Yme1's Posts
Nairaland Forum › Yme1's Profile › Yme1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 329 pages)
who told you am not sure, i am very sure o says who? says moi y me |
IFELEKE all that one wey you just dey blow na grammer my farm land is not available because i have seen a farmer who cultivates very well and i cant attempt to let him goooooooo not now maybe until he is , i don seal my mouth for that place o |
@agaba123 nothing for you @starstruck you too spoil how you take know whether na sex we dey talk about |
oh oh @poster sorry looks like Ben20001 is here to bust your bubble lol |
nethacker you are saying what i have heard before in case you dont know i will make your head turn 360 degrees and i bet you u cant resist that so dontt try moi oooooooo |
i nor greeeeeeee agaba123 and perhaps i nor get bush again my farmer dey clear am well well |
hmmmmmmmmmmm okay i will hit you up on the farm but what kind of farmland would you love to cultivate dear |
oh boy agaba123 i don already get farmer wey dey cultivate my land ooooooo but i might get anoda farm for you to cultivate |
i nor fit read abeg e too long maybe i go read am later |
hey hey see nethacker you wan dig your own grave, i am a professional and perhaps you get correct skills i know you dont have lol |
@agaba123 that is the biggest lie of the centuryooooooooooooo you are not my farmer ooooooooo, but come to think of it u sound like a good farmer i might try you out you know oops i didnt say that ooooooo!!!!!!!!!!!!!! make i run before heads begin to rollll |
hey hey na lie oooooooooo you need to see my farmer he is doing a nice job and that makes my head go gigigi gagaga come to think of it i think i have another land you could cultivate but not mine, are you ready @IFELEKE |
hey hey am in trouble is that y me, nethacker, you sure say you fit flirt with me |
hey hey agaba123 you wan put me for trouble who tell you say you go fit cultivate the promise land and perhaps you get the right tools |
chaiiiiiii gwad help you nor worry i get person wey dey cultivate am for now and i like the way him dey cultivate am chaiiiiiiiiiiii him na farmer to the calllllllllllll he sabi work well well lol |
hey hey make una see this boy oooooooo u wan taste the forbidden fruit abi anyway my promise land nor need cultivation till anoda 2weeks, if u fit wait i go add u join the list lol |
yes you can be inlove with someone you have never seen all you need to do is arrange a meeting for the both of you |
ta who tell you say i go let you see promise land na only jerusalem i go let you go abi you nor no say EFCC dey on the watch lol |
diff ways 1)she cares so much about you 2)she makes you feel comfortable weneva u are with her 3)she appreciates u as a person 4)she wants to be with you no matter what and many more, i don tire |
hey hey bad pikin anyway i dey come wait for me |
dont WORRY i know soo much about guys and i bet you, you will like it infact it will make your head ROLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL or better still go GAGA |
what in heavens name is this thread about, i dont get it at all so @poster please explain ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
am i day dreaminggggggggggggggggggggggggggg |
@poster and soooooooooooooooooooooo, dont you know beauty is in the eyes of the beholder |
nooooooooooo, i cant define the kind of enjoyment i am having but you suppose know now, abi na my mouth you wan for hear say monkey born lizard |
HELL yeah true love exist |
@poster there is no two ways about that you just have to let your past be your past tho the past influence the present but you just have to let go and if you want to change your past you must be ready to change yourself first problems are opportunities for correction always remember that. ALL THE BEST OF LUCK IN YOUR NEW FOUND LIFE |
cos they are human beings too and they are pro when it comes to bed mathematics okayyyyyyyy |
you nor miss anything ooooooo IFELEKE i dey enjoy,care to join!!!!!!!!!! lol |
ohaechesi how did you know my name, anyway that is cool. you think i have got guts,yeah i am begining to think so tooooooo lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 329 pages)
