Yeye4live's Posts
Nairaland Forum › Yeye4live's Profile › Yeye4live's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 57 pages)
plss can u xtimate ow much it wil cost to get a page like dating site |
amijid2012: Dude 4real ϔ☹υ r sounding mur lyk a GAY 2 meI tink ure sick n ned a native doctor 2examin ur skul, so am now a gay if I decide nt 2b in a relationship, ok tel me wat uve benefited being in one if s nt 2b a ATM machine 4d sick girl |
Am dis guy wit so many female friends around me,each time pple sees me wit diff one dey start advising me yeye y not have a girl friend n stop dis life,n wen I ask dem were s it writen its mandatory a guy hav a girl friend b4 wedding no one wil answer me,as 4me d only union I kno dat s som how by force or fire is marriage, am nt in 4dat now. D issue here now s, s it mandatory 4a guy 2b in a relationship b4 mariage |
Dis ur guest house na die ooh, ure advertisn a hotel but yet u can't give d location n name of hotel,guys beware ooh,a nite dier is equals 2 death u beta 4get dis fool |
Most of d pple dat pour out insult to dis girls here re even dier num1 customa,am even tinkin of openin a house ( pedler shop )soon in every corner of naija |
i loaded 1500 on sat, i did nt see notin not even a dime,wen i caled MTN complain dey said its cuse i loaded d card on Saturday,see dier head fools |
Dis guy s just gud,I remenber wen I meet him in paris,such a character d world ve dier |
Ezira: JOHN Kufour, JOHN Atta Mills and now JOHN Mahama. Seems the name John is connected to Ghana's Seat of Power.honestly i tire ooh |
AISMAN: Ur ancestors criminal dia!only fools like u wil folow u,u re just a criminal, one dey dey wil stone u to death |
Idiot,y do u want pple 2pay u 30k afta d trainin,ur father s a criminal infact Goat, get d Bleep out oif dis forum sucker |
AISMAN: Procedure:Ure just wat d white man cal rouge or beta stil say criminal or wat d black man cal Ole thief,u want 2colet mone upfront 4 what d buyer s yet to see,its only fools like u dat wil folow u all tru |
Lol
|
lol
|
@d chicken post, shae u girls see wetin men dey go tru, una wahala too much in mariage |
lol
|
If I order ow do I pay, do u do cash on delivery |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 57 pages)
