.01.17 16:00 Fulham FC - Brighton & Hove Albion FC (Under/ Over 2.5 goals) Customer type: Over @ 1.95 Result: 2. 02.01.17 16:00 Basingstoke Town - Dorchester Town (Under/Over 2.5 goals) Customer type: Over @ 1.65 Result: 3. 02.01.17 16:00 Walsall FC - Rochdale FC (Under/Over 2.5 goals) Customer type: Over @ 1.85 Result: < Back 5+ odds CC: Kayzat |
SLIP 1 1. 02.01.17 16:00 Oldham Athletic - Port Vale FC (Both teams to score) Customer type: Yes @ 1.70 Result: 2. 02.01.17 16:00 Doncaster Rovers - Stevenage FC (Both teams to score) Customer type: Yes @ 1.60 Result: 3. 02.01.17 16:00 Airdrieonians - Albion Rovers FC (Both teams to score) Customer type: Yes @ 1.50 Result: 4. 02.01.17 16:00 Brechin City FC - Peterhead FC (Both teams to score) Customer type: Yes @ 1.45 Result: < Back 5+ odds CC: Kayzat |
kayzat:already working on it boss...4 tickets as usual,same amount on stakes |
Totally RED day |
Gangster1ms:siegfried99 |
Gangster1ms:I posted the disclaimer picture on monsulu's whatsapp but dem no gree check am |
keandre:yup...btts on one slip,over 2.5 goals on the other slip |
Chelseafan1:bro,better days ahead |
keandre:bros,ur own beta...just 3 over 2.5goals,2 enta...d 3rd one scored 2 goals,start to dy shoot ball over d bar |
Remain crystal palace |
Yes yes yes yes yes...and harrogate scores ![]() |
Harrogate and stockport sef don craze....I give up,if u like score,if u like no score,I don dey scout for tommorow's odds already |
Forest Green and Torquay are mad |
vampire2020:I love my ballz,and I hate other people's ballz...apart from that of ram sha,if ur babe sabi cook and garnish ram's ballz,I fit fight u for her |
GoodDieYoung:bros,na d oluawo of casting crew na hin u dy mind? D guy na agbero for villa park |
Harrowgate abeg score na,abi wetin sef |
Fastecash:awi redirect my sniper to fire your left ballz now...no follow me play rough play o |
E joor,e help mi...abeg 2 more goals for stockport game |
E joor,e help mi...e b like say na stockport and concord dem wan send today abi? Even if no b make 3 goals sha comot for stockport game,abi na so goal hard to score? |
PLANETOFBETS1:I even wan scam d bastard,but e b like say e smart small |
Stockport,na una remain o,gimme my 3 goals jejely |
Match neva reach 10 minutes some people go don dy score...dem no dey everly warm up small? Over serious dey wory some teams jare |
supergata:shebi u sef talk say plenty fixed matches dey start dis time,u neva share a single one...I swear,I'll tell my sniper to take that shot on ur left ballz...na people still dy help u beg |
kayzat:if atleast 1 should win,we go recover plus small change,that's if you played all 4 o |
Fastecash,did you get the games for real? |
4 tickets...2 don burn what a alabi new yearAbeg free advice,make una avoid my tips from now til I go dey stable o...something is wrong somewhere |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 24 pages)
