Xforce's Posts
Nairaland Forum › Xforce's Profile › Xforce's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)
Xforce:green |
Bonanzwin e-football livegame Villarreal CF (Omster)-Atletico Madrid (Stig) Over 0.5 goals in first half Over 1.5 goals Over 2.5 goals Away team to score over 1.5 goals |
Xforce:sweet...all green in first half of their game...1:2 current scores...who wanna go for over 3.5 goals @ 1.30 |
Bonanzawin e-football livegame Villarreal CF (Omster)-Athletic Bilbao (Solo- ma) Over 0.5 goals in first half Over 1.5 goals Over 2.5 goals |
Xforce:2/4...ended 1:1 |
Bonanzawin e-football livegame Atletico Madrid (Stig)-Sevilla FC (Konar) Over 0.5 in first half Over 1.5 in first half Over 2.5 goals Btts Na 10 minutes fifa game...stake now |
If you're using bonanzawin wapsite Holla let's make some money via e-football |
Inplay Bonanzawin Sydney FC-Brisbane Roar Over 0.5 goals in first half @ 1.47 |
Inplay WS Wanderers FC - Sydney FC Away team to score 3rd goal @ 1.70 |
So no local bookie dy tour syria? Dem dy fear? |
Abeg which bukky get flight to syria? |
Una wey be "airforce" 4 here...I mean,awon iya mi...shey u no fit dy see correct score vision ni? Ht/ft correct score don do to gimme 100k before next tommorow na...abi na evil u sabi use am do? Abeg,if dat yeye spermbot mistakenly talk say e wan ban me ehn,na thunder...sorry,na ARA go destabilize hin configuration |
E b like say I get time to jamtalk today...una casting crew...abeg,na beg I take beg u,I wan win 100k before jan 1,e possible? Shey mk I sacrifice one cockroach for casting shrine? |
1. 30.12.16 18:45 Al Ittihad - Atletico Madrid (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.22 Result: 2. 30.12.16 14:00 Ironi Rishon Lezion - Hapoel Katamon (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.45 Result: 3. 30.12.16 14:00 Hapoel Petach Tikva - Maccabi Achi Nazareth (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.40 Result: 4. 30.12.16 14:00 Al-Wihdat - That Ras (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.40 Result: 5. 30.12.16 09:50 Sydney FC - Brisbane Roar FC (Under/Over 0.5 goals in 1st half) Customer type: Over @ 1.35 Result: 4+ odds 70% Sure |
Cheltenham Town - Wycombe Wanderers Over 1.5 goals @ 1.30 Hapoel Jerusalem - Maccabi Herzliy Over 1.5 goals @ 1.35 Pro Vercelli - Frosinone Calcio Btts @ 1.70 Sportiva Salernitana - Perugia Over 1.5 goals @ 1.35 Bassano Virtus - Teramo Calcio Over 1.5 goals @ 1.35 5+ odds 85% Sure |
aymanchy:as u don win like dat con settle boiz...mk I send my nairabet details for funding? ![]() |
PLANETOFBETS1:bros...which yeye game ended 2-1 today o? Red dot dey ur balls |
Xforce:and its served ![]() |
carik:me I even need one more goal for that match |
Xforce:burton game green...Nantwich postponed |
ikombe:I use am do money ritual ![]() |
PLANETOFBETS1:shey ko ju bayen lo? |
Rotherham Utd - Burton Albion
Btts @ 1.60 Nantwich Town - Ashton Utd Btts @ 1.45 2+ odds |
Thunder fire dat bastard wey ban me |
My left ballz and Money...na d 'who' b dat |
Na today u sabi say naija police no b ur friend? Dem suppose swear for me ni d day I choose to carry laptop for inside backpack in lagos...where bagco bag dey The harassment alone ehn...and if person go vex too much wey dem shoot u & say u b thief,nothing go happen Any bad police officer out there wey dy derive joy in oppressing people,d thunder wey go fire am go b like doctor's prescription, two in the morning, two in the afternoon, five at night |
Its never too late if you have the zeal,and the money |
My yeye heart go dey beat fast while my inner voice go dy tell me say,nigga, see...ur own don don,see how dem ready to tie u down...mogbe moku modaran...shebi na chop and clean mouth u wan do,dem don nab u b dat I go con start to dy smile like sheep wey see knife |
Just 361 |
Work of a jealous ex-girlfriend |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 24 pages)

