Yame014's Posts
Nairaland Forum › Yame014's Profile › Yame014's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Imanuelle: then wetin you gbadun?I prefer novels (action packed, crime detection, comedy, thriller) n comedy movie/cartoons |
hopeyemmy: I must sleep early tonight.i'd have love to contribute but me no too gbadun movie, it makes me feel sleepy...though i love comedies... |
tutulicious: Am still waiting peopleI had mixed feelings after my last paper...i din't know whether to rejoice or cry coz my last paper was as hard as coconut...i was vexing for my sef say y i no read (i dey blif say dem go free us) but still thanked God though...to cut d story short i cudint participate in d normal hall to hall dance...After sme hrs I got over my melancholy and went to buka in d evening with some friends; and for d very first time took maltina @rotunda ( drinking bar)... NB: i no take my regular (heineken) that day so i go fit reach my room, coz dem always say too much joy dey kill person smtimes.... |
hopeyemmy: Bro, believe me, it comes natural from our interaction.hmmmmm....na d real 'koko' be this....i feel u bro |
hopeyemmy: Broda mi, I hail o...bros...me sef dey o...i jus dey low key dey view comments with one eye o... |
WinnieDPooh: See how dry this room is...so you guys dont want the Pages to get to 200 before the week runs out abi?how can we spice this room up? |
detola9 ( m ), hopeyemmy (m ), j-slimz ( f), Imanuelle....i greet una o...how una day? |
solosimpa: I salute everyone here. I rep AAU 2012.U're welcome to d family bro |
Funpeter: Okay folks wanna lock the door see you all tomorrow ave a splendid nite restsame here o...bis mogen |
saintalone: Not really free browsing bro! But with a hotspot, if any computer is connected to the Internet around you, any other device (laptops, phones, pods, tablets etc) could connect to the computer's network and surf for free...via wifimehn! this one go make sense o...how much be hotspot? |
saintalone: A story building seems like asking for too much ooo!Bros, i don lost o...whc one GNL open source? shey na free browsing ni? i wan learn abeg o |
ColoursnBrushes: my brother tnks to u all too. it helps to be in a room full of logically thinkin, sound reasoning people. the patient and accomodating spirit iv noticed here still amazes me @ tyms. The batch b thread wasnt this nice, too many harsh words for my liking. u guys are the best!yeyeyeeee!!! help! my head is getting bigger...***head swelling*** |
hopeyemmy: Even at that, it still can't exceed two pages.hahahahaha...bros na you o...keep keeping dis thread lively...i dey feel u joor |
ColoursnBrushes: Well typically ur resume shoudnt be more than 2pages. That being said I tank God for the small experience I have. As my naija people wud say "at all at all na im bad pass" ℓ☺ℓhmmmm...i think am learning faster on this forum....thanks to you and all my wonderful housemates...(hopeyemmy n immanuel-i hail una o) |
DankemzI: He should be prosecuted....he slept with an underage teenage girl thats child abuse...he even took the girls cherry #naija# nawa ø!i! Wey 60yrs old man qø sleep with 5yr old girlNo be child abuse jo...Na d girl sleep with am na...na money dey talk!...person wey no popular reach psquare sef girls wan born for am not to talk of psquare...haa...him even try coz body no be wood n girls no go everly leave him presence.... |
shawrygal: Imagination ke. Wetin i go imagine. Am still a learner. I Çα̲̅ŋ't even sketch a house. lolhahahaha....am sure u love colours? u can start by mixing colours on different shapes drawn by you... |
Funpeter: you go draw each nd every one of us ooo lolhahahaahaaha....no probs oga mi |
shawrygal: Thats good. I wish to learn how to draw too.wow! that's cool...all u need do is practice, practice n more practice...jus be creative!!...u can start by drawing frm ur imagination, it doesn't have to be necessarily beautiful...am sure smone, smwhere, smtime will appreciate ur work... |
why i click this kin story ooooooohhh....d story don chop my MB now...they want make i comment but i no go write anything...mtcheeew |
obinoral: ewedu,efo,ela,gbegiri,amala,ikokore.what about pando yam n okro? |
shawrygal: YesGood...i love cooking too...but love drawing more |
David Hume: YeS Boss! Ow ar u. Am a bit strong that why I av bin unable 2 mark my register is in ous 2day! Someow feverish. But it is well.ow ar u doing 2dai?Arghh....get well soon bro...all iz well |
shawrygal: Cooking. ![]() |
hello david n jenny |
Justice42003: As long as d guy no steal,abeg make una free am joor.what about d credibility of d judge and d yeye olopa people wey arrest am.[b][quote author=Justice42003]i think say na only me dey see that one o...imagine person wey steal billions dem go say make him come pay #100,000...na poor people dey suffer pass for we country...am sure d guy dat gave him dis job na one millionaire pikin wey dey too lazy to serve...smh...see wetin poverty n joblessness dey cause....abeg, make dem free d guy joo.. |
josite: it was eve that the satan deceived not adam.adam knew the devil was trickish but got himself convinced by the woman.it is the same reason why women are more into witch craft. Women crave spiritual powers and most men are led to native doctors and pastors by woman.a man could be spiritually intelligent without the need for exhibitions while woman may even be less spiritual but wit so much exhibitions.to b short, women are more easily deceived.Yesooo! u're on point! what most women do is eye service...go to their homes n see hw they treat other people's children...why is it that during deliverance, it is mostly women that fall (i hardly see a man fall), women are always lovers of 'miracles' and always want to be seen near a 'star'....make una no forget say for bible sef mary madgalene n other mary*s where Jesus' followers...btw pastor sexsinner...u jus committed a sin by concluding that dbanj got his wealth frm illegal means....are you God? let God judge am, it's not for you to judge okay.... |
we can all start learning each other's language...who knows where dem fit post us to... |
maeDiamond: Lol...... not french bt german..... stil teach us d basic greetings o..... so we go fit d respond welNa only these phrases i sabi...anybody dt understands german in da house fit help us o... german- guten mogen,tag, abend-meaning-good morning, afternoon n evening respectively bis morgen-see u tomorrow wie geht's-how is it going |
hopeyemmy: Wie geht's bro?it's bin great o...i no sabi reply for german o...no vex |
Imanuelle: i think yame 's is a standard german . [quote author=Imanuelle]hahahaha....Imanuelle wan kill me with laff...na jus five phrases i sabi for german-guten mogen,tag, abend-meaning good morning, afternoon n evening respectively bis morgen-see u tomorrow wie geht's-how is it going Nb: thanks to ur name sake that thought me in sch |
maeDiamond: see u too @yamelol...@maediamond no be french be that o...na german...i don't understand french nor german....i only know d basics like- greetings.... |
Good morning my fømily members...hw una nite? |



