Xray2's Posts
Nairaland Forum › Xray2's Profile › Xray2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
i dont know why u people just spit out nonsense drop urs and i drop mine u mudafucker |
do u feel dat DASHEK |
THIS GOES OUT TO "BANGING" AND ALL OTHER FAKERS u guys wan stain me still dey claim na dem get d race wen u be lame i go just put u all 2 shame ur fans go blame u coz we no dey aim d same tin we no dey 4 d same lane abi u no know say my name na x-ray i go strain u drain u dry the fire wey u cook up na 4 vain see how dem dey gaze at me coz i don blaze dem i dey pray make i reign and feel no pain but u all dey complain say you hate me but now i don dey make am Bleep u mudafuckers |
u guys wanna stain me & stiil claiming u are in d race wen u all are lame we aint in the same lane am gonna put u 2 shame |
yes i will love it i rap alot i am a good rapper with about 8 tracks on course i will love the collabo call me on 08030425021 |
some guys wan stain me and still dey claim say na dem get the race wen dem be lame i go just put dem 2 shame and dem chicks go blame dem cuz we no dey 4 d same lane and we no dey aim d same tin i go just treat dem with a grain of my own Bleep up abi dem no know say my name na x-ray i go strain dem drain dem dry i dey pray make i reign and fell no pain but some people dey complane say dem hate me even see how dem dey gaze at me because i don blaze dem d fire wey dem cook up na for vain dis is my time to shine. |
X-RAY an upcming artiste in ondo state will beat the likes of ruggedman, mode 9, freestyle,wierd mc in the rap world just watch out |