Food › Re: Agege Bread Should Be Replaced With This Bread In Nigeria? (picture) by YeyeGbami: 10:03pm |
You never try that bread wey dey get tribal mark? If you’re traveling through southwest they are available with hot akara
|
Politics › Re: Nigeria Drifting To Dictatorship' - Atiku Condemns Attacks On Sowore by YeyeGbami: 5:06pm |
Attack on sowore lmao. Make una dey use unaself catch cruise |
Foreign Affairs › Re: Panic And Chaos At Russian Airports As Ukraine Attacks With Kamikaze Drones by YeyeGbami: 7:39am |
Zelensky you still dey do strong head, no worry na. Your financial aides are suffering themselves just to spite Putin. |
Phones › Re: I Will Never Buy Android Phone Again by YeyeGbami: 2:31pm On Oct 31 |
Na low budget android you buy |
Politics › Re: Armed Men Kidnap Omoyele Sowore In Ekiti, Vandalise Eatery by YeyeGbami: 4:47pm On Oct 30 |
Make una vote this guy na. |
Phones › Re: Apple To Replace Iphone Duos Affected By Screen Problem by YeyeGbami: 11:19pm On Oct 29 |
I pity those wey don rush go buy the car, ohh sorry phone  . Xiaomi fold dey there o, xiaomi 18 Pro max dey there o. If you're tech savy you should've known that 1st generation dey too get issues. |
Crime › Re: Man Rescues 10-Year-Old Girl Beaten For Over An Hour By Her Aunt In Anambra by YeyeGbami: 11:17pm On Oct 29 |
Normal levels |
Politics › Re: Yoruba Nation Agitators Storm Ibadan, Declare Oduduwa Republic by YeyeGbami: 8:51pm On Oct 29 |
Confusion or what is this? |
Travel › Re: UK Raises Student Visa Financial Requirement To Over $18,000, Africans Affected by YeyeGbami: 2:49pm On Oct 29 |
ChristineC: after all the expenses, you'd settle in a warehouse or care home 80% of the time.  Green pasture broski. Even if na to dey live inside motor. |
Romance › Re: Before You Blame Women, Answer This One Uncomfortable Question. by YeyeGbami: 9:31pm On Oct 28 |
Broke boyz everywhere, if you spend on good girl nothing spoil |
Politics › Re: Man Pushes Seyi Tinubu Aside During The APC Campaign In Kaduna - Video by YeyeGbami: 10:44am On Oct 28 |
Useless post from dunce folks, after election una go still begin cry again. |
Politics › Re: Iyabo Obasanjo Denies Alliance With Peter Obi, Declares Support For Tinubu by YeyeGbami: 8:59am On Oct 25 |
Who go align with ochuko. |
Foreign Affairs › Re: Russia Frees American Man From Prison - Trump Celebrates (Photos) by YeyeGbami: 11:02pm On Oct 21 |
Nonsense biden cause the whole thing |
Politics › Re: Kwankwaso Exchanges Allegations With Atiku's Camp by YeyeGbami: 3:58pm On Oct 18 |
Leemao, make una dey una people catch cruise na
You fit dey work for Jagaban, make you no realize |
Celebrities › Re: Kemi Olunloyo Alleges Why Regina Daniels Is Wheelchair Bound. by YeyeGbami: 10:03pm On Oct 12 |
Story! Na she be her doctor now. |
Crime › Re: Ifeoma Nwafor Remanded At Kirikiri Over Cyberstalking Of Eleganza MD Shade Okoya by YeyeGbami: 8:19am On Oct 09 |
Throway the key please. As they no wan wise |
Business › Re: Lagos Opens Toll-Free Line For Residents To Report Fake And Substandard Products by YeyeGbami: 5:14am On Oct 07 |
Long overdue, wicked souls wan finish Lagosians with fake products. |
Celebrities › Re: Sabinus Warns Geh Geh: “if You Want To Die, Come To Me” (Photos/Video) by YeyeGbami: 8:14pm On Oct 03 |
There is no bizness like showbiz |
Fashion › Re: Is This Fashion Or Madness. by YeyeGbami: 9:48pm On Sep 24 |
A little bit of both. Allow! |
Celebrities › Re: Celebs That Stormed Peller And Jarvis Wedding With Exotic Cars (Video) by YeyeGbami: 4:58pm On Aug 02 |
SamuraiXXX: Whatever colour the owner decides to paint his car is his business not yours! Na we poor man dey get idea pass |
Celebrities › Re: King Ochacho Gifts Peller & Jarvis ₦400m Abuja Mansion At Their Wedding by YeyeGbami: 1:38am On Aug 02 |
Sirianese: All these deceitful stories about fairytale gifts and billionaires everywhere you turn, are the stuff that directly inspire youngsters to engage in internet fraud, money rituals, begging, prostitution, and other types of unsavory lifestyles🙁 Blockheads would name you bad belle, meanwhile na fact you yarn. I can only the imagine the effect of these things on the youths, even grown adults. |
Foreign Affairs › Re: Iranian Strike Hits China-owned Business In Kuwait, Kills Worker by YeyeGbami: 6:04pm On Jul 30 |
Yazzz, let’s go! No holding back guys.
Na wetin go quick bring solution be this kain escalation from all parties. |
Politics › Re: "We Have 2,000 Staff Working For 240M People" - NAFDAC Director Laments (video) by YeyeGbami: 2:52pm On Jul 30 |
People dey wey wan work na. |
Foreign Affairs › Re: Us-saudi Strikes In Iraq Kill 20, Including Iranians by YeyeGbami: 8:18pm On Jul 29 |
This is getting interesting. Make Iran bring out their toys, strike better targets. Make everywhere burst!
All warring parties still dey hold back. They should stop sparring and fight |
Car Talk › Re: Anambra Residents To Earn ₦20,000 Rewards For Exposing Traffic Offenders (video) by YeyeGbami: 1:44pm On Jul 29 |
Issokay, i trust my people. We will find a way to game the system |
Nairaland General › Re: Men In Their 40s, Give One Piece Of Advise To Men In Their 20 And 30s by YeyeGbami: 1:28pm On Jul 29 |
See thrash wey men dey spew for mouth, anyway talk is cheap |
Jobs/Vacancies › Re: Renewed Hope Employment Initiative by YeyeGbami: 2:12pm On Jul 27 |
No be the one wey una go collect Nigerians information, still pack una people full there |
Science/Technology › Re: The Women Protecting The Last Remaining Gorillas In Nigeria by YeyeGbami: 8:13pm On Jul 24 |
Be your brother’s and sister’s keeper |
Politics › Re: Governor Otti Rejects Uzodimma's Endorsement Of Tinubu's Second Term by YeyeGbami: 5:56pm On Jul 24 |
esnbrutality: We chop Remi Tinubu #2 billion and we still no send una papa message.
Oshey!! You no go cry keh, till 2031 straight |
Politics › Re: Governor Otti Rejects Uzodimma's Endorsement Of Tinubu's Second Term by YeyeGbami: 3:48pm On Jul 24 |
Yinmu, like say your votes dey count |
Travel › Re: Remember The Malaysian Boys? Here's What Happened To Them by YeyeGbami: 7:25pm On Jul 23 |
A lot has happened, E ni ba lomo |
Education › Re: Too Many Graduates. But... by YeyeGbami: 3:28pm On Jul 23 |
As you dey train your kids for school, make dem learn better skill join am. |